NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 9:13pm On Apr 25, 2015 |
lagmostkuit: fa slap u eh! 
Rubbish! thank U for thanking me. #callonmenexttimepls!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 9:11pm On Apr 25, 2015 |
sofdoc: Y u dey imagine as the guy leg go be nah?!
U b gay?! how U knw say ppl wey dey look oda ppl wey get yam leg dey be gay? #ideysuspectUO!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 9:08pm On Apr 25, 2015 |
sofdoc: Permission reviewed and rejected!
#uthinksayugetsense see as I wan helep ur life U yus dey fiok up abi?? #thinkofmyproposition!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 9:05pm On Apr 25, 2015 |
erisegun: I go call samyj247 for u o  hehehe!! em dey house of Rep dey make final decision for us!! #manweysabi!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 9:02pm On Apr 25, 2015 |
sofdoc: Excuse me...this is not a spree.
Its an agreement between a kisser and a kissee!
No third party allowed, abi gracyel?! so no be movie again na agreement abi?? oya bring paper, we sef wan sign something. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 8:58pm On Apr 25, 2015 |
lagmostkuit: I covered d content with wrapper  thanks for the view my dearest!! please do that more often. #Ugetam!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 8:55pm On Apr 25, 2015 |
Samyj247: yes nd my decision na final. good decision for the contry bro!! try house of Rep. #Uweelikeit!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 8:52pm On Apr 25, 2015 |
lagmostkuit: I covered d content with wrapper  thanks for the view and it ws wonderful handling them!! *runs away from them*!!! #Ugetamdieo!!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 8:46pm On Apr 25, 2015 |
sofdoc: I'm beginning to believe u bro!
#lemmetinkwithabagofarwin permit me to talk to ur babe as U think. #trustme!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 8:44pm On Apr 25, 2015 |
sofdoc: I hear u!
Dear, wen u laff throway ur bra...wat happened to its content?!! hehehehe!!! I finish the koko!! so na wetin U dey enjoy be this abi? #bracontentondloose!!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 8:40pm On Apr 25, 2015 |
sofdoc: Don't bro...some people had to go to prison to become some1 in life. Take obasanjo for example! hehehehe!! I will come to visit U there. wish U d best! #remembermewenUcomout! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 8:38pm On Apr 25, 2015 |
sofdoc: Comoin...don't b shy! smh! for my ministry ehh, I for don flog U well!! oya free dat babe! #warisdis  ? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 8:35pm On Apr 25, 2015 |
[quote author=Samyj247 post=33106177]infact all of una here, i no get una time. I no go ever visit this childish thread again. Jst bcus i tlk true[/quote]ok, Bye for good!!!! #Dreamaboutusbro!!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 8:33pm On Apr 25, 2015 |
smilingjimmy: My numba 1 man, my bestfwend nd ma boo. Tnks nd luv u 2. see as I jst dey look U and Segun!!! smh for una!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 8:30pm On Apr 25, 2015 |
erisegun: welcom zeez Bye segun!! #dontthankmeatallatall!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 8:22pm On Apr 25, 2015 |
Walexsammy: may u also be honored dear...thanks hehehehe!! see as U and Ur boo jst dey greet ppl like GEJ and PEJ!! #watchingUpplinHD!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 6:17pm On Apr 25, 2015 |
erisegun: lmao, d thunder wey go fire u don dey bath 4 vocalprince dem place* yeye yeye* Chisos!!! segun, sebi U knw say I suppose wooze U? na only rain I dey send O!! no thunder. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 6:13pm On Apr 25, 2015 |
sofdoc: Ehen!
Wat are u saw?!!
U sure say nah spiritual eyes u get sha...dis 1 wey ur eyes b like ologogoro own!!!
 ehh! Ok *irons my coat and wears it* me sef ey com Kissing rehearsal. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 6:10pm On Apr 25, 2015 |
[quote author=sofdoc post=33102409]No b so bro...lagmostkuit nah my bae. So she z non negotiable!
Buh gracyel z a gud kisser and I need to kiss a lot of gehs 4 1 role in a movie I wee Starr in...Kiss Clans. So wen she have give me the kiss u 2 can reach an agreement!!
Don't worry wen she gimme the kiss and I act the movie and become a superstars, I wee give u 1 Kiss Clans Biro and excercise book 4 ur cooperation!!![/quote]ok. wen be d audition. oya erisegun, Philip, mayorsweet. make we go on kissing spree. #nobeonlyUgetsenseO!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 6:10pm On Apr 25, 2015 |
sofdoc: No b so bro...lagmostkuit nah my bae. So she z non negotiable!
Buh gracyel z a gud kisser and I need to kiss a lot of gehs 4 1 role in a movie I wee Starr in...Kiss Clans. So wen she have give me the kiss u 2 can reach an agreement!!
Don't worry wen she gimme the kiss and I act the movie and become a superstars, I wee give u 1 Kiss Clans Biro and excercise book 4 ur cooperation!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 5:49pm On Apr 25, 2015 |
sofdoc: My bae...lagmostkuit and she no deceive me.
It z true! smh for U!! have U read the History of Adam and Eve?? #womendecifinmensince19Adam. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 5:44pm On Apr 25, 2015 |
sofdoc: C u...z dis how I tot u?!
If money no reach!!
Shoplifting nko?!!! hehehehe. security bin dey tight O!! #IhateNigerianjailbro!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 5:22pm On Apr 25, 2015 |
erisegun: lmao, d thunder wey go fire u don dey bath 4 vocalprince dem place* yeye yeye* |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 2:45pm On Apr 25, 2015 |
babs01: we dey talk of borno u dey talk benue shuu!! na U go tell me where I won post U?? #inowonmakeUgoBorno. dntthankme. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 2:36pm On Apr 25, 2015 |
erisegun: report to who?after u don call me amebo* chai!! smh for myself. I think say I dey help am sef. #Ka Chineke Mezie Okwu sha. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 2:34pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: I de spiritual jor spiritual?? U be chiefpriest?? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 2:33pm On Apr 25, 2015 |
erisegun: shuuuu* wich market him monopolize*smh4u *If U ask me...na who I go ask* #iwontalksaynametalkabi?? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 2:31pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: sticksoutthemiddlefinger come take one bottle cool ur temper!! #amapeacefulnigga. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 2:28pm On Apr 25, 2015 |
Ahmed4002: Am donating 1k for just 5 category only On behalf of me and my boo leemah4u
Half bread it's better than none  claps for him!!!! Oikos Opiskopus!!! lacriminous valevu palamor... #thankUbro!!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 2:25pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: e reach to go church ni if na U wake how I wake, ur case for be supreme court own. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 2:23pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: I'm not com beat me up I jst dey look U! iwuo la mu na ala for this place O!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 2:22pm On Apr 25, 2015 |
Ahmed4002: I already have my boo leemah4u If you wanna try go ahead and stop pretend U see ya life. this is wat I get for helping U. smh! Erisegun report dis guy. #boolessandhappy. |