Xtivin's Posts
Nairaland Forum › Xtivin's Profile › Xtivin's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 (of 59 pages)
intrested ,call me on 08060382079 and its 10k and no bergain |
spikedcylinder:na true o,maybe the guy just smoke egbo finish for there backyard there |
na wa o,ppl dey lie sha, @illshef guy u r 2gbasky wen it comes to lie level, wetin concern olopa and opera-mini ,shebi na u get ur fone and wat u do with it is not there business, except in foriegn countries where there law forbid wireless hacking, guy abeg just enroll me for ur school on LIETOLOGY |
i have a DSTV cloned card for sale, beep me up on 08060382079 or xtivin@yahoo.com |
me marry 2 have legal sex and give birth 2 legitimate pikin, oops i mean children ![]() |
abeg o make una leave dekin o,d guy iz only being realistic,sum 9ja ppl mouth n0 sabi cl0se,giving a trick 2 em means announcing it to brilla FM,s0 itz beta to preserve wat u have to avoid regretz,just dat i advice e shuld share with trusted parties.Yes i use d trick nd i only give it out to ppl i believe ein,dnt get m3 wronG, |
there r proxy websitez as well,d0 a google search |
dat 1 na olD story n0w,jusT dat d tin 2 slow,dis 1 wey many ppl d0n dey jasi d trick,d tin con dey sl0w m0re sef |
,call me on 08060382079 and its 10k and no bergain