₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,317 members, 8,511,189 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 01:27 AM

Toggle theme

Westside365's Posts

Nairaland Forum › Westside365's Profile › Westside365's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 (of 24 pages)

Travel › Re: Life In Germany: What Is It Like For Nigerians Who Migrated? by westside365: 4:18pm On Oct 27, 2021
Hmmm. Dem no dey tell person,when you get there you go use your eyes see everything this time no be dem say. Life without papers na die and even self to get am e be like Lion wey hunger don tear am dem kon give am meat,dem say make you go collect that meat na so e be. Like I said give yourself a try. Kaki no be leather,be prepared for real hustle,no be naija kind of hustle cos u go see life in another dimension na so person go shout. Germany knows how to toucher person mentally.
Crime › Re: Sunny Mike Beaten To Death In India, Nigeria Reacts by westside365: 2:48pm On May 29, 2020
JOHNSONSOLAFUNMI:
Nigerians won’t react to this, but you’ll see them shouting black lives matter on Twitter, as long as you’re foolish, the media will continue to toy with your life... only if you know how vicious and evil black Americans are towards an African man, you’ll calm down on your Twitter war...
P.S I’m still not in support that George was killed extra judiciously huh
i appreciate this comment. Infact e dey sweet me for Belle. Those black Americans are so racist against their African brothers
Romance › Re: My Fiancee Said She Can't Support Her Husband! by westside365: 10:59am On Mar 07, 2016
Wetin dis one dey talk? Infact i must ask u how old are u? A lady told u that and u still came hier to ask of the opinion of people. Orisirisi. Infact if na me d gal talk that kind thing to, na catapot i go use fire her mouth. Seee them o, dis gal no hide her character she show d kind beast wey she be and still u thought u could change. Mehnnnnn u are on a long thing, dont worry marry and later u will cry d koko master song 'why me o' . Yeye boi, i no understand u at all. U won marry her to get nationality to Yoruba state or igbo state? Infact u self need deliverance from blindness.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 (of 24 pages)