Youngtekkey's Posts
Nairaland Forum › Youngtekkey's Profile › Youngtekkey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 56 pages)
up chelsea see clean goal |
torres2: you travel before? Abeg make pple wey dust no dey their trophy cabinet talk oooU JUST WAIT TILL THE END OF THE SEASON U GO SEE SEY WE GO WIN TROPHY |
torres2: and who cares. *we have Torres, Eto and Ba*lolzz the way chelsea fans dey hype eto i tire ooooo ***we don give up |
Vickii Ro: U guys shld try changing ur spoonless, plateless,forkless,and cupless state b4 bashing oda clubs who r doing betawetin diz wan dey talk respect gunners coz we don arrive |
who be diz wan na just dey pool the ball go up |
hey see dat ball ha chelsea too wan score |
WHO BE CHELSEA WEN ARSENAL IS TALKING BOW DOWN FOR GUNNERS JARE SEE MIKEL |
eto why u no goal dat goal na |
mukina2: stop hating ozil ozil ozil plus my baby daddy scoredha giroud ur baby father SPEECHLESS |
corner for everton |
luiz self com dey shakara |
see una dey see ur life outside chelsea fan ur striker eto is a total flop |
walayi man city own don finish if they continue like diz this match is too dull,boring be like sey na two secondary school match |
90 MINS |
lordmassac: Bad belle people... How market nadem no fit talk na |
85 MINS GONE |
ukpaku: man u is TUKUR PDP while Arsenal is BARAJE PDP.abeg shift make i hear word |
ha natasic abi wetin dem call him name God Save Him He For Cause Own Goal For Man City Hey Sorry Ooooo Na Arsenal Thread |
wetin dey worry man city now i no dey gbadun their match at all |
i don give up on this defence,total crap infact the defence is error esp dat koscienly |
i don't knw wetin dey worry walcott ooooo 2nd half don hama |
wetin all of una dey talk self no be small small the tin dey start if we are to check all of una throughly then we find out that u have engage in one form of corruption before,most of u are nt even different from the so called politicians just dat urz still never become international |
![]() Dyt: Where u hide yesterday ![]() Dyt: Where u hide yesterdayshe travel go village and their is no network coverage (go)in her village |
that somethings don't work out for u does nt mean that such network is not good i use glo bis of 1000 on my android and is working i have even use 2.1gb out of it suprisely i just got a message that they have given me 50mb free of charge and i hardly load recharge on the sim even the airtel that i love very much and i taught was the fastest is nothing compare to glo speed in my environment and the mb is not deducting heavily it lasts |
[quote author=sweet-tease]We can't do that to you now, why didn't you pm me? I beggd you to. ![]() Why you quote me twice ![]() No be small ![]() We will gladly do, your farts and flu isn't making this place condusive [/quote]so u don't knw why i quote u twice na because i love u na ewu my girlfriend don catch me she gave me dirty slap 'sobbing' |
guys can u help me with advance gameboy emulator and the games just saw someone playing it on his phone i like it any help on how to go about it |
harlos: thought you were going to upload ur picture[quote author=sweet-tease]Na by handsome? [/quote]xynerise: My friend shatap, it too early to make noise[quote author=sweet-tease]Na by handsome? [/quote]why all of una come dey vex now I SAID THE TRUTH coz everywhere i go the ladies always tell it to my face that am handsome |
bro octavo i still dey wonder wetin u be,maybe u be robot,computer,machine or spirit bro na only u wey go 20 places at the same time thumbs up |
ooooo my God,I Never Knew When U Guys Are Doing Audition,I Am Sure If I Have SUBSCRIBED Earlier To This,Am Sure All The Ladies Here Would Have Preferred To Choose Me Coz Am Very Handsome . |
the owner of this thread is a complete learner ,he must be a village boy in this time u don't know naijaloaded,i do traveled alot i travelled to the north,south,west and believe me out of every 5 songs 3 of dem will start with more music @ so it amuse me to see people arguing blindly do u know that the site is a nationwide site who has even baged some award and u are there saying is a 'market projection'u must be a learner,the site was launced in 2009,and we all witness it as it was growing even only the comment there will make u know that the stat is true if u are finding any music on google after some big sites like notjustok and co it is just a must to mention it bro go out from ur village oooooooooo u are still a learner |
so finally everybody has leave thread for u to continue ur stupidity lolzz no reply me coz even if u do i won't see it coz am unfollowing the thread now |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 56 pages)
how your fantasy team?



