Wuminity's Posts
Nairaland Forum › Wuminity's Profile › Wuminity's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 (of 38 pages)
Wit d way tins is goin....... I tink d cut off wil b out by sept 6. :p |
YoBoyfwend: Aspirants!;> make we hear word jur, shey na because dem no carry u go eruwa, u 4 hear am.......:* |
dhammyg: LOL OK. ![]() confirm |
FrancisTony: ![]() buh i tot u ar a pastor ni o. ![]() |
dhammyg: I JUST HEARD IT FROM A SOURCE IN U.I THAT THE CUT OFF SCORE FOR LAW IS 73,MEDICINE 80,AND PHARMACY 68.it can neva b, and it will not b, lola ina tena, lola anobi yisa........shikena ![]() |
. |
Adedayo516: Chucks, serve this woman one more bottle. tnx my guy,*collects it and pour it inside an empty ragolis* i will drink it later sire, i dont want to b addicted like FATHER Francis ![]() |
[quotauthor=Adedayo516]Chucks, serve this woman one more bottle.[/quote] tnx my guy,*collects it,nd pour it inside an empty ragolis* i will drink it later sire, i dont want to b addicted like FATHER francis ![]() |
Ifyx: lolz i vex finish ni. Mistcheew *sips coke* |
FrancisTony: Cutoff mark go be.look at his teeth,u wey no sabi pass coke, nd am even sure u ar under d influence of coke. U no fit scare me at all..........bloody cocacola addict. ;-) |
codedmelvin: in ma dream last night,diz were d cutoff points mbbs:75,law 68:pharmacy:70,nursing:73,dentistry:69,al engineering courses:55,cla:59,mls:62 these were d 1s I saw b4 ma kid bro woke me upi pray dat ur dream wont come tru oooooo......u beta sleep nd dream anoder beta 1 dat wil favour me,cos dis one does not favour me at al o. ![]() |
YoBoyfwend: LoL, peLe shotigbo?mo gbo jere. |
yehmy: msg u on watsapp u dinnor replyi don reply fah.... ![]() |
YoBoyfwend: LoL.. No Masscom ND in main campus...ah....... na wa o........... |
bizibrain: http://ui.edu.ng/content/faculty-law-1 Dats 4 2012. 2013 putme result was'nt made public.tnx boss. |
bizibrain: In dat case http://www.ui.edu.ng/content/college-medicine-2abeg my guy,na how i go fit check d scores of law student wey write pume last year, na only d link i need.tnx |
Shervy10: Drop ur whatsapp number here so dat we can chat better, also a member of #team mass comm08175096006 |
YoBoyfwend: Queen of Eruwa |
Ifyx: lolzhmn,am here,.......its just dat i dont realy av a say 4 now, cos am shivering abt wetin dis law cut off mark go b....... Fr ifyx, any hot coke 4 ur lady? ![]() Ifyx: lolzhmn,am here,.......its just dat i dont realy av a say 4 now, cos am shivering abt wetin dis law cut off mark go b....... Fr ifyx, any hot coke 4 ur lady? |
Adedayo516: Big hopes!!where ar dis mech engine students now, dey avnt bin sayin anytin,my broda score is 58.....mech engine aspirant,abeg na wetin b im chances o. I knw say na olodo im b. |
shoyemiayodeji: GUY... NO LET 5K GO TO WASTE OOOO..... I ALSO PASSED MINE... BUT AM STILL GONNA SEAT FOR THE POST -UTMEconfirm! 5K no b small money na, though i neva knw d cut off mark 4 uni ib o, buh av sat 4 my poly exam already on d 18th,#ama expectin gud result......#team mass comm. |
Ifyx: New page tinzaaaaoga mi na wetitn u score. |
Fembleez1: I had 60 but God knows best,I won't relent,........getting ready for next year,hopefully I will get my course next year by God gracei guess u ar goin 4 law right? But cant u change ur course to other vacant course? |
@ fembleez na 66 dem give me jare. |
FrancisTony: Lol. I am having a sleepless and cold night here.hmn......smh |
Tritte: lmao....sowie mate,it 4de best which i know is near even neareryes o tnx ma broda.........where b ur venue? |
Tritte: me here already anyway safe journey......we go stil de yarn na....make we go break ui head tomorrow...smh....... I just dey land 4 ib, mehhn e no easy ó.my two legs don kako b chicken |
Tritte: hey miss,u're 4law bah..where's ur venueyes boss.....na facaulty of law, u don reach ib?......me dey 4 inside sewious go slow o |
Ifyx: u've "over-jacked" dear,jst take it easy.tnk u jare my broda. |
Book no wan enter head again o, i just dey restless |
am0s: me sef no get tym for anoda 5.2 size pasport na d one wey dey mai hand i go useanoda 1 wey i get self na blue background nd na 5.0x3.6 |
Oooooh ah, dis passport am av in wit me is 3.5x4.5,i don tire 4 dis passport tin o. |





na wa o...........
Book no wan enter head again o, i just dey restless