NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:56am On Apr 08, 2015 |
erisegun: u well so? Hehe.. How far.. You don chop concoction again this morning  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:47am On Apr 08, 2015 |
kingphilip: go meet Ahmed4002 for his ever effective touch and follow Na wetin you sef use for Estellar?  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:40am On Apr 08, 2015 |
kingphilip: chai u for get boo nw and invite him over make him taste beta food nw
U no b good friend at all Since I be lone Ranger wetin I go do.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:34am On Apr 08, 2015 |
kingphilip: u mean u tasted the concoction too No oh... Na erisegun tell me oh.. Na wetin she dey use mumu that boy |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:07am On Apr 08, 2015 |
kingphilip: What did u prepare??
BTW we've not heard from u wen to visit You go like concoction sha  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:03am On Apr 08, 2015 |
cutieemperorh: And what's ur problem with my intending change of moniker now, man no fit bear any moniker he like again, abi wetin be ur own Mr GEGE Moniker ko... Monica Lewinsky ni. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:58am On Apr 08, 2015 |
cutieemperorh: Yepa! See open invitation to tango
*im changing my moniker very soon*
Harddoc..... Hardware doctor No be only Harddoc na adhoc... Ikpa |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:20pm On Apr 07, 2015 |
leemah4u: mind ya biz, u hear amebo be poke nosing, mtchew I have delivered my message ooo. I Don wash my hands clean oo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:14pm On Apr 07, 2015 |
kingphilip: I no de take burukutu o Lol me sef no dey take am o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:14pm On Apr 07, 2015 |
leemah4u: who call u for d matter I don't wanna see you get hurt na |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:00pm On Apr 07, 2015 |
leemah4u:
 No dey let that boy deceive you |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:55pm On Apr 07, 2015 |
Kingemmy01: Any undate as regard d tardy in call up letter notification against d intial Sunday/monday?
Cc Oga Sodiqyinka Doublezero7 Xray2 Nothing yet bruh. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:26pm On Apr 07, 2015 |
kingphilip: shekpe
Shey u go like taste small Nah.. I don't take shekpe.. . If na burukutu I for follow you gyrate |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:25pm On Apr 07, 2015 |
erisegun: u wan rep naija4 olympics ni?smh Lmao so I go fit dey bully u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:50am On Apr 07, 2015 |
Nigerdeltaboi: taekon ! have you heard of krav maga(isreali combat art) ,thats the next i wanner go into. i love the brutality involved ,special forces soldiers undergo this too. Yeah, heard about it. But Ninjitsu is my dream. I heard there is a Japanese Ninjitsu instructor in Lagos.. Dunno how true it is. I just love their sleek, deadly and stealth nature. It's captivating! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:32am On Apr 07, 2015 |
Nigerdeltaboi: nice which belt ? ,me na senior yellow ....i left taekwondo for kung fu cos it was turning to a family thing ,my grandpa & dad are both black belt ,i wanted something more vicious and energy demanding ,also experimented with boxing too. Red Belt, Black Tag - 1st Kup I should have done my grading to Black 1st Degree - Novice this week but it's unfortunate I won't. Taekwon is energy demanding too.. It all depends on how much you devout into it. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:16am On Apr 07, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:09am On Apr 07, 2015 |
richybanky: Chai, wetin be my own bro after I don buy 4 plots of land for my ladies  You look like 419 man |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:08am On Apr 07, 2015 |
Nigerdeltaboi: as they say in kung fu ' no pain no gain' Your a martial artist? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:06am On Apr 07, 2015 |
Nigerdeltaboi: abeg i can i buy this land for dassypearl BEWARE OF 419.. LAND IS NOT FOR SALE BEWARE OF RICHYBANKY!!!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:58am On Apr 07, 2015 |
Lol too late |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:58am On Apr 07, 2015 |
PLOT 4 for BUHARI  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:57am On Apr 07, 2015 |
PLOT 3 for Sleekyonyx our able date keeper  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:56am On Apr 07, 2015 |
PLOT 2 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:55am On Apr 07, 2015 |
LAND 1 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:49am On Apr 07, 2015 |
Nigerdeltaboi: sorry bros what if i call you General  Lol anything.. No just call me police |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:31am On Apr 07, 2015 |
Nigerdeltaboi: soja nor dey give police rogar,you dey onpoint like olopa wey dey checkpoint. Lol I just really do hate you now for likening me to a police officer |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:08am On Apr 07, 2015 |
richybanky: U wan chop ban?  Hehe if dem ban me.. Hehe I go use my old age for this nairaland............ the admin... 2006 no be beans o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:07am On Apr 07, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:06am On Apr 07, 2015 |
tolustx:
U nor get job abi? Abi u think say 2day sef na public holiday? I sorry for u. Ur boss go soon calll u, blast u wella.
Lol I no get job o.. Government no gree employ us |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:53am On Apr 07, 2015 |
Compiling names of noisemakers. To be submitted to Yokiti  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:30am On Apr 07, 2015 |
cutieemperorh: Holy ghost!!!!! Fire!!!!!
I bind and cast every spirit of borno In my life Oh! U enemy planning to direct my destiny towards borno, by the power confined in me by the mighty semo I ate this night, I say onto u "catch fire" cos it has been written, that whatever I bind here on earth shall be bind in heaven, infact I bind any state that start with "B" in my posting... I hereby command the spirit of OYO to descend onto my posting... Oh! *speaking in tougue* chikerere chima, nikunti labarakata BORNO, sakarartata likinbo OYO lefunti.. So shall it be, in ...... Name I pray... What did you drink last night? |