Zcee's Posts
Nairaland Forum › Zcee's Profile › Zcee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 (of 22 pages)
Nonsense!Wat about d people were not opportune to put these schools as their sec choice during dere registration....so where z d room fo amendment from jamb fo those cans? |
If its a sin to put on trousers to church that means it's also a sin to put on trousers outside d church....live judgement to God,we Africans can judge and criticise but whites don't think such..... |
Girls too dey form say dey no dey scratch or self-service see na dem scratch pass... |
If it is true,her family will still com out to cover and deny it......so let dem be |
I dnt blame biafrans...what fit ds country s total break away of every tribe...every body should find dere way naija no go beta again..... |
The way d woman talks makes me think she z saying the truth...all this top pastors u all dnt knw d dirty games they play..... |
D's man sef,bfo it was miss Africa or wat that he gave 11milion...God hep us |
Davido stop d lie abeg,almost d whole popular artists dey use juju fo protection, u tink say to blow fo d whole naija na beans..... |
Mehn ar not smiling.... |
Best quote ever.....D's is a real soldier mehn...God bless u |
This music don tey small now...who posted this!!; |
For God sake forget celeb and ther fake lifestyle am not hating oo buh kiss daniel Neva reach to buy D's kind moto fo 16 mili,if na lyk daa I go jump entr music |
Kobicove:sharap!!,if u see okija own ehh u go run |
Nairaland is evn far better than lindaikeji blog...who d hel is she,is it bcus she is famous? |
victorazy:I swear daa guy no sabi sing,he buy fame and music with money...I no knw if daa guy hold jazz...am nt jealous ooo dat s jus d fact from me |
I wish my wife will b fyn like D's in her 50s ![]() |
I Neva knew D's babe was going to get married,I alwyz see her as one dose classic olosho...congratulation to her sha but let hr marriage not b like dat of toke and tiwa......una knw nw celebrity marriage... |
All those top Nigeria beauty Queens,I don't trust dem and I can't marry dem bcus dere way no pure at all...dere business is wit male celebrities and rich men....
|
soberdrunk:no mind him,he Neva hear bout law of karma e go soon follow him pikin dem |
She z standing trial wit d camouflage on...mak una kill me abeg ![]() |
If I settle down properly, I wil marry early seriously,i wil know how to handles tins maturely in a gud way,early marriage isnt fo everybody,if u can handle it,u ar good to go but its d best....shikina! |
Miles300:tank u guy,is she d only person dat has a broken home dat she will go nd exposed her intimate relationship wit her x husband.... Does it make when she comes out nd tell d public that her ex hubby refused to ejaculate inside of her and at the same gave an infection... |
Liars are liable to die old.... |
America too fine abeg... |
RIZLER:lol,u dey craze...d dude too much abeg |
Jesuse see English and pigdin language... ALL THE KIDS U DON KILLED...I jus dey look u Sophie
|
This toke na fool,so she s still pinned down bout her crashed marriage... Just look at wat somebody is adding in her content of a story...just to tel u dat not all bt all most d whole Nigeria female celebs are runners (oloshos)....I didn't evn expect D's in her book,beside who what does she know nd who is she dat she will lunch a book,na only she go read am ooo |
Una wan spoil market fo ebonyi people.... |
That s y I like this duo olamide and phyno.... They don't ve time fo such as far as d money is coming in...all D's tins our artists ar doin,it won't last der must surely b a sad ending cus dey wil luz it locally...let's focus on Africa music,we ar nt dem nd dey ar nt us... List to best rapper by phyno to see knw d real fact..... |
She sed d fact now...money can do anything.... But let her mind her biz,must she spit fire? |
So if I no too get money and I be hardworking man,a hustler dat can build up a family,I no fit marry buhari pikin? |
US shud mind their business abeg...let dem liv d issue for us |

