Warriboy21's Posts
Nairaland Forum › Warriboy21's Profile › Warriboy21's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 (of 38 pages)
Walspring:i took d paper test..result comes out usually 3-4 weeks later my guy my guy ![]() |
Walspring:lol ma real guy.....no worry make d result show ist i go gv una epistle ![]() @all new diasporans...hwfa una na,,,hw una take de survive d chow dat way..which kind food una de chow,,hope una de beleful ![]() me no de take food de play o ![]() |
abeg make una help me beg uniben make dem release my transcript na ![]() dis na 2 3month o..de r saying its in d last phase bla bla bla. me i must de obodoyinbo by dis fall o.. ![]() |
My people I don finally write d almighty gre on Saturday o. There were just 7 of us. Paper based has many advantages sha.. Oboy gre de drain d brain sha o. Shwuu. Results de come in 6weeks. wetin pain pas bsay out of d magoosh 1000 words wen I use 1month suffer to cram. Only like 4 words 9 sho. . Omo I need to go watch enough movies to cool down d brain and watch away Dos 1000 unused wordsDos of una wen de soon go write make una read o. Hmm . make una small small cram o. Person fit crase o ![]() |
Walspring:Thanks jor.. My real guy |
i de write almighty paper base gre for benin city on saturday 7th...dat is nxt tomoro..o..pls any advice on anything like ids and wat to take to d hall... .anypesin in thesame boat as me? and pls which is d best book to use within 48hrs |
d way u guz r describing america so ..hmm nawa o. ,evryman for himsef,strict laws, despising of family members,bla bla bla ,,e de make some us fear to come o. and no b so i de see am for film o ![]() dis america nogo make pesin wen de generous to b stingy so? and wot of pesin wen stingy before e travel go der..hw e go b? oghene abeg na hwmuch una de put for offering for una obodoyibo church ![]() |
God wen do una own for una go do my own for me dis coming year in Jesus name...amen |
ridimic1:i am in same boat as u o bros.. |
hello im new ere,,pls can somebdy help me wit schools dat require minimum of 2.7 gpa. cos dats my gpa..though i hve searched but all i c is from 3.0 gpa schools..help.thanks 1luv |





. Omo I need to go watch enough movies to cool down d brain and watch away Dos 1000 unused words