₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,626 members, 8,422,906 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 02:39 AM

Toggle theme

Waxyweller's Posts

Nairaland ForumWaxyweller's ProfileWaxyweller's Posts

1 2 3 4 5 (of 5 pages)

ComputersRe: love-vendor Your Xp To: Ubuntu Linux by waxyweller: 2:23pm On Sep 05, 2007
Please post the link sir, we cant wait to install it

RomanceRe: Which Is More Romantic And Understanding In All The Zodiac Horoscopes. I'm A Tau by waxyweller: 1:32pm On Sep 05, 2007
abeg where are the capricorn chicks :d :d :d
AutosRe: People Who Need Cars Betwwen 350 - 500k by waxyweller: 1:15pm On Sep 05, 2007
Viperman do U have an Audi TT? let me know the price, my email is wasiuokanlawonddp@yahoo.com , email me as soon as possible, i want the cheapest used but clean sha, email me as soon as possible cus i am travelling back to europe soon , i am in Lagos right now
Jokes EtcRe: Jesus and Satan on a Phone Call by waxyweller: 3:29pm On May 26, 2007
Una go don know people wey go join devil for hell, na dem dey vex pass

Jokes EtcRe: Iraq by waxyweller: 3:25pm On May 26, 2007
Go na , make dem launch bomb for the place wey U go dey stay, Iraq is under attack at anytime, well sha if U are going to work in there Oil company i willl U should go , chop money and come back home kiakia

Jokes EtcRe: Does A Dog Requires An International Passport? by waxyweller: 3:17pm On May 26, 2007
Na war o, so i will have to get a passport and visa before i fit carry bingo and jackson travel, oh God, and i want make this dogs follow me go kotonu ohh
Jokes EtcRe: Efcc In Nairaland! by waxyweller: 3:04pm On May 26, 2007
ABEG HELP ME TELL EFCC MAKE HE KON CATCH ME, HE NO GO BETA FOR THE EFCC,, I BE CONFIRMA YAHOO BOY, CALL EFCC MAKE HE KOM MY PAPA HOUSE IF DEM NO GO CHOOK AM BOTU FOR MY STREET angry angry angry angry
Forum GamesRe: If Today Was World's Stealing Day, What Would You Steal? by waxyweller: 2:48pm On May 26, 2007
I go just steal obasanjo head , and present it to the naija delta to put it in there musuem
Jokes EtcRe: Jesus and Satan on a Phone Call by waxyweller: 2:38pm On May 26, 2007
Guy U are realy funny, i love it, post more
HEY WHY ALL OF UNA DEY VEX?UNA PAPA BE LAWYER?
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by waxyweller: 11:35pm On May 06, 2007
[b][/b]Eyin omoge ejaka shey skiborobi , Ok now , Orobo kibo ,Omo gbesileti,Omo Fibonladi,Omo sare wa gba oko, Oruko melo ni oko nje, Ladi Ladi,Igi nla,Omorogun,adari pon grin grin grin grin
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by waxyweller: 11:13pm On May 06, 2007
Ori gbogbo yin ti daru , E o ka ALAWIYE ni ile eko puramari ni ?? Esi wan so radarada , Ori yin ti yi danu danu
Jokes EtcRe: Lead Implants: A Cure for Terrorism by waxyweller: 1:21am On Mar 19, 2007
Osama na my best friend abeg make Una leave am ooh, he dey help me bomb those magas wey dey get money but no dey wan pay
Jokes EtcRe: Don't Click by waxyweller: 1:15am On Mar 19, 2007
I dont know U before but from what i just saw today, i know U are apoda,arindin,ode,oponu,afofun omo jatijati, How the hell on earth can U say a fine boy like me look like that shit bag
Jokes EtcRe: Smart Farmer by waxyweller: 12:23am On Feb 28, 2007
grin cheesy U  , wow, Nna meeeennnn n, U are very funny , This farmer wicked o
Jokes EtcRe: Chicken Fright by waxyweller: 4:51am On Feb 27, 2007
u try, lol, but shey na Indecency u wan dey use chop?why u kon dey talented for dirty talk like this, lol
Jokes EtcRe: Women's Vocabulary by waxyweller: 4:45am On Feb 27, 2007
lipsrsealed lipsrsealed If U talk am for two years i no go laff, na so my face go tyte like person wey match dog shit
Jokes EtcRe: Drug Prescription! by waxyweller: 4:41am On Feb 27, 2007
grin cheesy see as i dey laff like mumu for ground,
Jokes EtcRe: Yo Momma! <Caution: Language> by waxyweller: 4:35am On Feb 27, 2007
Na Ur mama fat wey she dey shit for body , Useless boy, U no kuku get sence na God know how stupid U sef go dey, wey U dey use ya mama as chewing stick
Jokes EtcRe: Low Tech 9ja by waxyweller: 4:02am On Feb 27, 2007
Oh boy, U bad ohh, where U get this kain joke

1 2 3 4 5 (of 5 pages)