₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,315 members, 8,511,172 topics. Date: Saturday, 31 October 2026 at 11:55 PM

Toggle theme

WonderManly's Posts

Nairaland Forum › WonderManly's Profile › WonderManly's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 144 pages)

Crime › Re: Kaduna State Debunks Reports Of Aerial Attack By Terrorists by WonderManly(m): 3:44am On Jun 10, 2022
[quote author=anonimi post=113654997][/quote]shocked shocked shocked
Crime › Re: Kaduna State Debunks Reports Of Aerial Attack By Terrorists by WonderManly(m): 3:38am On Jun 10, 2022
This is why Naija News just tired me. You no go know which is fake or not.
Politics › Re: 11 People Slumped At APC Presidential Primary – Ambulance Operator by WonderManly(m): 3:36am On Jun 10, 2022
Wetin come dey happen? Why are they slumping?
Crime › Re: Owo Massacre: We Heard The Culprits Have Been Arrested - Olowo Of Owo by WonderManly(m):
Na so we just dey see different news from different angles.
Politics › Re: Obi Leading in Poll Created By Oyo State Gov For 2023 Presidential Candidates by WonderManly(m): 3:21am On Jun 10, 2022
WildChild00:
The reason is simple, the online research is meant to pre determine how popular a candidate is to the voters, but dud to massive rigging on election day, the unpopular people carries the day.
If na that. Shey Peter Obi Popular pass Atiku and Tinubu?
Politics › Re: Christians Must Not Vote Tinubu by WonderManly(m): 11:34pm On Jun 09, 2022
You sey wetin?

Politics › Re: Aisha Yesufu: Tinubu Not Fit To Rule But Feels Entitled by WonderManly(m): 11:31pm On Jun 09, 2022
nedekid:
I hear say this pastor don take the route of "plan b" japa go stay for US. grin
Aah! Na wetin Portable dey talk sey... Zẹh ki wọn to zẹh ori ẹ.
Politics › Re: Tinubu Jagaban Dances To Buga (video) by WonderManly(m): 11:29pm On Jun 09, 2022
Otun ti Zeh ooooooooo.
Politics › Re: Bola Tinubu Dance To A Popular Song - Buga By Kizz Daniel by WonderManly(m): 11:28pm On Jun 09, 2022
Otun ti Zeh ooooooooo.
Romance › Re: Tinubu Jagaban Dances To Buga (video) by WonderManly(m): 11:28pm On Jun 09, 2022
Otun ti Zeh ooooooooo.
Politics › Pick Your Choice. Who Will You Vote? by WonderManly(op): 11:26pm On Jun 09, 2022
Election period... Who is your favorite?

Politics › Re: Bola Tinubu Visits VP Yemi Osinbajo In Abuja (Pictures) by WonderManly(m):
Did you mean he visits the new Ice Cream seller?

Politics › Re: Owo Massacre :killer Herdsmen Of Catholic Church Members Owo Surrenders (video) by WonderManly(m):
Me never believe in this news...

Politics › Re: APC Presidential Candidate, Bola Tinubu Visits President Buhari At His Residence by WonderManly(m):
I dey greet Una oooooo.

Politics › Re: Obi Leading in Poll Created By Oyo State Gov For 2023 Presidential Candidates by WonderManly(m):
Shey online votes na vote? Naso dem go dey win for online. But lose for real election. I beg me i no understand result jare...

Politics › Re: Aisha Yesufu: Tinubu Not Fit To Rule But Feels Entitled by WonderManly(m): 9:51pm On Jun 09, 2022
Yes...

Politics › Re: He Will Run With Muslim VP - NNPC Tweets by WonderManly(m): 4:42am On Jun 09, 2022
You mean Relay race or Marathon race? Abi what type of run again now.
Politics › Re: This Is For Peter Obi's Suppporters. Caption. by WonderManly(m): 4:34am On Jun 09, 2022
Did you mean the FuckUp Man huh
Politics › Re: APC Primaries: Tinubu In Early Lead As Sorting Of Votes Begins by WonderManly(m): 10:52am On Jun 08, 2022
15ssDRIVE:
the guy word, na certified cashier check.
grin grin grin
Politics › Re: Tinubu Projected Winner Of 2022 APC Presidential Primaries. by WonderManly(m): 10:51am On Jun 08, 2022
Viraltrends123:
It's the norm, if he didn't spend money, Osinbanjo and Ameachi might win him, because they also spent money too, so it's like the richest wins.

The best thing is if everyone accepts not to bribe, we know Tinubu will still win.
Exactly! Na the richest will still win ooooo.
Politics › Re: Tinubu's Hands Shakes Uncontrollably As He Read Speech At APC Convention (Video) by WonderManly(m): 10:45am On Jun 08, 2022
Wetin concern me self...
Politics › Re: Tinubu Is Beating All Contestants Blue-black by WonderManly(m): 10:43am On Jun 08, 2022
Shey na only Bola Tinubu na him waka come ni?.. i just dey ask nio. Dollar don dey work. Who no like money? Me self like better things. Make i just Jaaaaapa before people go dey talk now.
Politics › Re: Tinubu Projected Winner Of 2022 APC Presidential Primaries. by WonderManly(m): 10:42am On Jun 08, 2022
Shey na only Bola Tinubu na him waka come ni?.. i just dey ask nio. Dollar don dey work. Who no like money? Me self like better things. Make i just Jaaaaapa before people go dey talk now.
Politics › Re: Tinubu Supporters, Calm Down, They Are Counting Boxes From SW Delegates by WonderManly(m): 9:45am On Jun 08, 2022
Shey na only Bola Tinubu na him waka come ni?.. i just dey ask nio. Dollar don dey work. Who no like money? Me self like better things. Make i just Jaaaaapa before people go dey talk now.
Politics › Re: APC Presidential Primaries: Tinubu Set For Victory. by WonderManly(m): 9:44am On Jun 08, 2022
Shey na only Bola Tinubu na him waka come ni?.. i just dey ask nio. Dollar don dey work. Who no like money? Me self like better things. Make i just Jaaaaapa before people go dey talk now.
Politics › Re: Asiwaju Bola Tinubu Wins Apc Presidential Primaries by WonderManly(m): 9:43am On Jun 08, 2022
Shey na only Bola Tinubu na him waka come ni?.. i just dey ask nio. Dollar don dey work. Who no like money? Me self like better things. Make i just Jaaaaapa before people go dey talk now.
Politics › Re: APC Primaries: Tinubu In Early Lead As Sorting Of Votes Begins by WonderManly(m): 9:42am On Jun 08, 2022
Shey na only Bola Tinubu na him waka come ni?.. i just dey ask nio. Dollar don dey work. Who no like money? Me self like better things. Make i just Jaaaaapa before people go dey talk now.
Politics › Re: Bola Ahmed Tinubu Leading In The On Going APC Primaries by WonderManly(m): 9:34am On Jun 08, 2022
Shey na only Bola Tinubu na him waka come ni?.. i just dey ask nio. Dollar don dey work. Who no like money? Me self like better things. Make i just Jaaaaapa before people go dey talk now.
Politics › Re: BREAKING: Yagba East APC Chairman Commits Suicide by WonderManly(m): 9:10pm On Jun 07, 2022
May his soul rest in perfect peace.
Politics › Re: Breaking News!!! Sunday Igboho Speak On Owo Massacre by WonderManly(m): 9:09pm On Jun 07, 2022
The great Man.
Politics › Re: APC Primary: Seun Osewa Supports Osinbajo; Wants Tinubu To Step Down by WonderManly(m): 7:02pm On Jun 07, 2022
You see! Tinubu by now go be like. I'm still saying it that still...

Politics › Re: Massive Youth Chants Peter Obi's Name As He Visits Sokoto State(video) by WonderManly(m): 8:49am On Jun 07, 2022
You sure sey no be rented crowds?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 144 pages)