Youngtekkey's Posts
Nairaland Forum › Youngtekkey's Profile › Youngtekkey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 56 pages)
Vanneni: Whenever you're on your period this is how you behave. So I'm not suprised. Caseless the only man who has a monthly menstrual circle. SMHjeeeeeeez what has dat man done to u?if it's me i will commit sucide *faints* |
oya now wetin still remain for here *hiss* carry my shoe for my head okada abeg carry me go tecno m3 thread |
caseless: dont go to dubai like thislolzz |
Kingsley Jay: eiya!!! So u decided 2 ignore the slight insult in dat post?u sick bro |
Kingsley Jay: Hahahahahahaha!what's finishing in diz wan hope u use ur glasses shine ur eyes and read the poo that he write |
Kingsley Jay: Hahahahahahaha! |
thankGod All This LoUSY Girls Don Carry Go |
Ishsoph: Who be this one.u have missed ur priority |
caseless: the guy de disturb u abi? |
caseless: the guy de disturb u abi?fight for who,u must be tired oya go and rest |
Idowuogbo: Ewo! See dis omo iya alamala forming o! Guy, na u dey supply my street wiv gbegiri and ewedu nau... Liv talk abeg!abeg no spoil business for me oooooo what's all this crap |
Ishsoph: I hate u 4 thisoti jedi obinrin |
Idowuogbo: Lmao! Pardon d guy abeg! He don smoke d usual ewedu.which ewedu are u taking about what's ewedu |
Onase: Padi mí mø gbadun lyrics ehhh.broz eshea |
Tonia500: small girl? So funny cos u all who i am.just dnt like people that dnt respect themselves intimidating me cos i am.i post a poem if u like it fine and if u dnt,abeg waka pass i no send u. My worst enemies are the ones that dnt mind themselves.DON'T GET ME WRONG i'm just playing no offence ooooo and if u dey vex am on my kneels |
Idowuogbo: Jew,Stop typing wiv d muscles in ur anuz mehn...OMG!!!ok i give up u win tire of diz nonsense |
Dyt: Pls read wat u wroteno orun okun mi maybe if i see by my side i fit sleep |
Idowuogbo: Splits?wetin why are u after me u no see sey na mistake spit |
Idowuogbo: Pick fight? Na serious section I dey? Man, calm d fevk down! Infact, I quadri dare u! Oya perform make I see sef, cough!u sure sey u fit stand if i display no i will show u today tunde rush down to meet me oya go help me bring my ak 47 gun i wan teach one girl lesson for here oya hurry up shey u still wan wait |
Dyt: U nt makin sense jorgo borrow wetin i knw dat by now u will important abi nonsense abi u tink sey i dey woo u mo taka oshi danu i will need to die and come back to life before i can notice u splits |
Idowuogbo: Bin dere done dat! So msteeeeeww x2why cum disgrace the girl like diz now i don't like ur attitude at all and i can pick a fight with u because of diz leave the small girl alone |
Dyt: Na me u wan use gain popularity abiwhispers to her ears don't get me wrong now i knw u don't want people to knw dat u engage in dirty business but am ur right (choose)choice am nt using u for popularity at all |
Idowuogbo: D bionic rod beta pass ya groundnut. Save ya one minute speech Biko! Lakiriboto Mr kick but it not gree start.shey na me beLAKIRIBOTO Na Because U Neva See The Thing Before Ni Ooooo It's Different From The Ones U Have Being Seeing Very Big,Easy To Kick,Lick And Suck,If U Feel Am One Time,U Go Shout Jesu Mi Ooooo This Rod Is Different From Other RodS |
Dyt: Story tellerhuh say d truth maybe d tin dey scrash u and u need person like me dat'z physically strong for hala at me for indoor services |
Idowuogbo: Yea! Pass ur I never marry sisters, I'll b dia sugar mama.yes i taught as much,i knew u will be lesbian,but shey u dey enjoy dat tin ni,life without a man's di.ck is not complete ooooo so think about it |
Dyt: Do u hav to cry?me cry u mustt be smoking too much of weed this days,why am i going to cry wen the lord has given me own flesh,my queen,my heart,my world,my life,the girl of my dreams,my wife to be,my chocolate,my blood ,the mother of my kids,i have already got my own angel so i don't need u shikena |
Idowuogbo: Eeem... Dis na Enrique lyric na! Oga o'so what na she send make u no see anybody wey she fit woo ,as big as nairaland is u don't see anybody u can woo,na wa ooooo by the way i want to ask u a question and pls give me a genuine answer are u a lesbian |
El Guapo: [color=#0066ff]Not againdon't u know dat the girl stinks,she is very dirty |
Onase: Seriously,i dnt...i tell u broz the guy don marry |
the way u guysoverhype phone is too much re Like Sey Na Only U Get Am Comparing It To PhantomA+ Is Wrong Except Ur Brain Is Not Working Have U Really Use PhantomA+ Before,I Don't Think So Why U No Compare Am To SAMSUNG SIII |
Onase: Mrshey u don't knw dat seun don marry abi u want make dem call am master |
Vanneni: Ask Idowu if she wants to share.pls consider me na u knw dat idowu is a razz girl,she fit break my head if i ask her |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 56 pages)
)
Abeg Idowu and Dyt make una come carry una football o! It has fallen outside the pitch..
i'l fight for my dear dyt.
