Vic2k3's Posts
Nairaland Forum › Vic2k3's Profile › Vic2k3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 137 pages)
OJ ma hands are clean |
lysaa the phrase is "to err is human and to forgive is divine " |
**slaps myself for forgetting basics** **runs to her, picks her off the ground and drown her wit kisses ** **turns her and spank her lil as s 4 snooping and the ugly words** anyway the main punishment is coming later.**winks** |
Pharoah is that ur pick up line? |
Charged in the way i wan penetrate and i no dey hesistate |
Btw who started this? Sorry i've already done what i wrote in my message. Clean up lol out of anger I'M SORRY!!!!(vein don dey strain 4 ma neck) |
Mad @me? Abeg no bite me |
Element don crash jor |
Meaning u should be prepared cos u don charge me so tey i dey compete with bull concerning energy level. End of statement fullstop. |
ROTFLMAO. Ill fated yim flight lol. See vexation |
Angel i no need ur advice 2night. U fit face wall when sleeping but make sure u're . . . . Cos the need might arise later |
Suit yaselves but make una no pansh 4 here o! Cos efe is still legally . . . . |
Pharoah na 1 sharp dude o |
**Starts singing** My EFE SORRY, My EFE SORRY, My EFE SORRY, My EFE SORRY, My EFE SORRY, My EFE SORRY, My EFE SORRY, My EFE SORRY, My EFE SORRY, My EFE SORRY, My EFE SORRY, My EFE SORRY, My EFE SORRY, My EFE SORRY, My EFE SORRY, My EFE SORRY. HAPPY NOW? |
Element i don say sorry tire 4 dat warri girl. Anyway i go soon enter background make her vexation period end |
Googles we are all playing lol ![]() |
Oya my efe make we dance our fav. Dance https://www.smileyvault.com/albums/emoticons/character/character-emoticon-0017.gif |
Efe i'm a lover not a fighter(mr cork). Oya make we hug but i neva forgive u sha |
Efemena damages done tonight. You read ma posts without permission Calling me all sorts of names Broke my heart yesterday, today and . . . U wan break ma leg-e no go work 4 u daughter of eve |
U've been calling me all sorts of names this evening. Moreover i don't have time to count sand wit u |
WHAT!!! Efemena u read my posts didn't u? |
MEHN see as i dey omit word like thy kingdom. I fink i should go pop some sleeping pills |
And efemena don't make vex so tey i go kiss u till u faint. |
Immaturity ko immaturity ni. Tell which sane man will remain sane after all those mental trauma u passed me tru |
Ido if u're confused or not jxt pls help me enumerate names of ladies that visit the jokes section apart 4rm those i mentioned. Cos i pledge to find out and i MUST |
Yes element i apologise 4 falling in love wit her and i've got to do sometin about that very soon when i say very i mean very very very soon. I APOLOGISE I APOLOGISE. MEHN i feel sick |
Element should i apologise 4 her been a divorce freak(like some kind of celebrity), or 4 talk to someone else or for falling love wit her. If the last one is what u're talking about then fine i apologise |
Element apologise 4 what?! |
Btw not to trouble u . Ido when i give promises i must deliver. So can u help me recall ladies that visit the jokes apart 4rm u, chibaby, Taz, jokingmary |
Tnx @op. I really learnt some crucial morals like not letting ma anger cloud ma reasoning. Thumbs up |
Long lost what?? Abeg ido no dey pour salt 4 wound now |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 137 pages)
"