NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:29pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:

Come,
You sef been come scarce... Where you go sef? broda ah bin just dey low key jawe! Buh ah jst wanna find small trouble wiv one gurl hia! She knws herself! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:05pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: Na your type go still the marry 16yr olds at the age of 60...
Smh for you  lolz! Wetin concern me?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:58pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:57pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: Alert enter?
 see question sef! Ah for dey dance if alert no enter? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:54pm On Oct 09, 2015 |
goodyboo: speaking is easy buh writing is hmmm! me wey nor Sabi speak one inch fa! Ah dey speak am like one yoruba man!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:52pm On Oct 09, 2015 |
That moment when your topic is on front page! *dancing sekem* view ma topic on front page about Enyeama!  *to d dismay of keribaby and elmisti* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:45pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: See this deceiver 
Mobi18 dear... Don't listen to this fraud o...
Na Faithluv5 e boo be this.  see ds one agen wan put garri for ma sand sand!!! Okay! Donpsymon hmmmm! Okay! Issorite! We shall see for d boxing ring!i what a pass from messi! Ah dedicate this to faithluv5 and mobi18 and klasiknonie!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:41pm On Oct 09, 2015 |
elmisti: Sometimes I dnt knwwch side u ar on, nmust mke u emphasize d word second bah?...but dat aside...you mean whohewogepee want to woo mobi wit his 10mb ....see my life in ceremony!...lemme buy him anoda 10mb so he will av enuf wen his wife ayoswit gets her own 10mb too..... whodohgeepee na! What's ya prb sef? Ah go xchange am give u o! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:39pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:37pm On Oct 09, 2015 |
elmisti: Kikikiki.....oya, com modify b4 dem add. You to Nigeria current affairs mtcheeeeew! Mobi18 na ma love be dat! We don kick start our love career!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:34pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: Hehehe ehen
The boy wan scatter your family o He dey try carry mobi18 go do party for whatsapp but mobi18 as a good second wife no gree 
Him no get better lyrics or enough mb to chase mobi He was going on and off U know say na 10mb d guy dey use
Whodohgeepee o boy see talk! Why relegating her as 2nd wife kwa! Ah like mobi18 no be small o! Na ma bae of life! See ur life keri, to slap u dey hungry me!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:31pm On Oct 09, 2015 |
elmisti: Keribaby!....me and u wee fight ooo...shebi u said ntn controversial happnd when I was away ni??...
Oy com nd explain wat hapnd btwn my Mobi and whowhohedo...abi wetin b d niigga moniker sef.....cuz I heard u wr d one putting sauce na whodohgeepee Ogaade!!! Ur mobi abi, she's now mine... FYI!!!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:28pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: tirrrr....no b calabar rum b dis ohhhh.....bro hope say una no wan sell us? we wan sell una buh una too cheap o Jare! Elmisti ma main nigga! Bawo ni? O ti pe ju egbon nla nla nla sneh!  *to d dismay of keribaby* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:18pm On Oct 09, 2015 |
goodyboo: Nsi Biak aye na?
ibok mmo do bah ooo.
#pain reliever # mbok nor ayen ibok yak awong!!!  hope say ah try?  kikikikikiki! |
Sports › Vincent Enyeama Back Home, Trains With His Wife by whodohgeepee(op): 6:25pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:19pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:07pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 5:02pm On Oct 09, 2015 |
Mobi18 can u add me on whatsapp? *just a question o* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 5:00pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: fine boo,i quickly stepped out ni jare..i nor go work today wetin happen na? Service fever?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:48pm On Oct 09, 2015 |
Mobi18! Howdy? Welcome! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:34pm On Oct 09, 2015 |
Klasiknonie don't telmme u ghost-reading!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:33pm On Oct 09, 2015 |
Nawa o! Nairaland fa! Ah can see a guy nd a gurl here playing love right before stakeholders of this forum nd right before ma eyes! Hmmmm! Okay! Issorite! D way d guy take do am sef ehn shows dat he's a real player! Hmmm!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 2:51pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: lolz...bro u dey fear to mention her name she knw say no be fear! Na one of ma fans o Jare! Dem talk say na 10mb ah dey use! Ma fans jst dey find ma talk shaa ni!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 2:46pm On Oct 09, 2015 |
Yeah!!! Ah greet u all! Klasiknonie, doublelady nd one gurl for here! She knows herself! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:26pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: lol,no mind am,my guy go die on top trying to impress wid im lil joystick,wen e finish sef,i go ask am,were u dere bf? i tot u were jes about to go in ni.. fenk God say u knw say na JOYstick cos u dey derive enuf joy from am! Donasere jatau7 u see am! See aw she package d name!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:22pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: u c naw oo,wid style u wan dey claim wetin too big for u... y u dey do like that naw,me ke,mother of ur hamaphrodyte,,kai,u din forget say all of dem resemble ur aboki wife,guy stop i no like am oo,person wey c dis 1 go fink say u din upgrade true true,say u no dey fire ur aboki wife again.. ahhhh! Why ar u calling yaself aboki nau! Oya open ya teeth maka see!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:22pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: Oga nla How many mb remain  see one of d gurls! Dese ma fans knw demselves o kai! Na 6024 MB remain keribaby!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:16pm On Oct 09, 2015 |
donasere: Na die d rat dey be dat na!!...... Wait ur size go faint am?? #jezasking ask her na! Person wey weigh 250 pounds befor, ah don reduce her to 58 pounds!  mobi18 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:14pm On Oct 09, 2015 |
E get two gurls for ds thread wey dey vex me wella! Dem knw demselves sha! Ah don finish wiv one, d other dey run frm me! Dem jst wan take pix wiv me! Awon fans mi!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:09pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: na u naw,,so because u no sabi play ur game,wey u don born a dozen of hamaphrodyte,na im mk u dey jealous person wey born 2 boiz,be happy for succesful people so it cn get to u too kikikikiki and u re d mother of d hamaphrodyte! U go blame two of us na! Ur chromosome no too tite!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:03pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:58pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: im ere jare,u know say na wen cat go inside,na dat time rat go comot dey flex muscle.. no mind d wanna be famous by force whoodegoopee wey dey claim fans..na hu dash am fans? e jes dey find my attention.. oya whoowhoo,u garrit,wat do u want? be fast,u av jes 5 mins wetin be cat nd rat? Who does that? Well, too much animated movies dey worry yhu! Lolz! Mobi18, dnt worry ah will get u lollipop ehn!  |