₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,306 members, 8,421,241 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 05:47 AM

Toggle theme

Webisky's Posts

Nairaland ForumWebisky's ProfileWebisky's Posts

1 (of 1 pages)

RomanceRe: How My Friend's Girlfriend Tested Him To See If He Truly Loves Her by Webisky(m): 12:40am On Feb 09, 2017
Na God go punish dat kind girl. So if she one buy phone for d boy as surprise package must he b on d road or in d present of d friend. If na me i no go even take d infinix zero. Well mayb d boy self who knows weda na abeg abeg he sey use take dey date d girl.
My gal go cum play dat kind yeye play wt me. Warri boy like me in d name of 1 nonsense love or surprise
RomanceRe: How My Friend's Girlfriend Tested Him To See If He Truly Loves Her by Webisky(m): 12:33am On Feb 09, 2017
Wht kind of stupid surprised is dat. Is dat hw her fellow girls surprises their love once. Guy i no dey like all does yeye surprises ooooo. Waiting be infinixe zero. She dey show her self. If she really like am as the dey claim den y she no go buy iphone 5 for him as surprise pack. Even d guy self na yeye guy. Na all does guys nai dey mumu dem selves for d girls too dey use dem.
Christianity EtcRe: Is Masturbation A Sin?. by Webisky(m): 10:09am On Dec 24, 2016
Yes masturbation is a sin. Let me refer u too d Bible. D lord say ur body is d temple of God. So if u r masturbating then u r sinning against God n ur body
CelebritiesRe: Sophia Momodu's Look To Miss Nigeria Pageant by Webisky(m): 4:21pm On Dec 21, 2016
Hmmmmmmmmm
CelebritiesRe: Angelina Jolie First Public Appearance Since Surgery by Webisky(m): 8:30am On Jun 04, 2013
[i][/i]I tnk God for her@angelinaI tnk God for her@angelinaI tnk God for her@angelina

1 (of 1 pages)