₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,954 members, 8,514,673 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 04:26 AM

Toggle theme

Whodohgeepee's Posts

Nairaland Forum › Whodohgeepee's Profile › Whodohgeepee's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 42 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:50pm On Oct 09, 2015
Marcelinho:
No i jst enta, moreover i jst dey comot 4 ban. Hw ur side nah
lolz! Ban or prison? U stil dey uyo ba?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:46pm On Oct 09, 2015
Marcelinho:
Ehya...kpe mbok mokop? idem mfo abadie? Uyai ayen
so u dey here all ds while ba? Well, good am/pm!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:45pm On Oct 09, 2015
ademasta:
Boy or girl, when na me play d game? See na 2 men i born! I won harinholar...
who is ds one deceiving here sef?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:39pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
grin grin Mobi18 Whodohgeepee Iykebest
I dey laugh you
hyena! Dey laff dey go! Nofin do yhu! grin tongue! Klasiknonie good pm!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:36pm On Oct 09, 2015
donasere:
Ahn ahn

Hin don offend u n ur pipu ni?
no mind mobi18 Jare! Na one of ma fans wey don dey write open letter give me buh ah no reply ni! grin *FINISH MOBI18 EPISODE1* grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:34pm On Oct 09, 2015
donasere:
Lwkmd!!!


Wen we reach camp u go see say no be only gehz dey do dat thing!
dose ones no kukuma be bobos agen na!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:34pm On Oct 09, 2015
iykebest1:
dis one harsh oo. He can't be doing daily 10mb naa. Whodohgeepee is a bigi boyi.
Ghen Ghen ! U see mobi18 all ma fans don dey reel out ma profile give u! Iykebest1 ah view yhu o Jare! No mind d harsh soul! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:30pm On Oct 09, 2015
mobi18:
haaa,were u d 1 watching? was it u i poured hot water and sprayed insecticide on? kai,im sorry i didnt know oo
*thinking* what is ds gurl saying gan sef? Well, all na imaginary talks! Fenx to Ben10! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:27pm On Oct 09, 2015
mobi18:
call nah,mk dem tear u finish remain ur leg,,,where u con waka go? arinka jabata
ds gurl sef! Wetin ah do u nau? Okay, letz start; mobi18, keribaby et al like front seats dye! Na Dem go jot pass! tongue...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:23pm On Oct 09, 2015
mobi18:
welcome oniranu... where yaff u bin? wetin u dey imagine for where u dey? na sambisa forest..like keribaby saiz,u don do ur 10mb con dey disturb ere again.. kai, keribaby na 1 harsh soul.. i cnt forget d 10mb
kikikikikikikiki! It aff pain her! tongue na old news Jare@10mb, no mind dat keribaby jawe! She bin high dat tym! Av been in ur room o mobi18! My mobi18, grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:20pm On Oct 09, 2015
donasere:
Lol!!!


Jatau7 na one of d pipu wey dey alwaiz dey front b dis!
front ke! Ah dislike am ehn! Na gurls like dat kind thing! Notice me Dem! Ah knw some of Dem for ds thread who dey do am! *not calling names*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:14pm On Oct 09, 2015
Abeg una dey disturb me wiv all dese una imaginary camp life talks jawe! *hisses* *runs outta thread*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:36pm On Oct 07, 2015
elmisti:
*dust suit*....Boss man!....no vex, I jst dey question haywaya if he bring my package from sahara ni....hw u dey na?
ah jst gallant gidigbam for ground o Oga mi! Dust suit for whr? Lolz! Ah pity u! Too much jet li movies dey worry u gan! E go enter die! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:30pm On Oct 07, 2015
itoski:
me na just her bodyguard o boss...who dash monkey banana
hope she dey pay u well sha! Elmisti ah greet u! So u go see me online dey form abi elmisti? *Pulls out double barrel*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:12pm On Oct 07, 2015
goodyboo:
wat part of Uyo r u in......

Uyo ayaya
oboi so goodyboo don get e-boo, see aw itoski come dey boo me! Am in Itu axis o not calabar-itu road! Itu road! M doing greater than u are! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:54pm On Oct 07, 2015
Goodyboo uyo is tiresome to me o! Very boring!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:50pm On Oct 07, 2015
goodyboo:
welcome
goodyboo fenx for welcoming me! Seems tis just u dat sees me! Well, u ar blessed all round! Howdy?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:42pm On Oct 07, 2015
Hello good people of God! Good evening!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:19pm On Oct 04, 2015
Faithluv5:
My main person,hapi Sunday. Hope u go church
yes o! Am fine as well! cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:32am On Oct 04, 2015
KeriBaby:
I can't be in church and be here
ah know na! 3rd service shey? No prb! Issokay! God bless u!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:29am On Oct 04, 2015
Uniqueness01:
Morning dear! Hope you going to church?
aye, sure I am! Ow bout yhu?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:26am On Oct 04, 2015
KeriBaby:
cool
I'll go for the third service
U going?
ah sed it! D tone of dat ya reply shows u aint in church! Well, am praying for u! Nope! Am nt going wiv u! tongue
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:23am On Oct 04, 2015
KeriBaby:
I don't care
no lil courtesy, well, ah doubt u gettin ready for church! Cool down keribaby!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:21am On Oct 04, 2015
Candycrush top of d morning to ya! Happy Sunday! Joyce21 and to all d ladies here!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:19am On Oct 04, 2015
KeriBaby:
After 21
I have spoken nd dats aw twil be whether after 21 or not! grin brace up for what av told u! No vex o, naso ah dey alwes prophesy!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:17am On Oct 04, 2015
Uniqueness01 morning as well! Happy Sunday!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:14am On Oct 04, 2015
E get some posts una nor suppose reply! As una reply nw she go dey feel on top of d world! Well she gat a point thr sha ooo cs ah dnt see truth nd overlook it! Well, dats by d way, donpsymon ah see u! Faithluv5 ah miss u here;morning love! Dossylvanus, morning ape abi na gorilla u dey call yaselfgrin ! Keribaby, d noisemaker of d thread, dnt worry u'd be given d 2nd choice of states u applied for(quote me on d 21st)grin ! Goldenone, d silent one! Elmisti it aff tey na! And to all ma e-peeps ah no mention abeg ah dey bathroom, soa almost enter ma eyes o! grin grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:04am On Oct 04, 2015
Faithluv5:
Whodohgeepee dear,no worry aw pray and fast for ur team to win next tym grin
lolz! Prayers can't do it for nw sha buh na one woman fit cure d rot currently! #NotSaying... grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:59am On Oct 04, 2015
goodyboo:
idioke at all.
nsuk mba ba around.

afo?
am around as well! In Itu road axis! Ah no Sabi speak o buh ah understand every words spoken! grin na Yoruba-AkwaIbom boy ah be o! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 10:42pm On Oct 03, 2015
Faithluv5 ma love! Howdy? Ma team lost today o!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 10:37pm On Oct 03, 2015
Goodyboo abadie?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 2:39pm On Oct 03, 2015
mobi18:
im here oooooooo.... how u nah?
am peachy ma!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 42 pages)