Vocalprince's Posts
Nairaland Forum › Vocalprince's Profile › Vocalprince's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 19 pages)
kingphilip:U nuva shi shom shin!! #IjstdeylookU. |
[quote author=kingphilip post=33086744]she's my boss jor[/quo smh!! for which film be dat?? |
kingphilip:No wonder!!! |
kingphilip:huhuhuhu!! in that case...I humbly wish U the Best!! #havefunservingtherealone. |
kingphilip:U go live for up come live for ground again?? nna afulu mu nwa na anya rie nne O!! #IthinksayUbemybrodasef. |
kingphilip:Lol!!smh for U. if U see wild animals wey dey d next mountain ehh. U go leave her run. #Bewise |
mayorsweet:please lets try that after the experiment!! #HowUseeam?? |
kingphilip:oboy help me beg am ehh!! tell am say I like her... but she no try O!! #PAmyass!! |
kingphilip:I go like am 2day. but on one condition. |
kingphilip:Naa!! U see say U dey dull?? early morning shekpe na em sure pass!! #Tryandsee |
kingphilip:em go come our office come settle. #Ifnot.... |
kingphilip:Mehn na strong gye O!! I like how she take dey pursue me sef. lol!! U too like amebo!! Y?? |
kingphilip:So all dis ur King thing sef U no carry shi shi?? nwanne gbado kwa anya O!! |
erisegun:I no blame U. sebi u get my 9 bags of co... U no even thank me. *knocks em on d head* now U cnt shake it kpakam!: |
erisegun:na U i dey cry for O!!! i see ur name for Borno?? I still dey intervain spiritually on ur behalf. smh for U. |
kingphilip:U mean am? *whispers into his ears* dat gye too fine O!! okwa ima na uru di na aru dat gye? how e go be na? |
kingphilip:dont worry, U go soon use dat motor come carry me make we run 2geda. #IfearforU O!! |
sofdoc:Na so person dey take die O!! u dey do Potential kisser. If U see wat am saw ehh... try get spiritual eyes O!! #itreallysaveslives. |
sofdoc:nna, money bin no com reach. I jst buy d ones wey U say make I buy. some sef say dem own no go reach so I add for dem. |
sofdoc:see as I dey look U. smh!! who dey decif U say U be better boy?? |
Gracyel:*stands far and talks to her* so cus of small yoke wey I yoke with U, U come do me strong thing for dream abi? kontunu! |
sofdoc:ermmm...yes. I be tomato Jos. very special so dont kworupt me abeg! #urorijinremain? i won drink. |
kingphilip:I don dey write Letter to ppl wey go ban am sef. em ban no go get part 2 unless..... #saveurself. |
kingphilip:U don hear Dbanj scapegoat b4?? as she no catch me, I pity U O!!! #shegoshowUpepper. |
mayorsweet:naaa!! ama big boy mehn!! if U doubt ermm...send ur babe come. #morningbro. |
kingphilip:Ifa sound U ehh! I bind all sambisa spirit!! wey dat gye wey get dot for her face?? #shedomestrongthing! |
kingphilip:U see ya life?? na kiss U dey steal this early morning. *taps his wallet and picks race* #nomoneyinsidesef.smh. |
una gumoni O!!! abeg who see my Nokia charger here!! #ifUseemydreamehh!!smh! |
Gracyel:wats dat dot on ur forehead?? i don dey fear U O!!! #Ubesnakegirl?? *runsaway* |
sofdoc:Smh for U. see as U jst dey spoil us for here. #IgoreportUgivemymama. |
kingphilip:U too dey lie. dem tell me say U don recif ur own 15bags of C**d*m. #abiUwantmore?? |
kingphilip:As U too dey shake am na. with all ur plans to dey pour sand inside my garri kwa. #Liveandletlive |
Make i castrate u first 
