NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 1:31pm On Mar 03, 2015 |
richybanky: Make pesin case no con be like Buhari own, I dey go collect my certificate  E be like i go send you go my village to collect my Primary school Certificate |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 1:28pm On Mar 03, 2015 |
Owliver: I don nearly forget primary school wey I go sef not to talk of certificate hahaha E be like i owe you one bottle of magic moment on July 4 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 1:27pm On Mar 03, 2015 |
horlibee: English language I studied Mathematics... Cant you see we are compatible. Maths&English |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 1:22pm On Mar 03, 2015 |
doublezero7: Hello beautiful people!
We're still all about the #A15Party!!! And to foster trust and a sense of togetherness between the organizers and the family, we decided to also create a Whatsapp page! However, it is strictly for those that would like to attend the event! All you need to do is quote doublezero7 and reply with your phone number!
Coming shortly is the announcement of the venue of the #A15Party! I'm pretty sure you don't want to miss it! It is also our pleasure to announce that a whole lot of fun activities have been scheduled for the event! Right at the beach resort, we would have a 8-team 5-aside soccer competition, volley ball and tennis competition! So it isn't just going to be only playing with water or dancing...LOL!
Join the fun! It would be MASSIVE!
Venue: Villa Rica Beach Resort, Lagos Date: July 4 Ticket: N3,500 (includes A15 T shirt and pass)
Payment should be made to Ajayi Mayowa A. 0035725557 GTB and the full name used on the bank teller be sent to 09024381246 afterwards! The moniker, size (small, medium, or large) and preferred color should be sent alongside the teller details.
#A15Party #July4 #TurnUp Add me to the whatsapp group bro... I go attend. +447931347202 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 1:11pm On Mar 03, 2015 |
horlibee: do u knw ow oyinbo pple made ur fone ni.... so u can't knw ow I will melt. just watch out and wen it's out....u will grab ur copy Only way you can melt my heart is of you are my e-boo  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 1:02pm On Mar 03, 2015 |
horlibee: even if ur heart na stone or rock....u Neva c where dem dey break rock. if na metal...I go melt am How exactly are you gonna melt it... Oya show me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:58pm On Mar 03, 2015 |
ABDamola: Ehen? U beta dnt mean it cos if u do, I mite do sumfin stupid! Ogbeni calm down |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:56pm On Mar 03, 2015 |
horlibee: I stopped tripping for u since....ABDamola is d new guy. sowi I don break ur heart to pieces My heart resemble glass? Feelings suck you know |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:48pm On Mar 03, 2015 |
horlibee: this thread is amazingly funny....richybanky sef dey tell me say I no get brain and d new guy(xray) am tripping for witout seeing his pic cos he said am fyne said am rude. na wa o....na so life b. d guy dah first tackled me by calling me weyrey said I was d one dah started d whole drama. I tink dis is a military zone...I go keep off
.. You for don talk say you dey trip for me before na..... I for Don bribe these Alayes mk dem free you. #boysarenotsmiling |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:44pm On Mar 03, 2015 |
mallprof: Pls my data is showing matrices No. Not in use.. Watz is d problem?? Can some1 help me out You are a graduate already reason its not in use again. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:30pm On Mar 03, 2015 |
Saheed69: I went to union bank this morning to make payment for the nysc registration fees. The transaction was successful and I immediately received a Transaction pin from Nysc service. But anytime I tried to confirm the payment on Nysc portal, it will display an error message. " PIN ERROR NOT IN STOCK "
Please help ooo Registration fees for what exactly? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:27pm On Mar 03, 2015 |
Owliver: RooooomantiiiiC....... Got your back too  Easy with the back bro  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:27pm On Mar 03, 2015 |
ABDamola: Cc Horlibee Richybanky Owliver Xray2
Watchin u guys in 3D! Kip it rolling! D movie s full of suspense! Lolzzzzz Lol my friend go get HD |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:24pm On Mar 03, 2015 |
doublezero7: Bro, ignore the girl abeg!  I don free her matter... Btw... This time yesterday.. You liver wan cut as you never see your name.. You just dey use style do strong man  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:15pm On Mar 03, 2015 |
tolustx: Ehnehn...For inside my dream, I dey hear people dey shout my name anyhow. Who be dos pple! And wetin dem say I do? Oya, owliver and richybanky, come here right away! Wetin you dey feel like? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:12pm On Mar 03, 2015 |
Owliver: she be fine girl na. Na so most dey behave. I don't care attitude... I no mention anybody name ooo  My fine means say mk she dey misbehave? Her grandma was once like her |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:10pm On Mar 03, 2015 |
horlibee: hope am nt one of d girls sha You completely are and I'm ain't sorry saying it |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:05pm On Mar 03, 2015 |
ijecks: ugocindy awuf dey sweet u pass wetin carry u com here mrs observer Introduce me to this your friend now dear... Atleast make I know my friend inlaw  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:02pm On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:55am On Mar 03, 2015 |
horlibee: I laff...baby girl ko baby boy. bye bye to dis thread Ok. Bye bye to your NYSC |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:51am On Mar 03, 2015 |
Owliver: ok then. You get skushi Wetin be skushi? You don smoke wet weed again smh |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:50am On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:49am On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:44am On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:34am On Mar 03, 2015 |
richybanky: Am d first pesin to like u pix.. Fine gal no pimples  Baddo  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:22am On Mar 03, 2015 |
horlibee: lol....mark my face very well o I Don mark your face. I give you pass mark  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:17am On Mar 03, 2015 |
richybanky: I dey follow hin post, cus me sef wan buy land for Dexcy and d Estellar  Na wa o... You wan buy land for another person babe |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:57am On Mar 03, 2015 |
richybanky: Lmao, na erisegun dey dere ni  I no know oh... No be from my mouth u go hear say kabiyesi don die |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:52am On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:38am On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:36am On Mar 03, 2015 |
richybanky: Alaye u wicked ooooo, to be candid dat Estellar lady too fine, u no fit look her dp without following d babe  Guy why na? You dey spoil person parole na... Now traffic go plenty for her lane... All these hungry lions |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:16am On Mar 03, 2015 |
shakol91:
no be small thing oo,because I didn't attend convocation service,he has been suspecting me. Haha daddy is just extra careful... But you sef go be bad boy. Send your details.. Mat no.. DOB.. Surname. And school Maybe I go fit help |