Wealthoptulent's Posts
Nairaland Forum › Wealthoptulent's Profile › Wealthoptulent's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 314 pages)
Off course na.. dem ni get Job |
Chai! Ekene if truly na SLIPPERS ur Mpa dey sell bfr he Kpai, it's must be DUNLOP SLIPPERS oo, cos dem still useless am for OBITUARY POST by calling him an Icon & WA GROUP.... If dem cal Slippers seller and Icon, my Father wey come be ENGINEER nko? He must be emblematic, pivotal or canonical OGO AGBAYE ![]() Na person ICON una dey chow like 🌽 so? The MAN Is not in a BETTER PLACE , e no dey HAPPY at all MBA
|
Join IJỌBA LANDE |
But NATASHA AKPOTI dey fight for SEAT (AKPOTI IJOKO) how e come be like say SHE Dey EYE That place na SINNER-GOGUE
|
Regret no suppose dey, cos we be hear say baba is not ELECTRIFYING in BED , no more a secrete, NA SHOT wey no dey KILL
|
Once no be for BED |
datola:For you ? |
Is the STANDARD LIVING not one way too? |
Non of dem Get HONOR & integrity in fess place, I pity YOUTH wey dey wait ORDER, make una dey other COFFIN ⚰️ for TEMU join oo
|
Yeye dey smell! |
Ehn make she join her Cowife na |
Well at least her Bank details and fund still ROLLING. Trust me Ned Colleagues are on TAB, if NED no NOD , others dey. The girl what we can categorize & Describe as 1ST GRADE TOKS Bespoke Black badge (Low mileage) for next Customer
|
ricson11:As e used the update from HAKIMI, e don find OT go Ote$ and now Dangote, e wan be like MR Eazi , he dey for Wisdom HUNT and Search but as e dey meet all these Punana Gender for Highway road e go dey hunt am down with, Na how Memory go sweet recall ( i call it MARKING on CCTV) another memory down LAMBO/LAMBA ![]()
|
Is it life threatening? Or na BORROW LOADING
|
Dailynewscover:Another good news from Lagos.. we stand for the TRUTH , non partisan !
|
jocelynor:Sense they there Sir, Many people are working a$$ out and killing their health to make money to buy properties in Nigeria, where u spend jus 1 month or max 2 all year round and u stressing ursef here rest of MONTH to make money and Send to where you don't LEAVE, a QUICK QUESTION; are your Children u raising here interested in going back to 9ja to inherit when you are GONE? NO! They become like BADNOCH who has nothing to do with that country, wasn't born there or Raised there! One can INVEST here, yes you can't pass to your wards to inherit tho (Direct inheritance is not automatic unlike Nigeria, becos they have to pay Inheritance Tax like £50k - £100k) but there are better ways to leave PROPERTIES to your wards, which is "TRUST" ( it's a wisdom profitable way, by opening a company and purchase properties , it saves u from partner who also want to part away with your properties and any of your lineage will be in charge of these properties with out the pay of INHERITANCETAX ). PROPERTIES accumulation in NIGERIA is not a WISE MOVE, it's not an INVESTMENT at all (can u change the money to abroad denom and spend monthly where u stay ? no WHAT'S THE POINT?
|
Nawa o eyenogoquiet:I dey always pray make I and my loved one no feature in his COVER oniroyin Ibu
|
When RIVERS is on Fire, his GOVERNMENT is on FIRE 🔥, can this Structure be of Benefit to put off his POLITICAL FIRE leading to his profile ARSON
|
Lolz.. den no one is safe again that Country. Hmm no tell me say dem PAY RANSOME oo, a ti wa gbọ́ pe ẹ sanwo . If Police fit Pay Ransome, forget say Them go Track to rescue anyone K!DNAPPED o, jus go arrange that Suite case and Deliver ASAPU!
|
Penplace:This guy is working for OBI, obi is gradually going back to PDP but he need AAAxs cooperation to present obi for PDP in 2027, nothing like EX OBI, soon That glutton hajia yarimu will join him and las las OGA kpatakpata will join them, he is floating jus like he did last Election to grab any PARTY'S D!E moment ticket
|
Loolz... obi e dey work for jo |
Food dem chow sotey, money o reach 3 square meal again, no be must u carry go where u go get good life! I do bring stuff from 9ja but no be do or die!
|
Lolz... make dem sidon 9ja |
Lolz.. another Portable in activist mode |
Lolz.. lagos ÌLÚ ỌGBỌ́N |
I don lost count, who dey WIN? |
Say? Them no get FUTURE, na dem Bl00d dem go take settle Political Score. YOUTH WAIT FOR FUTURE breakthrough not FIGHT oo Obedience is better than Sacrifice: no be for all MATTER oo Disobedience is sometimes better than FUNERAL |
Lolz |
Game Over! When I wrote back then that FUBARA no diff from FURA-DENUNU, u na mark me. He could have jus waited for 2md term before end dey begin look uchhe face. No be So be POLITICS, u came in Via Godfatherism and u must play the Card! No holy man in POLITICS, if you are HOLY u could have become a REVEREND not POLITICIAN kingbee90:Pẹ̀lẹ́ o ọmọ lile, where are the Political thugs who died in last election ? I guess they are HEALTHY in ETERNITY |
Make una leave Sophia alone, until Sophia is in 'Sephia' Paint una go leave am? Na her toto, who is to be in Pain is her MAN & her FAMILY, which one be Online inlaw own? No be Wizkid PA follow Truck delivery ? Is Burna wiser than Wizzy now |
Oya give am LION PUNCH ... na ANIMAL Game of THRONE So no one can PAY for his Drink and decided to disgrace am
|
JLo that year! I thought I was her only HUSBAND MATERIAL till my wife FOUND ME. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 314 pages)
