Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,774 members, 7,820,709 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 07:59 PM |
Nairaland Forum / Zedegit's Profile / Zedegit's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 157 pages)
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 2:11pm On Apr 19 |
Baba samfelly when oga infofirst go do challenge? Abeg tell me. |
Romance / Re: I'm Lost, She Is Pregnant. by zedegit: 2:32pm On Apr 18 |
Pious101: As you don mention dem, nobi to ask op for him aza make you run am #10 milla nah. |
Sports / Re: Elumelu Reacts To Suggestion That Nigerian Billionaires Should Buy NPFL Clubs by zedegit: 10:29am On Apr 09 |
nlfpmod: I no see viability with the insecurities the country get. I no even loud say na taboo for you to beat another team for their home.Na stones go settle am. |
Sports / Re: Who Have Advantage Of Wining Premier League Title Among Top Three Contenders by zedegit: 2:13pm On Apr 08 |
obembet: It's a no brainer. It belongs to Man city. Na dem get am joor. |
Celebrities / Re: Gospel Singer Nathaniel Bassey Petitions IGP Over Defamation by zedegit: 9:13pm On Apr 03 |
shortgun: Small play kpai you. I wish dem go arrest those dimwits |
Romance / Re: A Nairalander Takes A Beautiful Bride by zedegit: 5:38am On Apr 02 |
Who been first start photoshoot? come close. I want to tell you something. |
Politics / Re: Women Queue And Kneel For Foodstuffs And Money From Woman Sitting Majestically by zedegit: 9:07am On Mar 28 |
Glimpsetv: I know say you na Baba. You fit run me #5000 make I use see front? |
Politics / Re: Women Queue And Kneel For Foodstuffs And Money From Woman Sitting Majestically by zedegit: 9:06am On Mar 28 |
Glimpsetv: Op how far you don go to help them? Infact who you ep? Nobody force dem? Maybe na gratitude dem dey show. This thread na mumu thread. |
Politics / Re: Tony Aziegbemi: Kidnappers Of Edo PDP Chairman Demand N500m Ransom by zedegit: 4:26am On Mar 25 |
How we take reach this stage? |
Family / Re: My Friends First Son Doesn't Look Like Him Or His Wife, Should I Tell Him? by zedegit: 6:53pm On Mar 24 |
MadeINchenzen2: You must be joking if you think he doesn't know. I'll suggest you mind your business as this will only anger him. He's simply allowing sleeping dogs lie. Such men don't live long. |
Health / Re: Please Share Your Experience With PCOS And Pregnancy. by zedegit: 12:34pm On Mar 24 |
Felaincarnated: Una fit dey share same girl o. Oya make wuna greet una self. |
Health / Re: Please Share Your Experience With PCOS And Pregnancy. by zedegit: 12:32pm On Mar 24 |
ziondaughter247: That one na emotional talking and manipulation not reason. Naija women no dey change. Women supporting dem colleagues. 1 Like |
Health / Re: Please Share Your Experience With PCOS And Pregnancy. by zedegit: 12:27pm On Mar 24 |
Acidosis: I laugh you. You think say Africa na Europe? Who wan marry if nobi for children ontop Naija girls wahala. 1 Like |
Romance / Re: We Wore Matching Outfits, They Critized Us In Church Including Our Parents by zedegit: 12:20pm On Mar 24 |
zedegit: Woe betide you if na the Baby Daddy disvirgin am. Na that time you go know say you been build house for sea. If you like marry am for 15 years; anytime he come back to him sense, you go know say you no get wife. You go come back house, dem don sweep ya house finish. If dem mercy for you na boxers dem fit leave you if dem no kpai you join. 1 Like |
Romance / Re: We Wore Matching Outfits, They Critized Us In Church Including Our Parents by zedegit: 11:46am On Mar 24 |
Testiebobo: Sense is far from you.A girl you haven't even done introduction or even given her people drink naim you wan dey match uniforms with? Tomorrow you no marry her; meanwhile e get person wey been dey eye am before there; how you wan make that person chop leftover as you don cast the girl finish. As you no get sense reach; make I explain am well. Any girl wey you match uniform with on a regular means say she dey live with you.Naim be say you dey chop her kpekus. If you leave am, nobody go wan near am unless she change location. Even at that, if the person dig deep come hear updates na abort mission be that o. Na why e dey hard for single mums to marry be that. Officially you na second husband. Na so she go dey ration her kpekus between you and her baby daddy. 3 Likes |
Celebrities / Re: Mohbad’s Father Buried Him Before He Died, Late Singer’s Mother Alleges by zedegit: 11:17am On Mar 24 |
Edoreborn: Just drink sniper and you don't have to bother about price for UK. Since you wan craze ontop dead man thread. |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 8:03am On Mar 23 |
Pets / Re: What Are The Breeds Of These Dogs? (Photos) by zedegit: 3:24pm On Mar 05 |
Badbunny: I concur Bruv. 1 Like |
Pets / Re: What Are The Breeds Of These Dogs? (Photos) by zedegit: 3:22pm On Mar 05 |
Ayjay44: First thing wey enter my mind na Labrador.
|
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 9:18am On Mar 05 |
OfficialP: Prop companies wan cash out before dem japa. Nobody here sabi dem. |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 9:16am On Mar 05 |
zedegit: I still dey ask o. |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 7:26pm On Mar 04 |
Which broker dey accept naira deposit? |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 6:55pm On Mar 04 |
Una useless government don go ban exness. I been wan deposit but I no fit. Wicked Tulumbu. |
Celebrities / Re: Wedding Dance Of Moses Bliss And His Bride by zedegit: 12:36pm On Mar 03 |
zedegit: Once I credit you, I go post evidence. |
Celebrities / Re: Wedding Dance Of Moses Bliss And His Bride by zedegit: 12:35pm On Mar 03 |
KingDash09: You think you fit lap internet cap nonsense without thought? How you reason make a couple die so Mr Ibu go fit live abi you no think before you post? You no love Mr Ibu pass me naim I ask make you post receipt of all your contributions to him make I double am give you back. No jokes. |
Education / Re: IELTS Increases Test Fee To ₦266,000 by zedegit: 10:45am On Mar 03 |
SKYHIGHfx: Not when una carry tribalism for head.E go soon clear. |
Celebrities / Re: Moment Moses Bliss Kissed His Bride (Photo, Video) by zedegit: 10:43am On Mar 03 |
LuQuLuQu: Pervert. 2 Likes |
Celebrities / Re: Moment Moses Bliss Kissed His Bride (Photo, Video) by zedegit: 10:41am On Mar 03 |
EreluRoz: So? You no go mind your own holiness? 6 Likes |
Celebrities / Re: Moment Moses Bliss Kissed His Bride (Photo, Video) by zedegit: 10:37am On Mar 03 |
Hahaha. Kiss those ghanian lips mehn. Las las Bliss go learn grammar with that kiss. 1 Like |
Celebrities / Re: Wedding Dance Of Moses Bliss And His Bride by zedegit: 10:20am On Mar 03 |
Savedday2: Mumu don drop quote. Person wey buy cars give him friends naim you dey reason him matter? Person wey fit travel any part of the world. You don see UK before? You even get passport? Na you pay him wife dowry for am? Shift!!!! 2 Likes |
Celebrities / Re: Wedding Dance Of Moses Bliss And His Bride by zedegit: 10:17am On Mar 03 |
You go ask our Naija girls what are you doing? Dem go say nothing. Yet for their little mind, dem don ready to marry because dem carry front and back. Some of dem go say dem dey school. Naim make you suppose wait make girls finish school so you go know lazy ones. 1 Like |
Celebrities / Re: Wedding Dance Of Moses Bliss And His Bride by zedegit: 10:14am On Mar 03 |
Indigbo: You no read where dem tell you make you get money. Nobi money dey make people delay? If money dey you fit run every immediately. 2 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 157 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 71 |