Wendoworld's Posts
Nairaland Forum › Wendoworld's Profile › Wendoworld's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
young money and co. plc - bed rock |
drake ft lil wayne - miss me |
lalaboi:o boy wetin i for do now #i am only human. ***humble mode turned on*** ![]() |
phil collins - one more night |
beyonce- i'd rather go blind |
yinka ayefele- "i no know" ![]() |
sean paul ft keri hilson- hold my hand |
wiz kid - tease me |
number one- Gregory isaac |
mubz you think say i no know your plan abi because we complain say you dey use excel sheet play fpl, you come first give us gap, make we dey decieve our selves for up abi, you come dey use style style dey climb up. now see where you dey make you no think say i no see you o ![]() @pharoh: oga i see you. believe me i've been there and i know how it feels just cool down for jesus. i go still gap you at the end of the season so never dey jump up ![]() |
deuces rmx- chris brown and company ltd ![]() |
still on the radio ADVERT ![]() ? ![]() *** switching off the radio ja re*** lerra peeps i don vex this advert too much ja re ![]() muki see you lerra mam ![]() |
mukina2: ![]() still on the radio black and yellow- unknown ![]() |
sorry i forgot to put "still on the radio on my last post ![]() still on the radio sha Edward maya & vika jugulina- stereo love ![]() |
mukina2:lol i dey come ![]() tonight am loving you- enrique ignesius wale- sweety rmx |
still on the radio NEWS!!! |
still on the radio don't know this one wey dey play now ooo. . . but it sounds like a congo music sha ![]() |
no the radio still give it to me- omo oba( mo hit) |
still on the radio M.I- action film |
still on the radio mocheda- loki loki ![]() |
radio- cool fm 96.9 ![]() |
i will soon be back in the game proper proper i go show you lots why i was a hand full earlier in the season ****make i lie small**** we purposely slowed down on our pace so that this thingy could be competitive cuz it was getting boring when we were pacing off to the top and some people stoppd commenting on the thread and decided to just come,peep and live the thread. now you see that here is now more fun than when it first started ![]() |
@OP nothing for now- i busy ![]() |
mukina2:FOLLOWING SUITE ![]() |
oriental brodas - uwa nka self ![]() |
jeremaih gang ;d - kaunar allah :d |
diddy dirty money- comming home ![]() |
conscience don dey disturb some people @lalapikin: ah them know them seeeelf ![]() |
pasuma wonder - napoli like lagos ![]() |
(they know themselves. i no wan call name. cuz our club no get the finacial capability for any court case ) now nuccas has moved up to were they could be seen and every james and john is making noise in here abeg make una lessen the noise o ja re. we don do that one pass, na now be una own morning ![]() |
i need to read like previous six pages of this thread before i know wetin to say . have been a while and ma team don go religation sha ![]() |
e be like say this fpl people don get another job wey dey give dem money if not, why are they slow in changing the players injury/playing statue it was written there today that osaze is injured i sold the nucca of to get "JO" and the baztard cost me "4" heavy points wey i no fit get again, just to be benched by another mad man no be that one pain me pass, the most angry part be say OSAZE ODEMWINGE come go score brace ni sha they should take their time ooo, or else, |

#i am only human. ***humble mode turned on***
because we complain say you dey use excel sheet play fpl, you come first give us gap, make we dey decieve our selves for up abi, you come dey use style style dey climb up. now see where you dey

