Viqtoor's Posts
Nairaland Forum › Viqtoor's Profile › Viqtoor's Posts
1 (of 1 pages)
If u kukuma kjmot all dis food from Nigeria meals... abegi wetin remain... abi eba wit egusi wianmak brains lyk madt no better pas chicken and chips. bt sha chiken de give joy... My grandpapa die at 103...if eba no kee my grandPelle until dat age. Well mak e kee me at that age then am OK wit. der ril fada |
Shango shaild na because of u n Diz story mak Tiwa savage sing goosebumps. Diz last part de send shivers down my spine. Choi IGP must hear of diz ....the transfusion u are transmitting. ...i mean transmission. ...sorry confusion. ....i mean... Well kontinue it will b made known n by my oga at d top at www.countlesstransmission.datal. al diz suspense u de do us Der z god ooo ✖️2. 4rm d prophets temple i say shango strike wit enuf knowledge oo, trailer of power jam u 2kip writing, tsunami of many readers flood ur story. Kip it up we de ur bak. |
Nigerians no get joy oo. She final finishing una finish seyi shey. But d gal Mean oo. Which kin dress na. Na her career de unda d clot |
this 1 no be question na cos d answer is straight. I00million na beans. Abeg who certificate help. I go wil not only burn it, I will burn all d records, I go do Msc and PhD join then sell at a reduced price. Abeg no de ask Diz kin question just bring the bar den c d action. |
shango abeg strike d guy with more ink Mak him fit give us update. shango schild u finish work 4diz story. twale 2ur ministry [color=#000000]shango abeg strike d guy with more ink Mak him fit give us update. shango schild u finish work 4diz story. twale 2ur ministry [/color]shango abeg strike d guy with more ink Mak him fit give us update. shango schild u finish work 4diz story. twale 2ur ministry |
1 (of 1 pages)