Williams33's Posts
Nairaland Forum › Williams33's Profile › Williams33's Posts
1 2 (of 2 pages)
INDOMIE9090:Bro you no no watin u day talk..make 2023 just reach first...he go be like film trick for your eye ![]() |
Like play like play obi don day taker note... omo watin God don sign..no man fit conSIGN am...obi we stand #nigeria will be great again ![]() |
Chaii so sad bro ...am praying Argentina to carry the world cup..my Goat deserve it ![]() |
Nawa ooo... so you just give up like dat leave ur innocent daughter suffer cos your selfish wife left u..now way u don commit sucide no be hell u go go..make we sometimes day day selflessness ![]() |
Omo even a whole capital Territory no safe again...things way day happen for this con3 dem suppose use am do movie...may God protect us abeg |
Omo dem Neva Still end this case.... Kpekus sometimes can lead to ur end |
Wow God please help us and bless us reading this post.. amen |
He no day ten commandments but u ursef na say he day kill ursef if doing it cos it's shorten ur life span and ur lungs na sorry |
Why Una no fit just carry the money help the needy..the homeless.. orphanage...he sure for me say this one Neva build family house for village or even help family members or loved ones..life no balanciaga ![]() |
Nawa oo.. disadvantages of flooding... may God help us for this country.. as fuel don scarce for there now..the price will skyrocket ![]() |
All this tins you just mentioned..normal he don day happen Tay Tay.. social media sometimes just make us no watin day sup..you see fornication..rape.. menstubation.. sleeping with married people..it's been practiced ages ..and Una go just day call am end time like say na now he day sup even back in the days dem don day talk end time since till now..so norms for bible he talk am say people go like pleasure pass the word of God..make God guide us and direct us to the right part |
Obidient couples .. God bless Their union...am fully Obidient and I don't even know why..may God bless our country |
Religion...if we can solve religion crises ehh especially this Nigeria..things go change |
Nawa ooo... shebi when obi day talk about electricity transmission and 5000watt kini..Una day say he day lie dis dat...see ehh ah no no maybe Una just like suffering..una go see redemption and suffer standing Una go still follow suffer road cos of greediness and fucking tribalism....me go vote for the right man..if he no enta..at least I made I right decision of this con3. Vote obi 2023 |
This one day decieve himself... proud bawo..way be say the youths eye don open and want to take back the con3...we don't need thieves in aso rock anymore..some old cargo and agbado manchi...we are Obidient and Yusful ![]() Obi we stand #2023 is ours ![]() |
Omo simp too much for dis con3 oo.. ah no say after everything the idiot sense go don come back and no be say the girl go marry am... sometimes just minding your business na he day make people live long ![]() |
May we no born abomination...which kind tin be dis na..if you no wan get belle just use protection simple... Ghanians and sex na 5&6 |
Omo from grass to grace..I pray we meet our blessing in an unexpected way in Jesus name amen |
He is absolutely right..but the money dem go day loot am share am to themselves.. useless government ![]() |
See as talent day waste for this con3....this is so creative.. |
Please am really serious about this..my phone is redmi 9c 4gig ram and 128 rom..I tried to update the pes but he didn't show on play store and some one advice me to try download it in apk pure but it didn't work... and I saw infinix 2gig raw playing the new updated one.... please tell me how to download please..I so much miss the game |
I am using xaomi redmi 9c and the latest updates isn't showing on play store and my fone is 4gig ram ![]() |
Wow nawa ooo..why u go send ur nude to ur fellow girl... lesbianism don show u shege..it's better you post am by ur sef cos even though u pay the blackmail demand..she go still carry am show to the world ![]() |
Omo the tin pain me ehh..that reff wan jus wan Chelsea to loose ![]() |
Chaiii watin APC no day do no day exist Our leader of tomorrow don give up God help us in this con3 |
Omo make dem check maybe the spina still day intact ![]() |
APC is pained ..I can't wait for presidential election..I don dust my voters card... Obi-dient we stand ![]() |
I pray God to keep in save..for this kind pandemic.. he be like say na banny tell am make he come so so so location ![]() |
Congratulations man I really need job..I jus pray the same blessing comes to me too |
1 2 (of 2 pages)




