Vic2k3's Posts
Nairaland Forum › Vic2k3's Profile › Vic2k3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 97 98 99 100 (of 137 pages)
Imported mugu make u no dey generalise the insult. Throw them @ me i've enough chest 2 bear it |
Oya efe hold dis 1 make i finish |
Wey stud!!!! Make this matchete no blunt o |
Chibaby wait i go hala u l8er i get problem(stud) 4 hand now |
Hahaha stud so u're giving up. jerk!!. Go make ido read ur some lullabies baby like u. *mtschew*go sleep make person get odour free oxygen. |
Stud no make i expose u say na brothel u dey do ur bday buffalo. |
rotflmao |
Tnx, ma closet NL buddy (element) |
Stud abeg no vex but 4 where is sheraton hotels and tower situated |
Stud u no happy say i dey help u stop ur natural body odour wey senior Metuselah |
No miranda dey here o na champange i wan pop 4 here. 1st of all stud go commot here make im no fart on top am |
@stud e no matter as it is done wif luv |
Jm make u NO dey swear 4 here o! Abi u don turn swearing parrot ![]() |
Bia wetin i yarn u 4 afternoon. If u don't leave me alone i will advice u 2 1) Jump off a cliff 2)POP a cyanide 3)Go hug a transformer or 4) Go hang urself IT IS UR CHOICE MAN![]() |
A *M *E *N meaning ~Always be My Efe on Nairaland lol ![]() |
Mehn what a birthday disgrace lol. I Luv It |
What a daY. I neva expected it 2 b any special. but i was suprised @5pm with lots of love 4rm ma friends and close associates lol. I'm jxt sad that it is short lived lol. TNX 4 UR WISH LOL ![]() |
Stud u dey crazy |
Hello everyone ![]() |
Tnx element. u can keep him company cos i'm leaving lol ![]() |
Go tell that to marines. Don't u fink u're 2 ugly 2 b on NL? ![]() |
Y not. I will play poker |
Element is he refering 2 u? |
Whine = cry like a baby Could u jxt shut ur smelly buccal cavity if u don't know what is been talked about. 4 the last time cud u jxt stop pestering ma life 4 chrissake. Jxt piss off. I might b forced 2 use ma last resort |
Element my broda i tire 4 that stud of guy. He is alwayz on d lookout for trouble. I wont b suprised if his real name is Mischief maker ![]() |
Which 1 holiday break or . . . . ![]() |
ROTFLMAO. O boy no kill me wif laughter olodo. League ko league ni. Abeg no dey whine becos of efe. Let me spell it out 2 u M Y E F E is longer urs. U gerrit?. About romance sec ask some pips they will yarn u say i was 1 of craziest pips then. I did some clean up lol ![]() |
R o T f L m A o |
^^Are u ok? |
Ask him 2 polish ma shoes lol |
Y is everybody sad on my happiest day lol. Oya collect handkerchief ![]() |
F.OOL(STUD) get it in2 ur empty skull. Gfs looks 4 me and i looking 4 a gf . They come 4 a penny lol. Don't fink am u. Cos most times i do this (NL) 4 fun thats y i'm an addict of the jokes section.LOSER |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 97 98 99 100 (of 137 pages)

