₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,618 members, 8,422,876 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 11:39 PM

Toggle theme

Zalatan's Posts

Nairaland ForumZalatan's ProfileZalatan's Posts

1 2 (of 2 pages)

PhonesRe: RIM Launches Blackberry 10 Platform by zalatan(m): 9:09pm On May 01, 2012
i no no y dem post this one o.my foolsh girl say e want am.i no no why i log in 2 nairaland. me an she jst deyhere 2 geda.advice me abeg.
CelebritiesRe: ‘i’ve Stopped Making Babies’ – 2face Idibia by zalatan(m): 8:50pm On May 01, 2012
i dey vex. shocked shocked
CelebritiesRe: Stephanie Okereke - Why I Got Married In Paris” by zalatan(m): 8:43pm On May 01, 2012
na me her ex guy.i dey vex.
CelebritiesRe: Stephanie Okereke - Why I Got Married In Paris” by zalatan(m): 8:39pm On May 01, 2012
zalatan: i no trust dat marriage ooo,our artist marriage no dey on board na.any tym 4rm now linus go spark,say e no like d way make she kiss desmond elliot.rappo go hallllao.lol grin grin
CelebritiesRe: Stephanie Okereke - Why I Got Married In Paris” by zalatan(m): 8:38pm On May 01, 2012
i no trust dat marriage ooo,our artist marriage no dey on board na.any tym 4rm now linus go spark,say e no like d way make she kiss desmond elliot.rappo go hallllao.lol grin grin
PoliticsRe: Should Goodluck Jonathan Appoint Buhari To Tackle Boko Haram? by zalatan(m): 10:29pm On Apr 26, 2012
you sure say goodluck neva tire.boko plus haram equal shocked embarassed cool huh embarassed wink smiley
PoliticsRe: Bomb Blast At Thisday Office, Jabi, Abuja by zalatan(m): 10:19pm On Apr 26, 2012
boko haram mean namo,dey want truely pull gej 4 tree month
cry
PoliticsRe: I Will Contest 2015 Presidency - Atiku by zalatan(m): 3:41pm On Apr 26, 2012
dem say na hausa get d highest illiteracy,but they want dey opress us y
those boko haram trainers one say e must rule ds country.fait dey work ooooo
CelebritiesRe: Davido Flaunts 10 Million Naira Cheque On Twitter by zalatan(m): 9:46pm On Apr 25, 2012
e fit be fake chek o.e no dey hard 2 rite o.no be e fault, youthful exurberance.lol
Music/RadioRe: Nigerian Songs That Never Get Old ? by zalatan(m): 9:40pm On Apr 25, 2012
my block party,.by me D1.
RomanceRe: 10 Cruel Things Women Do To Men by zalatan(m): 9:35pm On Apr 25, 2012
zalatan: i 4 get moni wel wel,d 10 ting affewct me cry cry cry cry
RomanceRe: 10 Cruel Things Women Do To Men by zalatan(m): 9:34pm On Apr 25, 2012
i 4 get moni wel wel,d 10 ting affewct me cry cry cry cry
PoliticsRe: Ngozi Okonjo-Iweala Statement Congratulating Jim Yong Kim by zalatan(m): 3:42pm On Apr 18, 2012
no be subsidy dem b dey talk der o,she try sha atleast she comes out 4 afrka an d world recgnz her.she try level pas gudluck.
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: UCL: Chelsea Vs Barcelona (1 - 0) On April 18 2012 by zalatan(m): 3:37pm On Apr 18, 2012
na waoooo e no va happn b4 chelsea go c fire ooooo.
RomanceRe: What Does Being "single" Mean? by zalatan(m): 3:34pm On Apr 18, 2012
ask yahoo or google. smiley
PoliticsRe: Boko Haram Plans Attacks On Abuja - US by zalatan(m): 3:30pm On Apr 18, 2012
U TINK SAY US NO GET LINK WITH BOKO HARAM
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
PoliticsRe: The Ibori Sentencing: Live Updates by zalatan(m): 5:30pm On Apr 17, 2012
only God no weada oyibo dey corrupt,ibori fit comout 2moro mornin 4 appeal
shocked
PoliticsRe: Russia Backs US Nominee Kim For World Bank Presidency by zalatan(m): 10:36am On Apr 15, 2012
na white getam o,e go hard 4 black
PoliticsRe: Boko Haram Sends Out Second Video - "We Will Consume Jonathan In 3 Months" by zalatan(m): 10:30am On Apr 15, 2012
those ppl are cow,jst as what they rear.allah will deny them,b careful joe

1 2 (of 2 pages)