Wonderdee's Posts
Nairaland Forum › Wonderdee's Profile › Wonderdee's Posts
Over funny |
The girl won learn how the mother take bring her come dis world ![]() |
Why the hell would i wnt 2 get a startimes mobile when already functionin startimes has no good channel i can watch. Why nigerian cable tv go put animaux wey na french dem dey use, machaine sports wey na italian, nonsense arabic channel wey na prayer dem dey do mornin till nite. The worst part be say dem nodey show live epl matches and instead of them to put soundcity and nigezie na yeye stv music dem dey put with kennis music channel wey dey repeat one song 25 times per day, no beta cartoon channel cos nw dem don remove nickelodeon abi una neva hear of cartoon network?:@. No channel i fit watch beta science fiction film na mumu mgm wey na old people film dem dey show dem put, and which one com be all those yeye stve1, stve2 dem, abi una neva hear of m-net and star movies or movie channel or mbc? Una no dey try abeg.:@:@ |
[quote author=Mr.chippychappy]Ayodele Ikuesan - Team France Athletics Women's 4 x 100m Relay https://www.london2012.com/imgml/athletes/xl/1263607.png[/quote]this one go sabi beat her husband o ![]() |
Make somebody pass me some of the weed him smoke for jamaica |
At least him compete for us instead of britain, thumbs up akinyemi |
When girls like u find it hard to get married, you blame it on the devil. When a guy gives u money it's out of love and care but when u keep collecting then he'll want payback!!!! |

