Nairaland General › Re: Guess Who I Am? by ztyle(m): 3:49pm On Oct 22, 2008 |
Nairaland don spoil  Kia see multiusers !  |
Nairaland General › Re: Guess Who I Am? by ztyle(m): 3:43pm On Oct 22, 2008 |
Sho na who come bi this DANKE?  |
Romance › Re: Either You Love Me Or Leave Me Alone! by ztyle(m): 3:39pm On Oct 22, 2008 |
Oh Gamine u don get thread  yicob guy na u get your mouth, all i know that Calabar girls Rock  |
Nairaland General › Re: Guess Who I Am? by ztyle(m): 3:33pm On Oct 22, 2008 |
Bros u sabi the Jenny? That Babe Rugged finish!  |
Romance › Re: Either You Love Me Or Leave Me Alone! by ztyle(m): 3:27pm On Oct 22, 2008 |
Easybaby na Calabar girls rock pass! B.TW: where have you been?  |
Forum Games › Re: Best Qualities of Nairaland Members by ztyle(m): 3:00pm On Oct 22, 2008 |
Its me,myself and i!  |
Business › Re: Clickbank (please Help!) by ztyle(m): 2:42pm On Oct 22, 2008 |
Lol, wetin u dey post na Wuahili?  |
Politics › Re: PHCN Uses Generator And Shouts Up NEPA When There Is Light! by ztyle(m): 11:10pm On Oct 21, 2008 |
For 365 years! B TW which kind hope? |
Webmasters › How To Setup Smf Forum? by ztyle(op): 6:30pm On Oct 21, 2008 |
Hey guyz i really want to setup my own SMF in my webpage, Where do i start from? i try this site http://www.smfforfree.com/ but seem to be confuse!  help me! |
Webmasters › Re: You Can See What We Didnt See : Help Review Our Website by ztyle(m): 6:26pm On Oct 21, 2008 |
Na quarrel!  |
Romance › Re: Best Ways To Scare Him Off! by ztyle(m): 11:07am On Oct 21, 2008 |
Guy lets Reverse this topic, is like the ladies are rulinq!!  |
Romance › Re: Hello Seun Mi by ztyle(m): 11:02am On Oct 21, 2008 |
Seun Babe dey this thread, imagine the guy neva yarn since!  |
Romance › Re: I Am Getting Married To My First Love: by ztyle(m): 10:58am On Oct 21, 2008 |
Geo, How u take arrange this banner? e fine wella! @Topic Abeg Talk True One Time!  |
|
|
|
Adverts › Re: Get Your Paypal Account And Start Making Money Online by ztyle(m): 10:27am On Oct 21, 2008 |
Na Wa! |
Forum Games › Re: When I Meet A Nairalander by ztyle(m): 3:37am On Oct 20, 2008 |
Envy who? iysaa after all u have promise!  |
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by ztyle(m): 3:30am On Oct 20, 2008 |
una no go sleep, info go to bed tomorrow u have to meet me @ the office!  |
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by ztyle(m): 2:46am On Oct 20, 2008 |
iysaa we nor dey sleep, na PS we dey play till day break!  |
Forum Games › Re: When I Meet A Nairalander by ztyle(m): 2:42am On Oct 20, 2008 |
iysaa na me u yab like this?  |
Forum Games › Re: When I Meet A Nairalander by ztyle(m): 2:37am On Oct 20, 2008 |
infobaba so e don reach like that? u come dey drag babe with me? Iysaa re u seeing this Assult? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by ztyle(m): 2:31am On Oct 20, 2008 |
which kind Oyibo u come dey speak, Come iysaa no fall my hand oh! Na COmmon Kiss u dey preach like this?  |
Forum Games › Re: When I Meet A Nairalander by ztyle(m): 2:28am On Oct 20, 2008 |
iysaa abeg show YIM make we run things  |
Forum Games › Re: Reply Signatures. by ztyle(m): 2:08am On Oct 20, 2008 |
how do u touch the future?>  |
Forum Games › Re: Reply Signatures. by ztyle(m): 1:48am On Oct 20, 2008 |
wetin iysaa do u  |
Forum Games › Re: When I Meet A Nairalander by ztyle(m): 1:37am On Oct 20, 2008 |
Infobaba and NL babes @! na wa oh  |
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by ztyle(m): 1:19am On Oct 20, 2008 |
Candy talk to me  |
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by ztyle(m): 1:08am On Oct 20, 2008 |
Wetin happen?  |
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by ztyle(m): 1:03am On Oct 20, 2008 |
why u dey cause the boy na?  |
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by ztyle(m): 12:42am On Oct 20, 2008 |
Lol common lets get back to work, remember the play station is on! NEPA don bring light!  |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by ztyle(m): 12:35am On Oct 20, 2008 |
iysaa  i haven't wash my teeth or do u want to kiss me like that?  |