₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,104 members, 8,420,356 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 05:24 PM

Toggle theme

Xray2's Posts

Nairaland ForumXray2's ProfileXray2's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 36 pages)

NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:32am On Mar 04, 2015
babatawa:
kontinu dey spoil P wey i dey set o

later u go dey call me ur bro
Hahaha no vex.. oya wetin mk I appease you with? Erisegun head?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:20am On Mar 04, 2015
BillKisses:
Lol smiley. Good morning Xray2
Good Morning dear. Hope you've checked your name?
You seem to be the reserved type... Just observing... Been seeing you checking this thread for some days now. Anyways,, it's good to meet you
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:18am On Mar 04, 2015
babatawa:
dude! nur jes come back naija

coz I'll find you and stab you in the neck
Haha abeg oh . From day one I know say you be serial killer
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:08am On Mar 04, 2015
doublezero7:
cheesy It is N10,000
Life is expensive there... One might not even enjoy the money.. So I heard from multiple sources
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:06am On Mar 04, 2015
BillKisses:
Good Morning..babatawa smiley
This thing work for this guy sha shocked

Good morning BillKisses.. Can I have a good morning kiss cheesy
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:50am On Mar 04, 2015
babatawa:
BillKisses smiley
Smh
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:04am On Mar 04, 2015
Owliver:
Make I go rest make battery dey. I'll be back when the page near page 600 tongue pretty3 baby Good morning. I dream about you and me. We were running and you fell. I carried you on my back and I continued running and then my back nially brake cos you get weight sad but we made it over the border... Meanwhile, the dream didn't tell me what was chasing us sha.... grin bye
Na erisegun dey chase una.. That guy face na nightmare grin
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:00am On Mar 04, 2015
erisegun:
hmmm.......o tun ti de
You no Sabi greet elders abi?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:53am On Mar 04, 2015
shakol91:
cheesy u be flier niyen. Are you presently in d state?
No.. Not at all
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:27am On Mar 04, 2015
shakol91:
hahah,baba u don tain for dis forum ooOO since 2006. Where u dey wey seun dash yokiti mod. Na u suppose dey chairman dis section now cheesycheesycheesy
No mind me... I just dey always come on.. Dey read posts and comments.. Fly comot again
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:18am On Mar 04, 2015
shakol91:
lol cheesy ye.... I no complete am oOO
Omo Iya mi... Waseere
E be like we go do coup for here
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:12am On Mar 04, 2015
pinkiepetite:
coz I know. common sense told me! I no abuse u o. no vex if e b like so
Hahaha mk I no talk sha
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:09am On Mar 04, 2015
shakol91:
cheesy I need to think before I reply you
Na so your brain slow reach..? Na pentium 1? cheesy
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:00am On Mar 04, 2015
shakol91:
so u and pink.... Na Ekiti Kete ?
Yes oh... You be ekiti too?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:59pm On Mar 03, 2015
pinkiepetite:
heheheee
Check your mail
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:53pm On Mar 03, 2015
pinkiepetite:
me too ;Dme too
Really.. You from my state. Wow.. You be my sister oh. Now I got your back on this thread cool
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:51pm On Mar 03, 2015
shakol91:
he gave me money to go check for cafe,na winnersgoldenbet I go use d money cheesy I tell am say nysc site is not reachable,so we have to wait till next week
Hahahahaha why your papa no go doubt maybe you don graduate
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:49pm On Mar 03, 2015
pinkiepetite:
ikan te ma je le n wa!Btw wher u from?
Lol I dey one local and ancient community for U.k here.... But I'm from Ekiti state... You?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:46pm On Mar 03, 2015
shakol91:
Great NUASA and NESA grin. Don't ask me how I take know
Shakol91 the baddest.. Hope your papa never chase you comot house
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:41pm On Mar 03, 2015
pinkiepetite:
uncle xray machine do I sound crazy? undecideduncle xray machine do I sound crazy?
Bby girl... Pemi lo ru ko.. Ko fa mi ni irungbon cheesy
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:35pm On Mar 03, 2015
pinkiepetite:
o ri pe mo fi chi gumu le ju ni?
Aunty Pinkie what's wrong with you?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:31pm On Mar 03, 2015
richybanky:
Lol, d stress don make everything taya me
No tire oo. #Neversaydie
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:29pm On Mar 03, 2015
Owliver:
who? Ijecks or horlibee?
Hehehe that question hard pass Cambridge exam
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:26pm On Mar 03, 2015
richybanky:
Dis nysc stuff wan scatter my brain undecided
Bros, you get brain? Why you dey lie grin
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:25pm On Mar 03, 2015
pinkiepetite:
o je bi! u for jisoro na. ta lo ri e? heheeeeeee fine tenx! urs?
Won pogan... Iwo gan ri mi.. wink
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:22pm On Mar 03, 2015
Electronzeez:
Call you boo out if you have one cool
Na my boo hot pass for this thread grin
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:20pm On Mar 03, 2015
Electronzeez:
Then you must pass through me.....
Hhmm I must not catch you with my boo sha... Then you go know say that khaki wey you go soon begin wear no be leather
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:15pm On Mar 03, 2015
pinkiepetite:
she dey tell u ni.make u no go trespass
Me sef get boo.. I no jisoro
BTW.. How's your day?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:13pm On Mar 03, 2015
chidexSmokey:
Travel Agent,for both local and int'l. Pls feel free to contact 08064535072 or add d pin 265E611B for further details. Thanks
I'm only willing to patronize if those are your contact cheesy
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:11pm On Mar 03, 2015
Electronzeez:
Be friend with other gals not her sir, she is e- married to me, why wanting to be friend with a married woman grin
I wan discuss business with her cheesy
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:06pm On Mar 03, 2015
Owliver:
God wey do am for you go do am for me. Just wait make may 26th reach wink
Haha by that time you go Don turn full otondo
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:03pm On Mar 03, 2015
chidexSmokey:
It's part of the introduction too sir grin
Oya let's talk business, enived travels na travel agents or airline?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 36 pages)