TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 10:59pm On Jul 24, 2022 |
aroundnaija: Na distance relationship inside one building be that 
Maybe na on Saturday night party dem go dey cuddle  lol |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 10:54pm On Jul 24, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 10:53pm On Jul 24, 2022 |
Na boys Dey house 1, Na men Dey House 2. 
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 10:43pm On Jul 24, 2022 |
I Dey pity housemate from house 2 wey go like him fellow house mate for house 1, how una wan take they cuddle for night� 
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 10:41pm On Jul 24, 2022 |
Me trying to watch house 1 and house 2 at the same time: 
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 10:32pm On Jul 24, 2022 |
Biggie go carry those House 1 housemates for Keke come House 2 for Diary sessions because house 1 no get diary room. This is the twist � 
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 10:08pm On Jul 24, 2022 |
This year twist is simple. House 1: The Poor House 2: The Rich  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 8:20pm On Jul 24, 2022 |
Allusion is so beautiful honestly. Brezz is life 
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 8:15pm On Jul 24, 2022 |
Ebuka : what are you bringing to the table Diana : Look at me! Am I not enough  �  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 8:15pm On Jul 24, 2022 |
DIANA wan come choke us o  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 8:11pm On Jul 24, 2022 |
 Latashia: Nah , christy o and ilebaye go scatter ground. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 8:11pm On Jul 24, 2022 |
What is this Princess Pro max!  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 8:08pm On Jul 24, 2022 |
Na house maids enter yesterday Na housemates enter today Biggie you do this one  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 8:07pm On Jul 24, 2022 |
I can see my yoruba demon bonding already Tears go flow, e go too choke  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 7:37pm On Jul 24, 2022 |
Are we going to see a Tolani vibe, cus Doyin giving me some Tolani thing  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 7:31pm On Jul 24, 2022 |
Bella carry hunger come 
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 10:00pm On Jul 23, 2022 |
Na tomorrow the real housemates go come this ones na house help  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 9:26pm On Jul 23, 2022 |
How Biggie wan take pronounce Ilebaye
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 9:26pm On Jul 23, 2022 |
How Biggie wan take pronounce Ilebaye?
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 9:23pm On Jul 23, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 9:18pm On Jul 23, 2022 |
Christy looks like James brown  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 9:16pm On Jul 23, 2022 |
What kind of couch is this? Coat of many colors  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 9:16pm On Jul 23, 2022 |
Karac: The decors no be am at all. E be like say dem dey try save cost or something. Abi |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 8:15pm On Jul 23, 2022 |
Real sapa edition look at the ceil :Ping |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 6:20pm On Jul 23, 2022 |
Incase u need 
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 5:56pm On Jul 23, 2022 |
Dem go knack person serious girlfriend today because of big brother naija ��  |
Politics › Re: Funke Akindele Nominated As Running Mate To Jandor, Lagos PDP Candidate by Wayne4uall(m): 2:53pm On Jun 30, 2022 |
|
Politics › Re: Atiku Did Not Include Primary, Secondary And University Names On His INEC Form by Wayne4uall(m): 7:20am On Jun 29, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 'Shine Ya Eye' Reunion Show (Live Updates) by Wayne4uall(m): 11:13pm On Jun 16, 2022 |
Tega’s husband after watching tonight’s episode
|
TV/Movies › Re: BBNaija 'Shine Ya Eye' Reunion Show (Live Updates) by Wayne4uall(m): 11:12pm On Jun 16, 2022 |
So Boma and tega lied to us This is so irritating ���  |
Politics › Re: Tinubu's Achievements As Lagos Governor by Wayne4uall(m): 3:44pm On Jun 14, 2022 |
BAT or nothing  |
Politics › Re: SWAGA To Atiku: Get Prepared For Election, Tinubu Is Coming With Full Force by Wayne4uall(m): 8:21am On Jun 09, 2022 |
Tinubu is the next Nigeria president, u ppl like it or not |