Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,167,185 members, 7,867,433 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 04:01 PM

Wol's Posts

Nairaland Forum / Wol's Profile / Wol's Posts

(1) (of 1 pages)

Romance / Re: Marriage Proposal On Phone? by wol: 12:06am On Mar 24, 2008
chinda, how far na, ee bee like say na only me and you come remain for here ooo. i like run things with you oh. i for like say make we see for yahoo chat. i dey always dey online for twelve hours every day. so no think say after now we no go fit see again. abeg, just reply me now. i dey yahoo now. try abeg, ee fit bee say we know some where for niger. thanks.
smiley cool
Romance / Re: Marriage Proposal On Phone? by wol: 11:52pm On Mar 23, 2008
oh baby, correct. ee bee like say you bee beter christian cha, abee na lie a talk. plenty girls dey wey dey find that kind of chance wey never fit get am ohh, abee how see see am? take am easy oo, no make yanga too much ooooo. i like your way cha. one love to yong babe grin cool kiss

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.