Wolfdog's Posts
Nairaland Forum › Wolfdog's Profile › Wolfdog's Posts
1 (of 1 pages)
guy where u dey now? u don enter mexico? |
it has to be ontop |
mr franky you can stay in naija now your papa na minista for money and airline so you rich stay well well in naija, ![]() |
pls i want somebody that can teach me how to host a website, how would i do it i have design the page my self on Publisher via web page fommat and it perfect how would i lunch it to www.blablabla.com so people will start viewing it just a picture and story site please help me ![]() |
guy thruth u don dey cast oooo wit dis you story tell ur clique wey you take picture together to help you now even if na deport them deport you |
@last post , pock head ![]() |
@bandiejay thank you for exposing this route for many people a friend of mine is in libya now at tripoli he called to let us go together but i was afraid |
this has to be on top man |
guy u should have done that b4 bandiejay, try and be creative |
now i see tagasee ko lo roo gbo, but baba bandie i support you, me i wan go and i am going nobody papa fit stop me even yaar adua not to talk of your common thread would stop me Thumb up bandiejay This guy tagasee go research after all this days to post this pictures? any way thanks still part of knowledge but pix are not urs they are internet pix eh ehe abi u be that one wey police catch after u commot mali?, monkey |
@bandiejay strong boy that does not fear with humble character, i think if you go to ur dream land am 90% sure if you can maintain the character you have on nairaland you will make it no doubt, even nigeria, so Ghana you dey now? boyo u dey vex, you and bigmodo suppose twins he he he and everything tha dude is telling you is the thruth men just take your time and God will help you go through the mail i sent you and get back to me fast. |
wen movin move along wit bigmodo sfae journey |
@luka , the fomming is now getting highter go to www.freetranslation.com to translate this to english, by ur sef no dey pose man Those pictures of bandiejay does it look like naija? |
@luka , the fomming is now getting higgher r go u rsef dey pose man Those pictures of bandiejay does it look like naija? |
@luka many nairalanders knows that this is true , but i can see jelousy in you guy , the guy hard pass you,, u dey vex say the guy don turn sta no cry ehehehe ;Dr |
ehyaa bros nawa 4 ur life oooooo i dey feel the pain |
@bandiejay poster, guy i feel ur track u sent me, gba purposely meant for hustlers, no dull urself papay i advise u make u find better promoter that song my girfriend confirm am, and me sef pass am, thumb up man cos life is just like a game that is the word representin naija akon guy |
@luka guy shut up diaaaaa even if it is fake i am not advisin the poster to post it here again, do u have anything for am even if he post it? bandiejay dont mind him no post, instead open a website post all your trip there anybody wanna read stories login and source for advert , but remeber copyright is important. |
no sex, ? that is am dead, |
guy which one na beg idey beg post the rest make i feel amna suspense u put me oo |
Tagesse u too dey jump wetin dey block you? cant u read who told you is enkcouragin people whole ur side make readers kain there line he no dey encourage anybody the poster just they talk wetin they happen u dey claim buttey u no wan die, goo sleep |
u try baba one love i love ur spirit, That means u no fit fear death be that, ok make we relate now runs dey for you |
1 (of 1 pages)



thank you for exposing this route for many people a friend of mine is in libya now at tripoli he called to let us go together but i was afraid
i dey feel the pain
cos life is just like a game that is the word representin naija akon guy
even if it is fake i am not advisin the poster to post it here again, do u have anything for am even if he post it? bandiejay dont mind him no post, instead open a website post all your trip there anybody wanna read stories login and source for advert , but remeber copyright is important.