Autos › Re: Toyota Corolla 2007 Model Forsale by yomifola(m): 3:28pm On May 05, 2022 |
1.6M... Serious |
Investment › Re: How To Get Free NFT On Opensea by yomifola(m): 1:48pm On May 05, 2022 |
|
|
Investment › Re: Business Referral Sign Up And Get Paid by yomifola(m): 1:43pm On May 05, 2022 |
|
|
Business › Re: I Can’t See My Money Inside My Palmpay Mobile Banking by yomifola(m): 11:09pm On Apr 30, 2022 |
Springboot: Service restored, your funds should be available now. No mind them... Any little issue.. Dem Don come online come complain as if nah we(onliners) go solve their issues.. Make dem direct their complains to the right channel no... Any little thing.. Dem Don escalate Bank for that matter No bank... I repeat, no bank wey dem Don give license to by the CBN go liquidate and I go loose my money... No bank I no go even go palmpay.. Nah CBN I go go directly go claim my money |
Business › Re: I Can’t See My Money Inside My Palmpay Mobile Banking by yomifola(m): 9:58pm On Apr 30, 2022 |
Rastaramsey: You no Sabi talk oga
You dey cap say person dey shout up and down....
What if nah person last card hang for there nko ??
You no kuku dey use Palmpay You no fit understand how he dey feel... I'm so sorry sir  Don't be offended on how I address the issue.. Let him continue shouting... That should solve the issue |
Business › Re: I Can’t See My Money Inside My Palmpay Mobile Banking by yomifola(m): 9:12pm On Apr 30, 2022 |
its network...
you guys sef
ordinary network issue.. una go dey shout up and down.
banks do normally have network issue which is normal
it will normalize soonest.
mind u... nothing concern me with palmpay and i no dey use am
but i'm just clearing the air that in this century... any bank wey wan collapse or wey don already break-down no fit carry customer money go
all funds are secured. |
Investment › Re: How To Get Free NFT On Opensea by yomifola(m): 9:04pm On Apr 30, 2022 |
0x5336A2ef4CA502F447685f0A9eEA401946953B91
Thanks |
Jobs/Vacancies › Re: Please Link Me Up To Any Risky Job That Will Pay by yomifola(m): 2:05am On Apr 29, 2022 |
Come.. I have a job for u
Abeg, I want make u help me kill... OBJ, Atiku, Tinubu, buhari, Saraki, okorocha, babangida(that one refuse to die since) and Ngige.
Thank you...
Don't worry, your reward is mouth watering |
Autos › Re: For Sale: Registered 2008 Toyota Rav4 2.550million Going Cheap by yomifola(m): 11:48am On Apr 14, 2022 |
Can I swap with my rx300 |
Jobs/Vacancies › Re: Immediate Employment by yomifola(m): 1:09am On Apr 09, 2022 |
Which bank are you recruiting for?
Which location?
Which one be bezaleelconsultingrw
Please.. We need answers
Person can't just be send CVs(personal info) just anyhow... Country Don hard baba |
Politics › Re: Buhari Allocates Houses To 22 Members Of Super Eagles 1994 Squad by yomifola(m): 8:49am On Apr 08, 2022 |
Useless being |
Autos › Re: Honda City 2008 Papers 2023 Ac Working No Dent #950k (PICTURES) by yomifola(m): 4:55pm On Mar 22, 2022 |
800k |
Politics › Re: 2023: Can Rochas Be The Way Out? by yomifola(m): 9:04pm On Feb 17, 2022 |
Owele him sef no say e no fit enter anywhere except his parlour  |
Jobs/Vacancies › Re: Job Vacancies In Various Fields by yomifola(m): 12:05pm On Feb 11, 2022 |
I love this.. God bless you |
Jobs/Vacancies › Re: Update On Oyo State Anti Corruption Agency by yomifola(m): 5:08pm On Feb 06, 2022 |
Following  |
Autos › Re: Awoof deal: Nigerian Used Camry 2003 SOLD by yomifola(m): 7:05pm On Feb 02, 2022 |
Can we see the engine bay |
Autos › Re: Need Someone That Can Help Move A Car From Lagos To Abuja by yomifola(m): 7:02pm On Feb 02, 2022 |
No contact |
|
|
Jobs/Vacancies › Re: Vacancy For Administrative Support Officer by yomifola(m): 10:26pm On Jan 31, 2022 |
Funkybabee: Is there any accommodation attached? I don't think so |
Health › Re: Why Are People Still Smoking After Reading This? (Pictures) by yomifola(m): 3:12pm On Jan 31, 2022 |
Why are they still producing it, when dem no say e dey harmful to humans  |
|
|
Autos › Re: Sold! Sold!! Sold!!! Reg. Neatly baked 2010 Toyota Corolla by yomifola(m): 7:44am On Jan 06, 2022 |
2M
make I come for inspection? |
Autos › Re: Sold out. 2012/13 Silver Coloured Honda Evil Spirit with Reverse Camera by yomifola(m): 7:39am On Jan 06, 2022 |
What year please |
Autos › Re: Toyota Camry 03 Up For Sale by yomifola(m): 11:34pm On Jan 05, 2022 |
crown08: Back I tot as much Lol Don change am |
Autos › Re: Toyota Camry 03 Up For Sale by yomifola(m): 11:34pm On Jan 05, 2022 |
Abeg.. Sorry o.. Nah question I wan ask How many colors this car get Abi Shey nah my ei |
Autos › Re: Registered 2004 Toyota Camry by yomifola(m): 11:31pm On Jan 05, 2022 |
Mayor555: 2003 please... No mind him... E no even sabi the year of the car he wan sell lol Op... Sorry o, I no abuse u o But that's not 05 okay |
Autos › Re: Unav☄️ by yomifola(m): 10:55pm On Jan 05, 2022 |
Is this a sport? |
Autos › Re: Registered 2011 TOYOTA CAMRY LE For Sale In Ajah With Full Duty Paid . by yomifola(m): 7:45pm On Jan 05, 2022 |
I have 1.8
Should I come for inspection?
I'm dahm seriously serious |