Waxyweller's Posts
Nairaland Forum › Waxyweller's Profile › Waxyweller's Posts
Eni bashe ahji wasiu Oye kaki ,OMO GBOLAHAN MI OO, Oya ebami kalo silu canada oo, *Singing KWAM 1* ![]() |
abeg leave pigin english ooo, we dey enjoy am , i love it OYA NA , LETS GO |
I NO QUICK KNOW SAY NA DEAD MAN POST I ENTER OOOH, Biko i am out ![]() $$Rhino:@POSTER PLEASE KEEP SMOKING, WHY ASKING US , |
9iceX:Goto a soji chemist ni o, Ask for VEGA , na sure one be dat, but make sure U dont use more than one tablet ooh, Or else Ur SOLDIER go dey salute for more than 2 weeks oooooh, the thing no go gree go down @amymia Chai , U be Ogbologbo ooh, i am sure Ur BF uses it before CHINESE with U |
Stop eating chiken or fatties food, Get a skipping rope and work urself hard every morning and night before taking ur bath |
I drank mine before, na GOD oh |
I did mine when i went to the russian consulate last 2 weeks, na [b]NEGATIVE [/b]full the paper, no shaking |
Why U sef turn COFFEE to Orange juice it can cause DICLOMASITOMAKINLASOPHYMOKIOSOTIOSIS , KOLOMENTAL lon je bee |
@tobaccohe dey curable, goto ELEWE OMO , Those people that sell herbs , they will giv U a combination of what to cook and drink |
Oga take am easy with oyibo oohwiltord: |
[b]GOD [/b]NO GO LET ME USE AMALAR AGAIN OOOH , I pity the girl sha |
I see |
na N70 i dey use and he no work |
@OTOME Abeg take am easy with this grammers ooohh |
@OTOME Abeg take am easy with this grammers ooohh |
KERUBU EYOO ,SERAFU EYOOO , AFI IPINLE LE LE LORI OTITO ,, Common guys tell us where Ur church is Located if U are a C&S member,
|
he no work jooooooo ![]() |
Please how can i send songs from my computer to my N72 phone , Please giv me a clue , NOKIA FOR LIFE |
;DOLENU , I WILL TRY IT |
NOKIA , NOKIA , NOKIA , NOKIA IS THE BEST , THE BEST EVER,PHONE OF THE CENTURY,,, I LOVE NOKIA MEEEEENN, sony erricson is just an Ipod, its good for music only |
Naija for life ni oooo , Thank God say i no be whitie
|
i am using N72 , BUT I WANT TO BUY N95 |
@ADEBISI If dem scam U make U no cry ohh , Mumu |
U try |
@MEGA STAR Abeg bros take am easy,, pitty him papa |
YEEEEPAAAAAAAAAAAAAAA , EEEEPEEEEEEEEEE, I NO DEY HERE OOOO, SHAI THIS GUY WICKED OH |
Rubbish, U wan dey steal our talent abi? |
na war for chinese oh |
Most of the most expensive churches in Nigeria today is Catholic, Abeg help us ask them why dem dey build castle as church oooh |
@Poster Na war oooh, Shey U fall in love on phone ni abi wetin , Or U wan toast person on phone |
:@POSTER Oh boy i support U ooohh, I dont agree with the guy that won yesterday, the Second girl that danced ,.i mean the cute girl what her mum was putting on chucks was perfect, with her tall slim brother that danced with her, that family was great, MALTINA una dey mad oooh, they just bleeped the whole thing up by that stupid parcia they did yesterday, i will never watch it again, Ojoro oshi ![]() |