Vizboy's Posts
Nairaland Forum › Vizboy's Profile › Vizboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 185 pages)
deejay_harry1: it depends on wetin u carry wash??shampoo and omo na I use |
deejay_harry1: dem say truel love conquers all...who you dey fight for. Go sit down one place jor |
7footre: She fit vex strangle mebros abeg you in the name of God comot hand for my wife body, me no dey follow person share oh |
deejay_harry1: look wellu wellu. u will see itI don wash my eye look I no see anything |
Harbosede02: ma ko ba mi o.*covers hez mouth and drags im 2 a corner*do as he said,maintain ur lane!wetin be the guy business for our marriage matter now |
deejay_harry1: hand don get the person wey u askme no see any hand for her body oh |
Idowuogbo: We know yif the guy snap pix camera go spoil |
deejay_harry1: bros maintain ur lane oo.. which kyn qweshun be tht onewhich one be your own. Na you I ask |
Harbosede02: u don get dowry money??from the part of the world make I come from na women dey pay dowry |
walemust28: Ehen! Now u are talking guys, I don tire to dey dose ladies pix sef. Let's show wat stuff we are made ofehen show us what you are made off now ![]() |
pasqal09: As in eh. The thread no try at allthen dey forbid say you post your pix |
Harbosede02: chai!wait till ur wedding day den,at least he sure sey u go wear suityou go marry me |
Idowuogbo: Na play I dey play! U set like chocolate muffin. iDig#why you dey boost the guy head |
harmer head of horror |
Harbosede02: go borrow!no be money I go still use take rent the suit |
all of una just dey post pixs with suit. People like us make no get suit wetin una want make we do |
Nadia_SA1: nooo ooo I still dey feast my eyes smallsorry already taken down |
you guys have seen enough time to take them down |
na me be this oh. If He no show this time make una belame seun. Insult me as much as you like |
Harbosede02: wey d pishure??make una tell seun make he increase this he 200kb limit na wa oh |
my pix no gree show make I go reshape them |
I know say the pix no clear but make una manage am
|
Ola def2: This one be like if you don't know me, don't judge me ...5/10 But wait oh na your papa use the suit remain for you |
Idowuogbo:why you dey call my wife chick, she tell you say she be chicken |
kaeyame: Back to the pic that started it all for me heremy wife which one you come wear mask now |
Harbosede02: *sobs*na human being u jst call thing abi?werin I no see how I go call human being |
Dannylux: lolonly |
Dannylux: My turnno play with men make we no E-slap you oh |
Harbosede02: u no see am??shine ur eyes wellaI don shine my eye well I only see three dark things |
Harbosede02: My head jst dey shake 4 all of una,una no get motivation at all!person upload pix,nt even a single like 4 dat person...e da ju gan o...well make i post my fwnd pix,d guy fynnnn pass of all una.*dodges stone*where the pix now I only saw three dark things |
Dannyxy:so |
god_of_music:post your pix jare |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 185 pages)





