₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,287 members, 8,421,201 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 11:15 PM

Toggle theme

Yemidiya's Posts

Nairaland ForumYemidiya's ProfileYemidiya's Posts

1 2 3 4 (of 4 pages)

PoliticsRe: President Bola Tinubu Arrives Beijing, China For His Official Visit by Yemidiya(m): 3:48pm On Sep 01, 2024
... ABEG MAKE CHINA HELP US HOLD ON TO DIS MAN TILL END OF DECEMBER WITH VIRGIN CHINESE GALS, CHINESE COLOS AND HIM GUINNESS STOUT, MAKE WE EVEN NO WHETHER THAT SHETTIMA NA FIGURE HEAD OR NOT...
CareerRe: Cleaner Who Returned $10,000 Found In Aircraft Gets Cash Reward, Promotion by Yemidiya(m): 9:32am On Sep 01, 2024
.. YOU DEY FINAL YEAR FOR HIGHER INSTITUTION, YOU DEY COME NAIRALAND CON BEG FOR 3K A DAY TO YA EXAMS, I DONT UNDERSTAND, YOU NO GET FAMILY NI OR FRIENDS FOR SCHOOL NI I NO UNDERSTAND, NO BE PERSON SEND YOU GO SCHOOLhuh... SHEY YOU RESEMBLE PERSON WEY FIT RETURN 10,000 NAIRA LIKE DIS TALKESS OF 10,000 DOLLARS... YOU DEY OPEN MOUTH TALK SAY HONESTY PAYS,... IF YOU ARE HONEST WITH YA SEF, YOU WONT BE BEGGING FOR 3K DOWN HERE IN YOUR FINAL HERE.... 3K WEY YOU WAN TAKE DRINK BEER WHEN LIVERPOOL VS MAN UTD MATCH START TODAY... WETIN DIS COUNTRY TURN TO SEF......!!! God bless Him . Honesty pay..

My final year first semester exams start tommorow and I'm still without my Exams Card. I don't have three thousands to get it. I sincerely need Help pls. Thanks.[/quote]
CrimeRe: Dr Olufunke Fadahunsi Released By Kidnappers by Yemidiya(m): 9:10am On Sep 01, 2024
... I NO UNDERSTAND WETIN SHE AND HER FAMILY STILL DEY FIND FOR DIS COUNTRY WITH THAT CAREER SHE HAS, MONEY DEY YA HAND,YOUR CAREER IS ON A HIGH AND YOU THINK SAY NA DIS NAIJA YOU WAN STAY HARNESS ALL YOUR FULL POTENTIAL... IF TO SAY NA D OTHER WAY NOW, YOU GO TALK SAY NA SO GOD WANT AM OR WRITE AM... ME WEY BE SAY I BE THOUSANDNAIRE SEF DEY FEAR TALKLESS OF YOU WEY BE MILLIONAIRE... DEY DERE.. AS YOU DON BECOME VICTIM NOW.. YOUR NAME DON DEY DERE DATABASE... JAPA WHILE YOU CAN...
PoliticsRe: It's Not Our Fault Kidnappers Are Not Tracked Despite Satellite, SIM, NIN — NCC by Yemidiya(m): 6:46am On Sep 01, 2024
... SO UNA WORLD ACCLAIMED NIGCOMSAT NO CARRY CAMERA COME AND NA THE ONE WEY GET CAMERA I SURE SAY UNA GO TALK SAY UNA WAN BUY... SO TO INSTALL CAMERA TOO SEF, NA ONLY GOD KNOW HOW MANY TIMES DEM GO DON RELEASE MONEY TO INSTALL AM WEY UNA NO GO DO AM, NA ONLY GOD AND WE OURSELVES GO HELP DIS COUNTRY, NO MIRACLE ANYWHERE OOO, IF WE KNOW HELP OURSELF, BABA GOD NO FIT DO ANYTHING FOR US OOO
SportsRe: Bruno Labbadia rejects Super Eagles job by Yemidiya(m): 11:05am On Aug 31, 2024
... OMO DIS COUNTRY AND DIS NAIRALAND SEF.. SO PERSON NEVER SIGN CONTRACT SEF, UNA DON DEY ANNOUNCE/POST AM AS OUR NEW COACH... I NO UNDERSTAND!!!..
PoliticsRe: Adeolu Adeboye Hadn’t Joined Ronchess When Kaduna Contracts Were Awarded by Yemidiya(m): 5:13pm On Aug 30, 2024
@immortalcrown...IS IT A MUST YOU MUST ALSO BRING STORIES YOU SEE FLYING AROUND DOWN HERE FOR PEOPLE TO DIGEST, WHY CANT YOU MAKE YOUR FINDINGS PROPERLY BEFORE BRINGING THE CAPTION DOWN HERE.... WHY CANT YOU DIG DEEP INTO THE STORY AND KNOW WHAT TRULY HAPPENED.... NA YOU MAKE US ATTACK ADEBOYE AND IM PIKIN.... YOU BROUGHT THE STORY AS IF NASO E BE... AS YOU WAN TURN JOURNALIST BY FORCE... YOU GATS KNOW HOW TO DIG INTO STORIES YOU READ OR HEARD.. OR ELSE NA CELL YOU DEY TAKE PLAY SO...GOD NO GO LET YOU SEE AM OOO.. IF I BE ADEBOYE OR IM SON, I FIT SUE YOU IF YOU NO KNOW....BRO BE CAREFUL... THESE POLITICIANS AND CO, TOO DEY DIS PLATFORM OOO... . Whether this claim is true or false, the point remains that there's no justification for the media to use Pastor Adeboye's name to report the failure of the project. Adeboye's name was not used to sign and announce the contract.

I was called unprintable names because I asked why the negative report about the pastor's son and the project is captioned with the pastor's name and the pastor's profession.

I asked whether the news about the awarding of the contract was captioned with Pastor Adeboye when the contract was awarded. I asked whether Pastor Adeboye was mentioned in the contract papers. I asked whether the contract failed because Adeolu's father is Pastor Adeboye. I also asked if Pastor Adeboye would have been used to caption the news about the celebration of the project by the time the project is completed and commissioned by the governor of the state. Fanatics couldn't answer any of these questions. They sentimentally resorted to insulting me and claiming that I am a supporter of Pastor Adeboye. They hate the truth when it does not favour their sentiments.

Pastor Adeboye is not in any way my role model in Christianity. Those who have come across comments I dropped on threads about the things Pastor Adeboye, Pastor David Oyedepo and some other pastors do in the name of Christianity will admit that I am not a fan of these pastors. But I will never support craftiness against these pastors or any other person. The standard should be the same for everybody. If mentioning the parents of a suspect is the standard way for the media to report crimes and offences, why don't the media mention unpopular parents of accused persons? Why do the media mention parents only when the parents are famous?[/quote]
NYSCRe: Allow NYSC Members Serve In Their Zones — Afenifere Tells FG by Yemidiya(m): 8:05am On Aug 30, 2024
....THE EXPERIENCE OF GOING OUTSIDE YOUR COMFORT ZONE IS THE REASON WHY NYSC IS STILL IN EXISTENCE... ... SECURITY WISE AFENIFERE MIGHT HAVE A POINT... BUT ALL IN ALL.. THEY SHOULD ADVOCATE FOR IT BIN SCRAPPED THEN, COS ITS NOT GONNA BE WORTH IT AGAIN IF I GRADUATED FROM LAGOS AND AM TO SERVE AT OGUN STATE... OGUN STATE WEY BE SAY I DEY STROLL ENTER LIKE SAY NA LAGOS SEF I STILL DEY... WHATS D EXPERIENCE THERE..!!! MAKE UNA RUB HEAD TOGETHER SHA, MAKE E BE WIN WIN FOR NAIJA STUDENTS..
PoliticsRe: President Tinubu Departs For China On Official Visit by Yemidiya(m): 7:55am On Aug 30, 2024
... YOU DIS MAN..!!!
CareerRe: Auwalu Ahmed Dankade: I Returned The $10,000 I Found To Please Allah by Yemidiya(m): 7:54am On Aug 30, 2024
... SINCE YOU DON RETURN AM... NICE ONE.. BUT FEAR OF BEEN SCRUTINIZED FIT MAKE DIS GUY FEAR... SINCE THE CUSTOMER WILL STILL COMPLAIN AFTER NOTICING AND YOUR COMPANY WILL KNOW YOU ARE THE ONE THAT CLEANED THE AIRCRAFT AS OF THAT TIME OR PART OF THE TEAM, DEM GO SCRUTINIZE ALL OF UNA EVENTUALLY... NA THE FEAR WEY DEM PUT FOR DERE MIND FOR TRAINING FIT MAKE AM RETURN.. I MIGHT BE WRONG SHA BUT GOOD ONE ANYWAY..
HealthRe: Can A Man With One Testicle Impregnate A Woman? by Yemidiya(m): 7:40am On Aug 30, 2024
... YEAH I HAVE ONE AFTER MY SCROTUM GOT SWOLLEN AND I TREATED IT, WHEN IT HEALED, IT GOT SMALLER TO THE XTENT THAT I T VANISHED... HAVE GIVEN BIRTH EVER SINCE... AS LONG AS SPERM COMES OUT OF YA DICK, YOU CAN GIVE BIRTH...
HealthRe: Swollen Testicle by Yemidiya(m): 7:35am On Aug 30, 2024
.. I will advice you take him to the hospital, although when mine occured the doctor refereed me to luth idi araba for surgery, he drew a diagram telling the doctor i was to see that the scrotum should be opened and the particles or dirts etc found in it should be taken out and stitched back... But i never went, another doctor said i should try a particular drug which have forgotten its name that its still in an early stage... It went down and became normal, no more occurrence and have given birth even after d experience.... SEE YOUR DOCTOR ANYWAYS FOR GUIDANCE..
PoliticsRe: Number Of Armed Robbery Cases In Nigeria by Yemidiya(m): 9:48am On Aug 29, 2024
OMO EXTREME POVERTY DEY NORTHEAST OO, NOTHING WEY ROBBERS WAN STEAL, UNLESS SLIPPERS WEY DEM WEAR GO MOSQUE GO PRAY..... NA DEM OYENUSI FULL SOUTH WEST... DEM NO EVEN DEY ROB FOR NIGHT AGAIN, NA BROAD DEY LIGHT YOU GO SEE DEM LIVE AND CLEAR.. MAKE GOD HELP US OOO, MAKE WE NO ENCOUNTER DEM DIS MENACE OF A THING IN GOD'S NAME I PRAY OO.
CrimeRe: Police Arrest Nurse Over Death Of Lady Undergoing Butt Enlargement In Lagos by Yemidiya(m): 9:41am On Aug 29, 2024
.. SO HUSBAND BIN GIVE DRIVER ORDER TO CARRY WIFE GO CLINIC GO DO YANSH ENLARGEMENT..!!! UNA DON USE UNA OWN KOBA D NURSE NOW... HUNDER DEY COUNTRY, NA WETIN YOU WAN TAKE YOIR OWN MONEY DO BE THAT... NA YOU TAKE YOUR HAND KILL YOUR WIFE OOO MR MAN... DIS COUNTRY SEF, I NO UNDERSTAND, MAKE YOU HELP YA RELATIVE WEY NEED MONEY TO FURTHER MORE OR DO SMALL BUSINESS SEF... ISNT IT GOOD...??
PoliticsRe: Wike To Construct Under Ground Rail In Abuja by Yemidiya(m): 9:34am On Aug 29, 2024
HUNGER WEY DEY DIS COUNTRY NOW SEF NO DEY MAKE US APPLAUD DIS KIND LAUDABLE ANNOUNCEMENT... WHEN BE SAY AT THE END, DEM NO GO COMPLETE AM AND DEM GO STEAL MONEY AGAIN... NA HOW FOOD GO TAKE DEY CHEAP AND ACCESSIBLE FOR DEM MEKUNU DEM MAKE UNA FOCUS ON ABEG... NA BELLE WEY FULL, GO GET STRENGTH ENTER TRAIN JARE....
PoliticsRe: You Can’t Contest For President Under PDP In 2027 – Bode George Tells Atiku by Yemidiya(m): 12:32am On Aug 29, 2024
... EVEN WITH THE FACT THAT WETIN YOU TALK NA SO E SUPPOSE BE... BODE ABI WETIN DEM DEY CALL YOU... 1 INTEGRITY YOU NO GET AS A PERSON.. ABEG SHIFT.. JOURNALIST WEY STILL DEY GO GRANT DIS OLD ROTTEN POLITICIANS INTERVIEW SEF, I TIRE FOR UNA.. ITS LIKE NA D ENVELOPE WEY DEM DEY GIVE UNA AFTER THE INTERVIEW IN OTHER TO STILL DEY RELEVANT DEY ENTER UNA HEAD... ABEG SHIFT JARE BODE... WETIN BE D DIFFERENCE BTW YOU AND ATIKU SEF... EX- CONVICT LIKE YOU...
Foreign AffairsRe: Pavel Durov released On €5m Bail, banned From Leaving France by Yemidiya(m): 12:19am On Aug 29, 2024
... IF NOT THAT DIS GUY HAS ISSUES WITH PUTIN AND RUSSIA, (HIS COUNTRY OF BIRTH/ORIGIN) , FRANCE FOR GET PROBLEM COS AM VERY SURE HE WILL BE A PUTIN ALLY OF SORT.. GOD SAVE UNA...
Foreign AffairsRe: Meet Nigerian Doctor Who Is Fighting For Ukraine In War With Russia (Pics/Video) by Yemidiya(m): 2:03pm On Aug 28, 2024
... DIS LIFE IS ALL ABOUT TAKING RISK, IF E DEY NAIJA, IM FIT DON PAYII... ABEG LEAVE THE MAN ALONE, THE END WILL JUSTIFY WHETHER HE TOOK A GOOD OR BAD DECISION... NA ADULT IM BE NA... ABEG HE PAY ME MAKE I FIGHT FOR UKRAINE AGAINST RUSSIA THAN TO FIGHT FOR NIGERIA AGAINST BOKO HARAM... NA THE DAY I JOIN I FOR DON DIE, THE MAN IS ALIVE CLOSE TO A YEAR NOW... ABEG DO WETIN YOU LIKE JARE..
SportsRe: NFF Appoints Bruno Labbadia New Super Eagles Head Coach by Yemidiya(m): 9:23pm On Aug 27, 2024
... Am not sure dis man applied for dis job, cos i dont understand why we will appoint someone that even his former teammates have forgotten he existed... I DON KNOW SAY AS E DEY TAKE LONG TO ANNOUNCE THE NEW COACH, NA NONSENSE WE GO EVENTUALLY SETTLE WITH... PROVE ME WRONG O MR LABBADI OR NA RIBBADDI...
CelebritiesRe: I Fed Over 2,500 People In The Maximum Prison Kirikiri - Bobrisky by Yemidiya(m): 10:04pm On Aug 26, 2024
.. Shey you want refund ni, cos i no understand dis unnecessary capping.................. I fed over 2,500 people in the maximum prison Kirikiri. The situation I met them was heartbreaking”- Bobrisky[/b]

Crossdresser, Bobrisky has claimed that while he was in prison, he fed over 2500 inmates.

In a post shared on Instagram on Sunday August 25, Bobrisky said the situation he met the inmates in prison left him heartbroken.[/quote]
HealthRe: Kennedy-ohanenye Condemns Lady Filming Her Mentally Ill Mother For Content by Yemidiya(m): 9:23pm On Aug 26, 2024
.. MADAM MINISTER, PIKIN GO ACT LIKE PIKIN, SHE DON DO THE VIDEO ALREADY, LEAVE MATTER, NA HELP MAKE UNA HELP IF UNA WAN HELP, IF SHE KEEP QUIET, SHEY UNA GO REASON HER MATTER NI... HELP IF YOU CAN..
CelebritiesRe: Brain Jotter Graduates From University Of Lagos, Signs Out In Style (Photos) by Yemidiya(m): 9:17pm On Aug 26, 2024
.. Lagos isnt for everybody, shey you get... people like you are on da list... Dey your dey for ya Osun na.. Take care

The same Lagos I was praying and hurrying my workers to be fast so I can leave the Statehuh

Femi , try and travel outside SW and embrace goodness...
Coming to Lagos from Osun State is good but just take it easy on yourself...[/quote]
CelebritiesRe: Brain Jotter Graduates From University Of Lagos, Signs Out In Style (Photos) by Yemidiya(m): 9:12pm On Aug 26, 2024
For you to think otherwise regarding my comment means you are delusional, wont go further from here. and am Yemi nt Femi...

The same Lagos I was praying and hurrying my workers to be fast so I can leave the Statehuh

Femi , try and travel outside SW and embrace goodness...
Coming to Lagos from Osun State is good but just take it easy on yourself...[/quote]
CelebritiesRe: Brain Jotter Graduates From University Of Lagos, Signs Out In Style (Photos) by Yemidiya(m): 3:47pm On Aug 26, 2024
Skooltynz:
Must they go to UNILAG? angry
must you also live in LAGOShuh
CelebritiesRe: Brain Jotter Graduates From University Of Lagos, Signs Out In Style (Photos) by Yemidiya(m): 3:45pm On Aug 26, 2024
.., As long as Lagos still remains the only mega city in Naija, Unilag will still be the number 1 mega university amongst its peers...
SportsRe: Israel Adesanya: Lagos Women Are Runs Girls, Ashawo Kobo Kobo (Video) by Yemidiya(m): 3:39pm On Aug 26, 2024
... Wetin bring dis kind talk now cos i no understand!!! Shey dem carry dere toto come meet you ni dis boy... Na ya papa 1st straff ya mama ni...huh Kindly ask and provide us with d answer... Na insult be dis to our wonderful women all over LAGOS, not regarding whatever you lovely women might be going tru... i love you all...

1 2 3 4 (of 4 pages)