₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,974 members, 8,514,752 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 09:41 AM

Toggle theme

Whodohgeepee's Posts

Nairaland Forum › Whodohgeepee's Profile › Whodohgeepee's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 42 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 11:02pm On Oct 15, 2015
Imagine
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 10:58pm On Oct 15, 2015
Abegee una too plenty o
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 10:57pm On Oct 15, 2015
Faithluv5:
Whodohgeepee dear
yes baby
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:53pm On Oct 15, 2015
Some peeps sef wiv small minds! We are aiming for 10000 pages! We wanna over break record ni! cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:52pm On Oct 15, 2015
Nawa o! Ah jst check one gurl dp for hia nd oh boy, d pix wey ah see dere make we vomit fa! Chai! Guys don suffer! D ones wey wan suffer sha! grin ah no name names o!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:50pm On Oct 15, 2015
Wherez mobi18?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:43pm On Oct 15, 2015
harryson77:
tah shut up.....MB is everywhere....wetin u tink say MB mean sef. - muhammad buharihuh
see aw d fing pain ds one! U dey whr ah dey ni? Mtcheeeeeew! Lolz! Ishiabuncha! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:35pm On Oct 15, 2015
ViktaSlim:
What I do cry
u wanna join dese wailing wailers abi? Dnt worry! Kontinu! *sips vodka*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:34pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
It doesn't matter the network o jare

Even airtime, Etisalat and glo still get 10mb data plan grin
am nt in Nigeria nw! Am in Dubai! Ah use Etisalat. Here tho buh thrz nofin like 10MB abi MB! OooOoooooOoooops! Sowie!!! *eyeballs* grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:30pm On Oct 15, 2015
ViktaSlim:
But na 10mb u dey use? grin
hmmmm! What shld ah say nw? To slap u dey hungry me gan!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:28pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
Hehehe
U no dey fear God at all
*do not use ur money to intimidate whodohgeepee *
wetin cncern me? Like say ah dey use MTN! Lorbitch
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:26pm On Oct 15, 2015
elmisti:
I will consider writing a petition to stop mtn from giving you 10mb...
kikikikikiki! U don bleep up guy! Eyeballs!!! Aint an MTN subscriber! *ella oju kan* tongue *to d dismay of elmisti* grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:21pm On Oct 15, 2015
ademasta:
Faithluv5 are u in support of what yya husby is saying? Cos if we team up and begin to dey hate am e nogo like am o
na deir u go knw say one with God is majority! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:20pm On Oct 15, 2015
elmisti:
Whohewodogeepe abi wetin b ya name sef, why ar u always looking for my trouble na!...buh dnt worry, I kept my trouble in a safe deposit box inside a swiss bank...
sharrap dere u! Ishi! U don Bleep up u nd dat ur 2nd e-boo mobiLE! Kikikikiki! Reppin faithluv5
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:13pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
Good evening everyone


Itoski and Mistabiola plus including elmisti una just use me dey catch groove today abi


Omitooguns Akwa-Ibom Ayaya truly grin




Sammie2310 my sweet e-boo how art thou
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:09pm On Oct 15, 2015
Faithluv5:
Yeah I knew u wud come
How r u
swthrt am fine o! Yhu? *to d dismay of marcelinho, ademasta and elmisti plus keribaby*
NYSC › Re: Your NYSC Questions Answered by whodohgeepee(m): 6:42pm On Oct 15, 2015
A splendid job yhu doing here DC! Please, would we be allowed in camp a day before 28th or we should rather go on d set date? Thanks as yhu reply! God bless!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 5:19pm On Oct 15, 2015
ademasta:
Call am make he com ansa my qstn if no be kamasutra keep una busy
dnt mind him o faithluv5! D guy needs cane! tongue faithluv5 my sweetest love! Shy away haters! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:48pm On Oct 14, 2015
Good evening y'all
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 11:02am On Oct 14, 2015
See them discussing smfin wey go happen nxtweek! Hmmmm! Smh for small peeps for here! Even guys dey do like babes! Rubbish! Well, good morning hypertension peeps!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 10:09pm On Oct 12, 2015
itoski:
all Di's or u adding thats y I gave u missing script in ur ges 101 lipsrsealed
wetin ds tin dey talk?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 10:02pm On Oct 12, 2015
Gud evening/night everyone in here!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:14pm On Oct 12, 2015
klasiknonie:
my dear how you deh?
swt hrt m good o! ow art thou?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 11:12am On Oct 12, 2015
Klasiknonie good day!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 11:11am On Oct 12, 2015
Raytech2010 et doublezero7 abi doublezero abeg ds una trans stuff! where ar d take-off points? Ah presume dos ar d destinations, so which states ar u guys taking off make ah knw! Am in uyo sha! cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:17pm On Oct 11, 2015
KeriBaby:
Mrbllymer grin
U get wahala o


Anyways just to clear every one else doubting here

I and sammie23ten are e-dating and we surely know the e-couples to emulate

Every one that tries to break us is only gonna unite us the more



I'm sorry to any man this new development would break down but Sammie23ten got me now grin
rubbish! SAMMIE23ten ma arse! Keribaby kwa! E-dating fa! Nonsense! Kwasia e-couple! Keribaby na real cheat! tongue
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 10:06pm On Oct 10, 2015
Ah fenk God for make ups, if not ah wonder how some gurls for dey naturally! *ah no call names o* grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 10:02pm On Oct 10, 2015
KeriBaby:
Stop viewing my pics or drawing attention to it na
come beat me na! Hear talk! Stop fire! Keribaby ur pix no gel! E be like toy! Abeg change dat ya fwendz pix mbok! Fenx! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:53pm On Oct 10, 2015
Keribaby abeg change dat pix! Dat aint u! See aw d pix be like toy! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:50pm On Oct 10, 2015
elmisti:
If u can write dis much for a tokunbo gal, I wonder wht u will compose if u see tear rubberhuh
confirm talk! Tokunbo chick! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:13pm On Oct 10, 2015
goodyboo:
Hi durln,
howdy,guess u missed me,I did too
been so busy,tryna put things in place.

to sammy, thanks for ur understanding,u were a grt e-boo.
imagine! Dulling kwa! Mtcheeeeew! Ds gurl dey make me vex sef! Donpsymon go come dey feel like don! Woman wrapper! Goodyboo detach frm dat guy! Me dorkoh fien doh! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:01pm On Oct 10, 2015
Faithluv5:
My one and only. How r u? Did u miss me?
How prep for akwa ibom
sweetness! Av not prepared o! Ah wud take off from Lagos o! M based in Lekki sha! Ah wud leave ds uyo next Friday! D town don taya me gan!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 42 pages)