Vizboy's Posts
Nairaland Forum › Vizboy's Profile › Vizboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 186 pages)
7footre: Na wah for you o. Who no like betterbros na person wife you dey play with so oh. The lord will not be happy wirh you oh |
[quote author=deejay_harry1]YHU SAY[/quote]
|
7footre: Brotherly na her hand de ma body o!abeg push the hand comot if he come near you again |
[quote author=Nadia_SA1]pls dats my brother nd hs fightin for hs wife ![/quote]which wife smh |
[quote author=deejay_harry1]it depends on wetin u carry wash?? [/quote]shampoo and omo na I use |
[quote author=deejay_harry1]dem say truel love conquers all... ![]() i will fyt for her [/quote]who you dey fight for. Go sit down one place jor |
7footre: She fit vex strangle mebros abeg you in the name of God comot hand for my wife body, me no dey follow person share oh |
[quote author=deejay_harry1]look wellu wellu. u will see it[/quote]I don wash my eye look I no see anything |
Harbosede02: ma ko ba mi o.*covers hez mouth and drags im 2 a corner*do as he said,maintain ur lane!wetin be the guy business for our marriage matter now |
[quote author=deejay_harry1]hand don get the person wey u ask[/quote]me no see any hand for her body oh |
Idowuogbo: We know yif the guy snap pix camera go spoil |
[quote author=deejay_harry1]bros maintain ur lane oo.. which kyn qweshun be tht one[/quote]which one be your own. Na you I ask |
Harbosede02: u don get dowry money??from the part of the world make I come from na women dey pay dowry |
walemust28: Ehen! Now u are talking guys, I don tire to dey dose ladies pix sef. Let's show wat stuff we are made ofehen show us what you are made off now ![]() |
pasqal09: As in eh. The thread no try at allthen dey forbid say you post your pix |
Harbosede02: chai!wait till ur wedding day den,at least he sure sey u go wear suityou go marry me |
Idowuogbo: Na play I dey play! U set like chocolate muffin. iDig#why you dey boost the guy head |
harmer head of horror |
Harbosede02: go borrow!no be money I go still use take rent the suit |
all of una just dey post pixs with suit. People like us make no get suit wetin una want make we do |
[quote author=Nadia_SA1]nooo ooo I still dey feast my eyes small[/quote]sorry already taken down |
you guys have seen enough time to take them down |
na me be this oh. If He no show this time make una belame seun. Insult me as much as you like |
Harbosede02: wey d pishure??make una tell seun make he increase this he 200kb limit na wa oh |
my pix no gree show make I go reshape them |
I know say the pix no clear but make una manage am
|
Ola def2: This one be like if you don't know me, don't judge me ...5/10 But wait oh na your papa use the suit remain for you |
Idowuogbo:why you dey call my wife chick, she tell you say she be chicken |
kaeyame: Back to the pic that started it all for me heremy wife which one you come wear mask now |
Harbosede02: *sobs*na human being u jst call thing abi?werin I no see how I go call human being |
Dannylux: lolonly |
Dannylux: My turnno play with men make we no E-slap you oh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 186 pages)

[/quote]who you dey fight for. Go sit down one place jor


