Williams33's Posts
Nairaland Forum › Williams33's Profile › Williams33's Posts
1 2 (of 2 pages)
Omo atiku jus day lie day talk watin he no no no besides he still better pass BAT way just day avoid interview...... Obidient I stand ![]() |
Omo na God go help us oo...sexual lust is the number weapon the enemy use to get access into our life...the way sexual lust jus high dis period ehh he kon be like say make rapture come sharp sharp...youths mind don rotten finish ..even small pikin sef don know watin pass dem..na God go guide our heart and wash our sins with his blood...God help me sef and all of us amen.. happy Sunday ![]() |
Sometimes I jus day wonder watin our men day do..Shi shi Dem no see carry dis year..na so so our ladies jus day make us proud day break record up and down.. congrats to you dear ![]() |
But does the handjob affect anything?? Mastúrbation is self pleasure... once another person is in the equation, and no matter how she's touching you ...its not mastúrbation[/quote] |
Is menstubation and handjob same thing and which one is advisable?? |
1 2 (of 2 pages)
Omo atiku jus day lie day talk watin he no no no besides he still better pass BAT way just day avoid interview...... Obidient I stand 

