Zedegit's Posts
Nairaland Forum › Zedegit's Profile › Zedegit's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 166 pages)
micflo28:Nobi dethrone matter. The person you wan replace am with, you sabi am? |
Most if nobi all yoruba monarch na Alaye dem be nah. You think say gentleman go fit rule people wey dey jump up and down shouting "Ah!!" "Emi" next na to break bottle or find stone to mine skull. Abeg o. Tomorrow Mc Oluomo fit replace am. I go lie for you? |
Honestly all these security agents are becoming useless. Imagine reporting a crime to Ndlea and instead of them to do the needful they are asking you if they're police. They even bing ethnic slurs to it. It's only to extort money they all agree it's their work |
fastclicktech:This mumu don carry scam enter this beautiful year. |
Conduct election cos of death and resignation? Make dem leave am for the party wey those people from come. Naija Sabi waste moni sha |
3ice9ce:If dem no kidnap you join Ajeh. |
showwiggy:Na true abi na lie? If dem wan balance am make e reach top join. |
Akinboboz:Make dem carry am reach Nnpc and other federal agencies sha. |
Honestly this is old generation doctrine on how this should be done. She even gets a back seat but new generation have now watered down everything sotay woman dey do woman and man dey opueh him fellow man. Girls dey sm dey flount boobs and yahsh in the name of dancing and being woke. These hypocrites dem no go condemn Islam for giving people shorts sleeve and removing heads of others for 'blasphemy'. A lot dey wrong for Genzy generation. |
.. |
FourQu:5 million na money? How many bag of rice e fit buy? 5 million go finish within 6 months. |
quote author=Wisdomkosi post=132781808]Bolt Driver Apologizes to Hon Alex Ikwechegh Over Provocation, Begs Nigerians for Forgiveness By Wisdom Nwedene A Bolt Driver, Stephen Abuwatseya has finally apologised to House of Representatives member representing ABA North/South of Abia State in the National Assembly, Hon. Alex Ikwechegh for insulting him when he went to deliver a package to him. In a video personally released to the press, Mr Abuwatseya begged Nigerians to forgive him and equally move forward. According to him, "Good day, Nigerians. My name is Stephen Abuwatseya. I had a misunderstanding with Rt. Hon. Alex Mascot Ikwechegh a few days ago. I actually want to apologize to him for whatever I must have said or done to provoke him to that level of anger. I want to tell Nigerians that it’s not time for us to start dividing ourselves based on religion, tribes, or regions. We should actually come together, see how we can unite this nation and move it forward." Abuwatseya continued, calling for unity and forgiveness. “Please, Nigerians, let’s forgive and forget, as it’s even contained in our Lord’s Prayer, that ‘Lord, please forgive us, as we forgive those who trespass against us.' For there is no justice without forgiveness. Thank you very much." In his heartfelt message, the driver also took time to thank his family and well-wishers for their support. "I want to use this medium to thank my family members, my parents, my brothers, my uncles, and everybody that stood by me. I want to appreciate all of you. I love you all. Thank you. God bless Nigeria." This apology comes just days after Ikwechegh himself issued a public statement, acknowledging his actions and expressing regret over his behavior during the altercation. In a message posted on his Instagram account, the lawmaker apologized to the Uber driver, the Nigerian Police Force, and the National Assembly, asserting that his actions fell short of the standards expected from a public officeholder regardless of how intense the Provocation must have been. Ikwechegh explained that he had engaged in alternative dispute resolution with Abuwatseya, which led to a "mutual and respectful agreement" between the two parties. Source : https://igberetvnews.com/1475287/bolt-driver-apologizes-hon-alex-ikwechegh-provocation-begs-nigerians-forgiveness-video/ https://www.youtube.com/watch?v=F8Br8EurTHc?si=XhAHO2TjNpeLugtD[/quote]Illiteracy na better disease. Which lawyer advise this mugu? The only thing wey fit cause this short circuit na money. I hope say the yeye lawmaker transfer better money abi na apologize before transfer? Chai. Tueh. I no see any insult for the video. Oga carry your luggage na insult? |
Same ethnic influenced decisions wey keep Nigeria in this mess. I remember when a man jokingly asked to marry Harris. She talk say she don marry happily but also tell the man say plenty single women and *men dey there. So she believe in Sodom and Gomorrah practice and abortion. |
1stDoggystyle:You wear agbada? You na werey sha. ![]() |
OZIOGU1:Make this Bob matter rest. If una want justice una no see Aisha Buhari and co wey spray money for their daughter wedding. Abi una need thunder? |
1stDoggystyle:I wear black trouser. I no see anyone that look like you. I see only women there. Post picture if you dey serious make I put you for guard room. |
Daejumong:Woman kpekus na acid full am. No try chook your mouth into that dirty hole. No health benefit dey am. Na diarrhea you wan wake up. Any woman wey say make you suck am, like you at all. Ask yourself why kpekus dey bleach pant. You for kukuma go buy bleach dey lick am like ice cream nah. |
1stDoggystyle:Snap the location, make I fall out. |
1stDoggystyle:As you no get sense see time I drop. You think you fit jonse your father? |
1stDoggystyle:I don drop location. If you nobi bastard show face. |
1stDoggystyle:Come Jos. Yakubu Gowon way by 5pm tomorrow. |
1stDoggystyle:If EFCc kpai you, nothing go happen. Nobi say you dey sensible. People go just open mouth wah. Wetin be the difference between what you read and armed robbers? No sane country go allow this. |
Zonefree:This na DSS weapon. |
honour7:You na force man. |
DonBenny77:Put hands for your 2 ears make I tell you something. Never I mean. Never allow woman to cajole you make you leave your job because if you no fit meetup, she go leave you run or do hookup. Later blame you say na you cause am if you catch am. Na you pay Sheila bride price? Sheila complain give you say Israel no fit provide? Shebi Sheila see him with Davido chook head? Why she no insist say he must leave Davido before dem marry? Na you no get sense sha. So if Israel no later succeed after him leave Davido na you go feed him family? |
God1000:Even after this, you go still follow yansh and suffer am. No look for girl wey fit spend for you now. Follow urgent 2k gang. |
AllBlack:Why he go marry if he know say marriage no suit am? He dey lucky say nobi America dem dey. Sense for fall on him. |
Mathewrichard99:You sure say na so e happen? How bank go pay money to person wey dem no collect collateral on top? The money come get muscle nobi small.I no believe am. |
richeeyo:How bank wan take lose million? Nobi for the bank the money suppose dey as proof? How manager take comot money and na di person wey suffer gather money una dey hold. Which kind nonsense judgement be dis? My people get saying wey be say dog chop shit but na goat teeth come decay. |
Dem no need DNA. Na carbon copy be that. Pablo grab your copy now. |
How long this ransom payment go last? Amnesty no solve the problem. Who even tell you say dem go release dem fah? Even if dem manage release dem. Who tell you say dem no go kidnap another people? Nigeria don dey turn to Libya and I no come know wetin Emilokan dey do. Person snatch power like toy. How you wan make e do am.Nobi like children wey dey do vuum.Motor vuum. Make dem go ask Aba in Abia state how dem take end kidnapping for that state. Na di only solution. Government still dey shine teeth with dem sha. Na woah. |
Nigeria funny sha. Terrorism charges indeed. Dem leave substance dey pursue shadows. Dem leave Boko haram, bandits, killer herdsmen, kidnappers and be disturbing an innocent man who say make government increase salary. How many guns and bazooka talk during the protest abi dem dey use placards do government overthrow? E tire me fah. |


