TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 2:38pm On Sep 02, 2022 |
These housemates dey act sha |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 1:37pm On Sep 02, 2022 |
Chichi be like harley Quinn |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 11:13pm On Aug 30, 2022 |
Allyson be like oracle |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 10:31pm On Aug 30, 2022 |
Groovy sef. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 10:21pm On Aug 30, 2022 |
Na wa o bryann |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:49pm On Aug 30, 2022 |
I am so happy for Diana. Biggie na werey |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:49pm On Aug 30, 2022 |
Biggie let Dotun play to be fair |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:48pm On Aug 30, 2022 |
Biggie Diana no sabi Rock Paper Scissors abeg |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:40pm On Aug 30, 2022 |
The tasks are not entertaining |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:17pm On Aug 30, 2022 |
Biggie no sabi play this game |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:11pm On Aug 30, 2022 |
They should be changing positions na |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:09pm On Aug 30, 2022 |
Exactly it begins at the middle |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 7:03am On Aug 30, 2022 |
I am glad Amaka is off my screen. Watching her was a torment. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 11:03pm On Aug 28, 2022 |
Ebuka don cause wahala for shella ship ooo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 10:45pm On Aug 28, 2022 |
Chichi borrow yourself sense abeg |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 10:45pm On Aug 28, 2022 |
So Phyna don cook for restaurant before. No wonder she cooks so well |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 10:43pm On Aug 28, 2022 |
Chizzy say na normal meat  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:12pm On Aug 28, 2022 |
Amaka is not enjoying big brother’s house at all. Oh dear |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:04pm On Aug 28, 2022 |
realhovaps: A proud quidaxian  I don tire for that line |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 7:38pm On Aug 28, 2022 |
I miss the old knorr commercial |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 7:21pm On Aug 28, 2022 |
I pity Chichi. But can’t ladies tell when a man isn’t into them? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 7:21pm On Aug 28, 2022 |
Everywhere don scatter |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 7:15pm On Aug 28, 2022 |
Agbada of many colors on Ebuka |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 7:14pm On Aug 28, 2022 |
Na Amaka originate the gist so make she take responsibility of the outcome |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 7:05pm On Aug 28, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 6:12pm On Aug 28, 2022 |
This Amaka is effortlessly annoying. Gosh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 6:11pm On Aug 28, 2022 |
Amaka just vex drop that food. U dey vex u still de eat |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 6:10pm On Aug 28, 2022 |
Amaka do and leave my screen, your foolishness don tire me |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 6:08pm On Aug 28, 2022 |
Amaka and problems na 5 and 6 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:43pm On Aug 27, 2022 |
Modella is gorgeous |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 8:32pm On Aug 27, 2022 |
Na Bella lose abi na Daniella? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WetSmoke: 8:26pm On Aug 27, 2022 |
I never hear amaka voice today o |