Wuminity's Posts
Nairaland Forum › Wuminity's Profile › Wuminity's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 (of 38 pages)
JSMMUYIWA:wooo all dis one no concern me jhur, na wetin ui dey talk about dis second list na...... o ga o. # FIGHTING |
PRINCEE, sorry dis is comin late, am wishin u many more years ahead........ wit greater achievements. its well wit u. abeg me self sabi chop cake..... so no pass me by. ![]() |
Nattygeneral:>: just dey thank ur God say u no dey close to me o. i for hit dat ur head wit a turning stick#(omo orogun) 4 u. or better still a veeeeeeeeeeery haaaaard KNOCK. u want make pple start to dey get heartattack b4 second list fah? Nna ehn,,,,,,, be carefulu. |
Dopeyomi: ![]() na wa o....... |
*yawns*......... am damn tired mehn,,,,just wakin up. its bin a while and av missed u guys so much. but shey UI no go release d list again ni? i bow 4 dem o. |
Lexxybooy: lol.....se u don get belle ni:-O get belle ke? :-O i just dey say ni. |
Guys sha it is waa 4 una o. Abeg make una talk wetin go favour us on dis thread jare. Nd stop all dis ur arguments, |
yolobabe: Thank Goodness......2mao is almost here.....I pray that as lexxyboy said the secondlist will be outme self dey follow u hope o. i just pray make d tin com out on tym b4 we go get belle finish for house. ;-) ![]() ![]() |
Lexxybooy: Who go follow me go report U.I concerning dis 2nd batchabeg wait 4 me,me self go follow u. # oya nisho nibe. |
Toh! I was once a fanatic christian and overzealous Catholic. Go to christian chat thread on religion section. I told them I'm now deist though I still love some part of the bible.[/quote] lukewarm.......... Fr francis choose one naw. ![]() |
Lexxybooy: Lmao...saw dis on fb....they said He is THE MAN IN CHARGE OF 2ND BATCH LIST oo! If u==>> (@Divalyn segunflames vibra adedayo516 marc9 bibbzy codedmelvin tushwitch sigolisis cutebumz treasuregr8 frankmoney NJMMUYIWA<<i wake thou up in d name of d father, of d son, and of d holy spirit. NOW........ Mr man, can u pls release d second list? |
YoBoyfwend: Just Laughing...ope o, am soo api 59.25 ...... Nd cut of is 58.5. # rep mass com. ![]() |
YoBoyfwend: Cut-off mark is out o.. Seriously.. Kai.. Its damn high... #Laughing..my guy,aw na ....... Share me d link for d cut off. Nd any oda information i need to knw abt. |
ibadanfinest: did u?i did not write d exam. |
Fembleez1: Cut-off for Law is 60dont tel me u didnt meet d cut off o |
*Peeps into thread*..... Hmn *walks away* |
Adedayo516: Kai... You show for late hour.. Shop don already close that time nah.....oops, i tot u run ur business on a 24/7 service ni o. Ehn no wahala now, i go show 4 ur shop on monday mrn b4 i go work. ![]() |
Hmn...... Just passin by. Adedayo516,can i get a bottle of coke ? |
romiekit: after changing my course on my phone i decided to go do the printout at the nearest cafe but tois dere need to print it out ni? Me i just change d course in a cafe ni o without printin out...... Pls o am i to print it? |
Abeg o me am confused o.... Which one b all dis now. We just dey hear diffrnt kind of story. Here now someone just said cut off is out nd cut off for mass com is 53......... Now on facebook anoda person posted on poly ib wall dat masscom cut off is 50 nd even statin da admission list is out in d skul already.... Na which one we go belive like dis. |
azeezakinpelu2: Polytechnic Ibadan, Nationalpls share me d source.....tnx |
Adedayo516: http://www.admissions.ui.edu.ng/changeofcourse/tnx boss, my phone is not able to do it,am already headin to a cafe so dat i can do it dere. Much appreciation.......... |
Marc9: Ni tori oluwa.........go and quickly fill d C.O.C online! Ur chances of gainin admission is 0%. Ur chances of nt gaining admission if u don't fill d C.O.C is 100%. Ur chances of gaining a C.O.C with ur 78 score is 101%.oga mark, pls can u kindly share d link 4 dis coc. cos d site someone shared earlier is showin 2013/2014 and not 2014/2015 so wen i log in wit my username and pin d page told me invalid log in parameter. Anticipatin ur response......... Tnx |
Dopeyomi: Babe wuminity oya coamman tell us уσυя score o...smh...... i just dey on a low key ni jare. I neva do d ui tin cos d site is not loadin yet I scored 53 nd my ume is 254 aw do i calculate my aggregat. Now dey don upgrade am to 55. Na wetin dem dey try to do self. |
PrinceCEE: wuminity dearie..............yes o tnk ujare |
YoBoyfwend: awww sowie baby.. You can do change of course if you wanto, seems the courses available are: sociology, philosophy, religious studies, education management, theatre arts..according to a friend o! She also didnt meet the cut-off mark...alright buh d main prob is dat i dont knw wen d coc form wil b out nd i dont knw if i choose philosphy, wil i b allowed to cross back to law in 200L.? |
omobajohn58: To all law aspirants that scored 73 and above.....i welcome you to the most prestigious faculty of LAW,UNIVERSITY OF IBADAN,Ibadan Nigeria........i salute u my broda, ar u a student in ui? Am anticipatin ur response |
omobajohn58: To all law aspirants that scored 73 and above.....i welcome you to the most prestigious faculty of LAW,UNIVERSITY OF IBADAN,Ibadan Nigeria........ |
YoBoyfwend: lol, madam, no accountancy at eruwa... #tongue out:p i rest my case.Ui don do me shege! :/ eo cut off na 73.....nd i scored 66. |
Pls o wat course can i choose in coc nd cross to law in 200l i had 66 or is it dat d hod of philosophy departments wont alow me to cross back in 200l? If i choose philosophy |

Hahahaha >>Ma binu 

lukewarm.......... Fr francis choose one naw.
can wake him up d list wil b out on monday.
i rest my case.