Xavi06's Posts
Nairaland Forum › Xavi06's Profile › Xavi06's Posts
1 (of 1 pages)
i just acquired 2 buggatti & so wat if wizzy buy 1 rolls royce |
;Ddress 4 me, make i sit down |
If U are a Man and U want to live long life...... Please don't go near Ur Woman's phone unless U have shock absorber like me. I got home now and meet my neighbor (Emeka) crying like a baby........then we got talking...... ME : Mekus Wetin happen now? Who die? EMEKA : Bros Na Amaka ooo ME : Chei !!! Amaka don die? Wetin kill am ? EMEKA : my brother, had it been she die sef, I no go cry....dis girl don finish me ooo ME : oya calm down and tell me wat happen EMEKA : can u imagine Amaka Dat have being paying her sch fees up to her final year now, use IDIOT to save my name in her fone. ME : mtwwwwww Na idiot dey pain u ? Even make u cry ? U get time my broda....EMEKA : bros no be d idiot pain me, d tin is Dat my own idiot is idiot no 18! ME : Hmmmmmm my broda manage d idiot nau, afterall my girl Dat I want to marry use Envangelist David to save my name in her fone...... EMEKA : (laughing now) Na waoo Dat is even better...... ME : shut up, Wen I scrolled d fone future, I saw 3 other Envangelist (Ibe, timothy and Jacob), then 2 pastors ( mike and Anthony) and then 4 apostle (chidi, Samuel,mike and Craig) den 2 Rev (chika and ifeanyi) and den 1 bishop Francis..... EMEKA : hahahahaha maybe Dat bishop is the top and general overseer of her heart and u be ordinary branch pastor!!! |
Godwill akpabio/amechi |
1 (of 1 pages)
? Even make u cry ? U get time my broda....