Yomifola's Posts
Nairaland Forum › Yomifola's Profile › Yomifola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 71 pages)
frankmoney:E dey work wella |
can i come for it 1M? |
Don't mind them.. Nah so dem dey do.. And dem go even mislead people. Nah so BTC easy to get Broz, Just tell us u need referrals |
How willi Swap my zugacoin to USDT |
This your link funny oh my guy lol |
Please. Who wants to buy zugacoin?... I wan sell am OP... You can still buy more so to say... |
Do you know that there is nowhere to sell zugacoin and that's why the price keeps going up... Imagine if it's tradable... Whales will remove their money... Money is stocked in zuga that's why the price is that |
50 You can't are funny Slavery work You guys had better see and understand Wetin u wan apply for b4 u put head into am 50.. Let day.. Haba Make Una dey fear God |
How can I sell my zugacoin.. I have it on the app |
Drop am here ![]() |
iamjack0812:No mind him... Scammer aiye lol |
Holarbizzy042:You dey use me laff abi I no be comedian oh.. I dey serious wella Why person go get that kind money and still wan collect 10k.. For what lol And come to think of it.. The cheat no go dey everlasting oh.. Even if it's real Me.. I go sabi that kind stuff and won't be able to raise all of my family with that first... I go gather open different accounts for me and my brothers and we go make money like hell... |
Holarbizzy042:Eeeyaah... Pele ![]() Hope say u Don buy the information Huh? Nah just 10k pere lol |
PARADIZEPRIEST:No mind them.. Imagin.. He talk say he get over 13Mplus for account.. He still wan collect another person 10k wey never chop ssefme.. I go get that kind money and still dey ask person for 10k.. HAba If e sure for am.. Make him drop the gimmick here for us all to see or better still make him send me the 5k I asked for... I never chop since morning ![]() |
This EOD don old o LOl So.. No buyer since |
I have a question for you... Now, when you showed us your balance which is like 13M plus.. What do u wanna use our 10k Do Wetin 10k wan do for ur life.. You have made enough money.. Why not put the trick out for use all to make also.. Don't be selfish.. If you no say Wetin. U dey do legit.. And that's ur real balance... Why do u want to collect our 10k... ?.. That's a question, don't take it personal.. Moreover.. Please abeg I need 5k... Help ur guy abeg.. Shey make I drop my AZA? |
how do i go about this |
name of the company |
bike biz is a no no no go area.. please dont go into it |
jr3:Corrola 04sport is available for hire |
nice |
i have one at hand . but nah tok ... used by me.. im at idumota |
Still here.. Waiting o... Lol |
AbujacargirlI'm still here o |
Nah me u go sell the car to last last |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 71 pages)

