Vizboy's Posts
Nairaland Forum › Vizboy's Profile › Vizboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 185 pages)
Kizmarty: stp playin hard..u heard mebros abeg shift ![]() |
deejay_harry1: yhu and who love matterme and my wife now (Harbosede02) If not her who else |
Harbosede02: *knocks hez head*no be only share na divide!oh swerry that was a beautiful knock. #luv play |
deejay_harry1: tht guy matter jux tire me...why you dey put mouth for our love matter |
Nadia_SA1: please behave this is my brothers wife u talkin tono worry I can share |
deejay_harry1: AS IN EHwhich one be your own. Na me and you gather dream am. Wetin consine you for my dream |
Harbosede02: u no wellyou say ,ake I tell you about my dream now. Any way where are you based |
Kizmarty:So for your mind you beautiful |
scon-p:some bobo |
Harbosede02: wat was d dream abt?hmmm we went out on a wonderful date, When we got home we started kissing pulling things, you know was about to penetrate, when my sis woke me up. Hmmm such a nice dream |
Harbosede02: i don't dream!what.......... I dreamt about you the whole nite. ******Sobbing****** |
mojibbz:go and resize your picshure |
Harbosede02: u sef herro!hope you dreamt about me oh |
Nadia_SA1: who dash u top 5 |
Nadia_SA1: who dash u top 5that guy dey dream land |
Kizmarty: Am i latewho dash monkey banana. Top 5 ke Well not doing bad doe. 5/10 |
Harbosede02: u snatch police wife ni??y u hands up??herro wifey how was your nite |
homesteady:na you be that. Person put gun for your head which one you raise hand go up |
abeg wetin happen here oh. Cause I sleep for page 18 come wake up for 39 wetin happen ![]() |
s3nn2x:your pose alone na swagger |
Handsomeemmy: Done posting today, let me observe.wetin you first post before. Derailers group of association |
El Guapo:why you dey show us lap |
1soul: I dey laugh only once in a year and that na only on my birthday.....e don pass till next year!bros your own case strong no be small |
Idowuogbo: Lolz.. Awww... My son! U don wave puberty bye bye o! Wow! Young shall defo grow... Too cute!so na only the prick out of the whole pix. Hmmm tell me something |
make una rate me
|
. |
youngPRO: Okay...I try small sha. Atlist I fine pass Abu Mikey & Homesteadyyes I support you. You beautiful pass them |
Idowuogbo:yeah very horrorful video |
7footre: Na wah for you o. Who no like betterbros na person wife you dey play with so oh. The lord will not be happy wirh you oh |
deejay_harry1: YHU SAY
|
7footre: Brotherly na her hand de ma body o!abeg push the hand comot if he come near you again |
Nadia_SA1: pls dats my brother nd hs fightin for hs wife !which wife smh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 185 pages)



sorry its not that clear! I'll upload more latter!