Wiseandtrue's Posts
Nairaland Forum › Wiseandtrue's Profile › Wiseandtrue's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 541 pages)
NobleSeed:Correct that NO to KNOW abeg! No time to disguise! |
See him mouth, drugs don almost injure this one, we know the boy of who him be ![]() So you took your precious "time" call video man, only for you to speak on someone you claim is not going anywhere ![]() Na before this kind trick fit work, no be now again ![]() Nigerians don open their eyes wide! |
Tinubu is many things but I doubt that he is the one behind this! The body language of the government of Buhari is a strong indicator that he is likely the one behind it! Recall that Mailafia and some others warned us |
[quote author=Babastrong post=119008378][/quote]Na there their power dey now, oya make them go harass NNPC and Buhari Spit |
Emir01:Do you know that as Obi employed people, you too can also employ ![]() Then tell Peter Obi say see, I dey pay my workers 500,000 per month, so you can do better Na him them dey call healthy competition But you no go understand this thing wey I talk now because ordinary toothpick, you no fit make, na only this your stipend you dey rely on May God deliver you from penury! |
Reno Omokri, which kind work you dey do self ![]() Just curious Obi no gree give you shishi Obi worked for his money, he didn't go about praise singing the highest bidder then waiting for crumbs to drop from their table!At least Obi employed people, can you show us those you are paying and how much you are paying them ![]() Na your kind suppose dey throw stones Abeg shift!!! |
If only her dressing can solve our problems in Nigeria Yeyebrity with no meaningful contribution not to talk of contributions ![]() Fish brain |
OP, who know you A terrible LIAR like you ![]() No handkerchief for you, you go cry tire! |
Ofemmanu1:You carry cow wey resemble human being full DSS, you come dey expect say make them dey reason well ![]() That one go be Miracle! |
DSS at least someone is saying somethingE no concern HORs, na money those ones dey after na CBN be their headache |
No be insubordination them dey call this kind thing ![]() Makinde, you are doing well in your state abeg leave these kind senseless talks for Wike |
I like the condition "if" ![]() Person wey no fit walk, wey them dey carry, dey explain wetin him dey talk, wey translator self no dey understand Na him won preside over this country ![]() Make him go start from Iragbiji, abi him magic to develop no dey work for there ![]() |
Obiano don bleach finish Who him dey bleach for ![]() |
Nothing will come out of it |
Remi Tinubu, a disguised Muslim self dey talk You don go deceive them for RCCG finish bah ![]() Fake pastor using useless consoling words thinking she is doing us, not knowing that she is doing herself |
Obinoscopy:As if you don't discuss other countries Shall face the message and leave the messenger ![]() It's only in Nigeria that you reward criminals |
All these fish no reach N1000 before ![]() May God judge those campaigning for APC harshly |
Always vowing ![]() Nonentity What he could not achieve as a governor for 8 years, he wants to achieve as a what ![]() How won't they move Under you Orji Uzor Kalu, some villages where you go to campaign no even get light, I was shocked Show us what you are doing, we don't want to hear you talk!!! May God judge you harshly for coming here to pay lips service |
Naira20:He is too busy stealing onions to understand what you just typed ![]() Dey watch, him go still follow you argue |
No be Nigeria dependent judiciary again .Judiciary that only listen to the government in power Modified: ojex004: Will u shut up. The last time I checked, the govt in power insist to keep cownu inside prison. But the same judiciary grant him bail. If not that the govt in power did not listen to court order. U zombidence always want everything to go your way and favour.[b]So is Nnamdi Kanu released now ![]() At this moment, you self go dey laugh yourself [/b] |
Heartless women. ![]() Make una collect him money, na una money but make una vote for the right person! |
peepydelano:Na you go "knashing" your teeth mumunde |
peepydelano:When we are talking about northerners, we are not talking about the likes of Buhari, el-rufai, gandollar Many northerners don wake up! No be before wey them dey support themselves blindly Nobody likes to suffer! When I talk about nobody,I am not talking about your likes, I don't think you are redeemable |
peepydelano: this one just dey console himselfHit up discussion with even abokis selling in kiosk around you, very many if not all, will sing a song about Peter Obi for you free of charge! PDP and APC has performed woefully Is it not better to try a new hand ![]() |
Nigeria's beloved incoming president, in whom we are well please |
I assume you have one yourself, why not go first ![]() As for me, I wish someone had encouraged me to leave this country earlier |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 541 pages)

at least someone is saying something