Stats: 3,166,054 members, 7,863,740 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 03:05 AM |
Nairaland Forum / Winbothhalf's Profile / Winbothhalf's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
make I just be sugar boy of dis sugar mama lasan, I for don buy nairaland from seun 6 Likes 1 Share |
![]() |
jj |
![]() |
pls wat is iyanya? was it a club name in ITALY: Serie D - Group F? 5 Likes |
![]() |
Jayson1: Belafonte: efesodje:all of Una never answer my question, how will I control her? cus she dey expect make I make d move after , I know sabi toast abeg I b amateur in d game |
![]() |
Belafonte:why? |
![]() |
efesodje:definitely DAT must be an extended joke, am only ready to sample d aple now , if she is someone I like, den we MIT take it to d next level |
![]() |
Pubichairs:bro I MIT be kind enough to pay for ur plastic surgery if u behave well |
![]() |
Pubichairs:jealousy? |
![]() |
Jayson1:yea |
![]() |
Jayson1:what step should I take? |
![]() |
Pubichairs:pls let all atleast pretend like we have sense here 2 Likes |
![]() |
there was these girl in my new hood, I do frequent there shop to buy something, and some days ago when i went to there shop she was like " bro. I like u and infact I want to marry, though I just laff at her and didn't take it serious but she kept on reapeating it several time, now I don collect her number wetin I go do next? I beg I be learner in the game, I no knw the next step I go take. |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |