Wendoworld's Posts
Nairaland Forum › Wendoworld's Profile › Wendoworld's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
e be like say time don come wey i go commot yaya toure for my team. Cuz irawor te mi ko ba irawor tieh mu (my star and him own star no dey compatible) if not why e be say each time wey i use am do captain, na that day e go cope 1 or 2 point? i never for once use d guy chop awoof ![]() |
o boy we need to investigate TBOOGIE ??this week no be am atall!!!! i just pray Man Utd and totenham game ends in a 1-1 draw. and the goal should be scored by both keepers or else all this peeps who captained rooney, hmmmmm ![]() |
f.c wendoworld on standby and are ready to rumble!!!!!!!!! no gucking this time around oo so dat i no go come here come dey blow grammar, like some managers ![]() |
about the voting ishhhh, me i no go vote anything!!! my own be say make una leave the default setting as e dey now. both the admin of the league and the score of the league and the H-2-H wharever must not shange oo ![]() @pharoh: bros greet me now shey na fight ni ![]() |
seriously we are not supposed to be having this type of crappy conversation in here )that argument self no even carry weight atall!!! all most all of us carry bad luck that day self. i was the first or second person to come on here and complain about the site messing up. the person complaining even have time to plan for a long term(so tey e save 1m) while person like me just select my team any how just to enter the league hoping that i will be able to do the reshuffle lerra. but luckily the site messed up. even if you still look my team u go still see some players of mine wey no even play eg: "jack will-chair" and co. i even use gervinho do captain self anyway sha, na eldee dey give the complainers V.I.P treatment that's why him get time to dey debate that kind issue. i sure say if na person like me raise the issue, him no go look my comment twice self ABEG UNU MAKE WE LIVE THIS ISSUE AND MOVE ON ![]() |
@pharoh: bros na wetin happen now ?? na like this we wan take start again this early morning ? shoooo see you dey carry first from back oo ![]() |
@ritchboy: dey there dey blow grammar like professor you dey shout up and down say you save 1m? wetin consine us with that one ? you play ur tactics others play their own, at the end of the day luck jam luck, una come dey here dey cry. na me say make una use omo baff ?@eldee: abeg no try am ooo. anybody wey the H2H wey u reset and the wildcard wey dem give, no do am, make e go romance transformer jor ![]() |
@am sorry i came to the party veryyy late! lol i am in support of the reset, but only if you will reset the score of those that are clamoring for it ![]() WARNING if anybody touch that my score i go come plant bomb for here o ![]() |
i seen my score anyway. should in case you feel like checking ur "odo". when viewing your team, look above, you will see "MY TEAM" under it you will also see game week1, game week2 e.t.c under game week one click on view point. voila! there is ur zero ![]() |
nice one gervinho you just made an impression. and to think i made dat madman my "OWN" captain ![]() |
mehnnnn, am having problems with FPL site, please is anyone having thesame issue i wan adjust my team before deadline now arghhh |
make una dey there dey kill una self. the person in question don collect her own pay put for inside pocket wakka. awon olobeh oshi ![]() btw: make una no blame am say she old pass the age wey dem call am. the woman old pass that age(32) |
^^^^^ NA WHICH ONE BE CARLING CUP AGAIN ANY WAY CHA, AM REQUESTING ![]() |
@usbcable: if you are talking about the H-2-H code , maybe the thing don "auto-lock" like eldee talk am or make sure the dash sign(-) is between the numbers just the way wey dem send am to you. Buh if error persist make u and ur system carry una self go see dokitar ![]() BTW: u say u be the real galacticos :O wetin happen to d fake one? |
***singing & dancing*** Am in! Am in!! Am in!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! @eldee: oshe!!!!! ![]() |
Eldee my team is up! can you send me the code, the name is "f.c wendoworld" (name wey dey make pharoh dey scamper ) |
mukina2:HOW NAw Mcheeew!!! |
eldee: remember say no be me dey look for excuse up and down last season o ![]() all this una grammer dey daze me jare, P:S - ABEG I NEVER STILL RECEIVE THE CODE OOO |
^^^^ shior 3 girls kor! all of una na work over ![]() |
wendoworld:eldee wey am now before the H-2-H thingy full now ![]() |
mukina2:ahhhh!!! iror ooo ![]() |
@eldee: we want code!!! we want code!!!! we want code!!! we want code!!!! we want code!!! we want code!!!! we want code!!! we want code!!!! we want code!!! we want code!!!! we want code!!! we want code!!!! we want code!!! we want code!!!! wendoworld f.c in tha building!!! pharohs and co. be scared!!! ![]() |
@muki: THANKS A BUNCH!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! I for no see this thread if not for ur message, i was especting to see a link through the old FPL thread, thanks a lot for remembering me ooo, i owe you one sis ![]() |
@pharoh u still get mouth for where i dey abi after i show u who be oga last season ? well bring it on!!! i pray we fall into thesame H-2-H league make i #doitallagain ![]() |
@eldee: please i need the two codes, i beg you in the name of whatever u dey worship ![]() |
chipmunk ft mavado- every gyal |
marc anthony- you sang to me(10x) ![]() |
marc anthony- you sang to me ![]() |
marc anthony - i need you ![]() |
hector lavoe- aguanile hector lavoe- el cantatnte #singingalong also ![]() |
please can any one in the house help me with the song? am sorr i dont know the title but wazobia fm play it alot. it goes like this "shey u go marry me? me i go marry youuuuuuu come make we build a happy home. shey u go marry me me i go marry youuuu thanks |
Me i want to have the guitar first before i apply for the training. Please who among you know where i can get a guitar in lagos and how much can i get it for. holla back please ![]() |
??
no gucking this time around oo so dat i no go come here come dey blow grammar, like some managers
arghhh
ANY WAY CHA, AM REQUESTING 