WizzyTunes's Posts
Nairaland Forum › WizzyTunes's Profile › WizzyTunes's Posts
1 (of 1 pages)
Why won't the man be disappointed? Mayb then wen he dey woo her,she dey put on yash pad and for five years now,d man no dey see wetin push am go meet the woman,na em Omo guy provoke# make our girls dem dey try as much as possible to be original#Who don fine don fine and more over,every lady is beautiful,in d sence that beauty is in the eyes of the beholder# The case of this husband and wife, could be traced to Side effect of ladies no being original# |
One fact about the whole thing is that;gospel artists and circular artists are different....So till I hear say Mr. Korede Bello na gospel artists, dat song Godwin remains circular song..#MyOpinionThough# |
Gosh! |
searching4lovee:seconded |
Her face alone fit shoot person dead sef. But come to think of it"Teenagers of these days" |
Which can person b dat,wen talk that kind thing ?Anyway my fans don't act dat way.... |
Chai! |
1 (of 1 pages)