Yme1's Posts
Nairaland Forum › Yme1's Profile › Yme1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 308 309 310 311 312 313 314 315 316 (of 329 pages)
@poster okay am coming to abuja right away |
@poster they are getting soft cos the ladies are getting hard, so they got to slow down else nothing for them and two captains cant ---------------------- make una complete am |
so na newbie the poster be self imao |
okay am about dialling the number |
food fell off her hands as she read the thread na wa for wire road |
@poster pele ooooooooooooooooooo lol |
@bluespice am here for you |
@poster if she talk say she don be born again, then you go make am born again again hope you get my drift |
@pat i don tell my papa and he wan see you now now |
@poster nothing for you |
@Diva1 am glad you are moving on girl and i wish you the best of luck |
@benlegacy wetin you dey fine dey go @poster i can be of help as far as you go recharge my phone, no problem abi no be only text mate you want,am good at it as far as u nor let my phone dey empty |
okay, this time na him kinsmen i dey go report to |
ooooooooooooooooo without pics again @poster which girl go just start to date you when them nor knw u abeg ur pix i might just be of helepppppppp to you you understand now pere --as slmple as A B C |
yes now |
ehnnnnnnnnnnnnnnnnnn okay i hear |
ah, abeg now |
yes now, he nor bad |
@poster i right abi, nothing do me just kiddin |
you alone Lord is worthy of our praise |
He that is surety for a stranger shall smart for it, and he that hates suretyship is safe proverb-11vs15 |
ehn i nor dey go again i dey go tell my papa |
@gab i cant tell you my dad now, he is very handsome o,if i do now u might, and i dont want my mama(pat) to have heart break now |
yes o i go follow una now, you nor tell me say the man get money now. infact bone papa abeg.make i run go pack my clothes |
@gab ehn---------u say my mama na 18 yrs old, how many yrs me wey be her pikin come dey 2 months |
@poster sometimes i love it when i and my bf quarrel it just step up the game in the love lol |
@poster maybe that ur frd dey spend money and you dey talk money unfortunately,ur babe nor need guy wey dey talk money but wey dey spend money nor beef me o, i just dey assume |
lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 308 309 310 311 312 313 314 315 316 (of 329 pages)