Yomifola's Posts
Nairaland Forum › Yomifola's Profile › Yomifola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 71 pages)
Kessy090:As it been converted to usdt |
sageb:chai you are right my brother ... no be now wey small and old full for platform , everywhere ... combining people wey get sense and people that are of less previledge of sense too.lol |
Yes nah.. They are right for doing that lol Why will you have almost 1M in your account at this period wey everything tight ![]() Una no go learn.. Una go soon learn All these online banks Una dey open up and down.. Ur eyes go soon clear lol |
Pardon me lol... I don't know where to create this topic. Anyways.. I'm 13years plus on nairaland and if seun doesn't celebrate me and everyone of us wey Don pass 10years on his platform then we will celebrate ourselves. Congratulations everyone lol... I no get job.. That's why I just dey post this kind thing ![]() |
A good car for you.. Trust me |
Still seriously waiting for the end.. Make I use this OP laugh tire Zuga my foot ![]() Keep on deceiving ursef |
I have a neat Honda accord DC for sale... Nothing to worry about because everything is intact. Location : ONDO Town Price... 1.4M Call... Zero eight zero two nine two nine zero nine zero eight. Thank you
|
Sebi I talk am ![]() Now.. Make person tell me how this country will be great? |
initial gragra lol |
Nah here I go dey when everything turn to scam... Nah then I go use people laff ehn Coin wey dem no even recognize in it country not to talk of outside the country and dem no even list am sef.. E con get weigh more than BTC lol... I laff in Spanish.. And MUmu followers too dey follow dey go lol. Not too worry.. All of Una go meet me here. I dey sit-down dey wait una |
To be sincere.. That's what I have bro |
750 |
i beleive u have it on your trustwallet, why not swap it to USDT with a little smartchain gas fee and sell it off.. i will buy it if its usdt |
400k |
1.5M Serious buyer Location? |
yusluvad:no mind him... lol make him dey chat himself for there |
U don't withdraw ur own? |
I just need to get out of this country.. That's all I needed |
Ihmmm ![]() |
Calfex:abeg.. just give me $10 out of thag $100 wey u don collect nah beg i dey beg |
Shibacorgi is next in line Go get that coin called shico and thank me later |
Go and buy Shibacorgi (shico) A wonderful memes coin to the moon soon Don't say I didn't tell you o |
I don't just know how people will fall into cheap scams. Why can't you just start business of your own and stop finding RIO about. They are all scam Imagine them creating an advert section like this and you don't know that nah one person get like 5monikers wey him dey post and dey also respond to it at the same time lol I get one guy wey be say he get like 9diff accounts for Nairaland.. So, if he create a topic like this.. Nah him go dey also praise am And lift am up using another moniker lol Even if this so called business has a physical office.. No be 9ja we dey.. Nah We we... No be today dem dey run with our mmoney lol Even the so called FG sef get physical offices and still dey embezzle our money lol Nah person wey get ojukokoro dey fall for these cheap scams about |
Mokia212:E gree 2k |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 71 pages)
