TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 10:21pm On Jul 28, 2023 |
Doyin wey no sabi cook de complain about WM swallow. I see she has taken over Neo’s jacket. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 9:21pm On Jul 28, 2023 |
They should lose this wager |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 8:32pm On Jul 28, 2023 |
If they win this wager I no go happy. Hunger will bring us drama |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 10:46am On Jul 28, 2023 |
Is Soma in that house? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 9:25am On Jul 28, 2023 |
Tatiana4u: Jumping from one bed to another and getting kicked out like a dirty stray cat! See how Kidd rejected her last night like a spoiled egg! shame leave her begin catch me. She needs to try respecting herself. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 11:16pm On Jul 27, 2023 |
Threebear: The way cross was twerking his Azz on CeeC ... you can tell he's done it before several times.
Let's hope it was with a woman. 😁 Omo’ I had the chills. I no wan believe the rumour abeg |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 11:09pm On Jul 27, 2023 |
General na bad guy sha |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 10:07pm On Jul 27, 2023 |
Osiki18: Modella would have been 💯 more useful than Princess to be honest with her wigs covering her entire forehead |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 10:01pm On Jul 27, 2023 |
eleshin: Shey na only me hear Doyin shooting her shot at Pere earlier tonight? she was so shy. Said she couldn’t believe she hugged him |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 9:57pm On Jul 27, 2023 |
This frodd gist na sweet gist |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 5:34pm On Jul 27, 2023 |
This ilebaye is so annoying. She come dull with low self esteem. |
TV/Movies › Re: What Movie Are You Watching Now? by WetSmoke: 5:33pm On Jul 27, 2023 |
Ooos |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 3:16pm On Jul 27, 2023 |
I bin think say na gen Zs wan make Adekunle mad, but you see this all stars? Adekunle is seeing shege pro max |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 8:39pm On Jul 25, 2023 |
Adekunle fits so well into this set of people. Those gen Zs bin wan make am mad |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 9:24pm On Jul 24, 2023 |
Biggie no believe him ear. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 8:24pm On Jul 24, 2023 |
Uriel next. Let me tighten my belt. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 8:23pm On Jul 24, 2023 |
Cross no well aswear |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 8:22pm On Jul 24, 2023 |
I don laugh tire. Biggie instructions no clear like that sha |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 8:19pm On Jul 24, 2023 |
Biggie no know as he wan do Kiddwaya again o |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 8:17pm On Jul 24, 2023 |
Oh kidd. Make ninja show am o |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 8:15pm On Jul 24, 2023 |
Happy to see kids dance twice |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 4:27pm On Jul 24, 2023 |
White money doing very well |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 4:26pm On Jul 24, 2023 |
Biggie. They just no understand your English |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 4:24pm On Jul 24, 2023 |
White money don over dance o |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 4:21pm On Jul 24, 2023 |
Chai!!! Biggie done suffer. This game dey stress biggie |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 4:09pm On Jul 24, 2023 |
This princess is another borefest |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 3:36pm On Jul 24, 2023 |
Housemates no too understand this game. We don suffer today |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 2:43pm On Jul 24, 2023 |
Uriel na another drama Queen. Gosh |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 2:24pm On Jul 24, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 2:23pm On Jul 24, 2023 |
Kidd no understand the game |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 10:39pm On Jul 23, 2023 |
Kiddwaya just disappear. How will he shine like dis |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by WetSmoke: 10:36pm On Jul 23, 2023 |
See luggage’s Abeg. Made stars |